Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,859 members, 7,802,751 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 08:48 PM

Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin (1726 Views)

Difference between A Santa Claus and A Father Christmas (Photos) / Beautiful Cameroon Girls / What Is The Difference Between The Exclusive And Concurrent List (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Rexia(f): 12:11am On Feb 18, 2018
Nigerian pidgin: How far?
Cameroon pidgin: Na ha? How nor?
Nigerian pidgin: wetin be your name?
Cameroon pidgin: ya name na weti?
Nigerian pidgin: wetin be dis?
Cameroon pidgin: na weti dis?
Nigerian pidgin:Wetin di worryam?
Cameroon pidgin: na weti di worry e ?
Nigerian pidgin: where you dey go?
Cameroon pidgin: wusai u di go?
Nigerian pidgin: where you dey?
Cameroon pidgin: wusai you dey?
Nigerian pidgin: wetin be your own sef?
Cameroon pidgin: ya own na weti nor?
Nigerian pidgin: park well
Cameroon pidgin: stand fine
Nigerian pidgin: how far?
Response: I dey fine.
Cameroon pidgin: we do how?
Response: na ya man dis.
Nigerian pidgin: na who be that?
Cameroon pidgin: na who that?
Nigerian pidgin: you don kolo?
Cameroon pidgin: you di craze for ya head?
Nigerian pidgin: dem swear for you?
Cameroon pidgin: dey curse you?
Nigerian pidgin: e don do.
Cameroon pidgin: e don correct
Nigerian pidgin: you sabi worry
Cameroon pidgin: you di hambuck-
Nigerian pidgin: na you sabi
Cameroon pidgin: na you know
Nigerian pidgin: you knowam abi?
Cameroon pidgin: you know am no be so?
Nigerian pidgin: how you seeyam?
Cameroon pidgin: you checkam na ha?
Nigerian pidgin: na weti you di yarn?
Cameroon pidgin: you di tok na weti so!
Nigerian pidgin: you bi mugu
Cameroon pidgin: you be muna for tete
Nigerian pidgin: wozam slap
Cameroon pidgin: sample the thing
Nigerian pidgin: I don belle foot
Cameroon pidgin: I don flop
Nigerian pidgin: you get pepper?
Cameroon pidgin: you get shishi?
Nigerian pidgin: manle/panle
Cameroon pidgin: reme/repe/resee
Nigerian pidgin: na weti be happen?
Cameroon pidgin: wetin do?
Nigerian pidgin:you don confuse?
Cameroon pidgin: you mash ya sense?
Nigerian pidgin: wahala,palava,cassala,yawa
Cameroon pidgin: cha don bad,watta pass garri,na war you go seeyam
Nigerian pidgin : I no send
Cameroon pidgin:e no concern me
Nigerian pidgin: abeg no fall my hand
Cameroon pidgin: abeg no go soil.
Nigerian pidgin: abeg free me
Cameroon pidgin: abeg no shave me head
Nigerian pidgin: I di flex
Cameroon pidgin: I di njoka
Nigerian pidgin: my oshere dey come
Cameroon pidgin: Ma ngar di kam
Cameroon pidgin: e don mbole
Nigerian pidgin: e don kaput
Nigerian pidgin:I dey for school
Cameroon pidgin: I dey lewa-
Nigerian pidgin: no yawa
Cameroon pidgin: all tin dey chack
Nigerian pidgin: jarr
Cameroon pidgin: pick Tokyo

Nigerian pidgin: ma guy,shine your eyes oh!
Cameroon pidgin: waka di lookot ya back
Nigerian pidgin: you be oga?
Cameroon pidgin: you be chop chair?
Nigerian pidgin: aproko
Cameroon pidgin: nkongossa
Nigerian pidgin: how you fashi me so?
Cameroon pidgin: how you trowey me so?
Nigerian pidgin- takam jeje
Cameroon pidgin- takam molo molo
Nigerian pidgin: ovasabi
Cameroon pidgin: pong nose
Nigerian pidgin: you be Sharp guy
Cameroon pidgin: you be wise peri

Nigerian pidgin: e be like say
Cameroon pidgin: e dey like say
Nigerian pidgin: I wan shayo small jus
Cameroon pidgin: I wan shack small mimbo
Nigerian pidgin:you carry liver
Cameroon pidgin: you get heart
Nigerian pidgin: your own no good
Cameroon pidgin: Tin dem bad for ya side
Nigerian pidgin: I hail o!
Cameroon pidgin: I get confiance
Nigerian pidgin: e talk say I be ashawo
Cameroon pidgin: e tok say I be wolowos
Nigerian pidgin: no put sand sand for my garri
Cameroon pidgin: they ni di put janga inside salad

1 Like 1 Share

Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by OneCorner: 1:38am On Feb 18, 2018
Ok.
Abeg compile Nigeria vs Ghana own too cool
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Rexia(f): 9:39am On Feb 18, 2018
I don't really know Ghanian pidgin.Perhaps you could teach me some words.
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by cpapa: 6:57am On Feb 19, 2018
My ngar dey come nd I don flop those are d two words my guy use to say when he came back from Cameroon
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Rexia(f): 9:24pm On Feb 22, 2018
cpapa:
My ngar dey come nd I don flop those are d two words my guy use to say when he came back from Cameroon
I think he has been cameroonialized.
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by cpapa: 11:37pm On Feb 22, 2018
What's I want to tuma
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Rexia(f): 1:40am On Feb 24, 2018
cpapa:
What's I want to tuma
What do you mean?
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by cpapa: 12:12pm On Feb 24, 2018
Rexia:

What do you mean?
he says it wen he is with a girl
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Rexia(f): 2:37pm On Feb 24, 2018
cpapa:
he says it wen he is with a girl
That surely means he wants to sleep with her.
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by cpapa: 9:23am On Feb 26, 2018
Rexia:

That surely means he wants to sleep with her.
yea ;Dalso your reme
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Rexia(f): 4:39pm On Mar 02, 2018
cpapa:
yea ;Dalso your reme
Reme actually means mother.
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by cpapa: 5:03pm On Mar 02, 2018
Rexia:

Reme actually means mother.
yes
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Sinistami(m): 9:26am On Jul 20, 2018
Nice but U still need correction dem sha.
Re: Difference Between Nigerian And Cameroon Pidgin by Sinistami(m): 10:38am On Jul 20, 2018
Nice post they are two very different languages with a single parent English.

(1) (Reply)

Glo Free Browsing For July 2018, No Tweak / Clearing A 40ft Container In Lagos / What Is With All These LIKE Notifications??!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.