Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,216,076 members, 8,028,424 topics. Date: Saturday, 14 December 2024 at 05:47 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Da Grin If I Die Lyrics (10726 Views)
Da Grin - 'If I Die' (released Just Before He Died) / Da Grin Is Dead! / I Heard Da Grin Is Dead : Please Somebody Confirm! (2) (3) (4)
Da Grin If I Die Lyrics by Ruq: 2:06am On May 18, 2010 |
i fink it's like this am not sure sha! it's what i heard i rote so don't blame if it's not korect! EHH!!EHH!!EHH!! Yeah hey yoo frenzy (what!!) please turn my microphone on everytime i be in the studio do this for me Naija!!! chorus If I die, if I die Make you no cry for me E jen simi, ejo kejen mi If I die If I die They pretending like my friend. But they wanna see the end,see the end. Ko ye won ko ye won. Verse 1 Yo! I go many shows I Get many doughs Get many ho.es, but them dey before Them be dey think say hear say you no go reign Cos they know my hustle and they know the pain Now I am chilling,and when they come they see A moet They be like then, Dagrin omo tele ti omo iwe If eno be God, wey they dey try for me If I die, my guy, make you no cry for me chorus If I die, if I die Make you no cry for me E jen simi, ejo kejen mi If I die If I die They pretending like my friend. But they wanna see the end,see the end. Ko ye won ko ye won. Verse 2 God na my creator,Fela na my mentor Money no dey drive me, money na my conductor I no be good boy but I get loyalty I kno wan hear story when marketer,go pay me royalty Anytime, when I roll out like Ludacris People dey hala, dey wonder why like Jadakiss My flow go take on for the ghetto like Ak One Think say I dey lie, ask Jake One and Raekwon chorus If I die, if I die Make you no cry for me E jen simi, ejo kejen mi If I die If I die They pretending like my friend. But they wanna see the end,see the end. Ko ye won ko ye won. Verse 3 Ashewo dey everywhere Even babe dey fear Say ashewo collect all the boys for this year I know say I be sinner, God, I dey sin Everyday igbo,shayo, all night na dry gin And I no start like this for church, I start with drum set Then I wan open my ear, wey God go blow the trumpet Cos I know heaven dey God even dey If you want chow cake,na then you go know say oven dey chorus If I die, if I die Make you no cry for me E jen simi, ejo kejen mi If I die If I die They pretending like my friend. But they wanna see the end,see the end. Ko ye won ko ye won. R.I.P gRIN from Ruq 1 Like |
Re: Da Grin If I Die Lyrics by shadyBaba: 3:14pm On May 20, 2010 |
touching!! |
Re: Da Grin If I Die Lyrics by Ruq: 10:13pm On May 20, 2010 |
Ya real touchin. |
Re: Da Grin If I Die Lyrics by Ruq: 2:45pm On May 21, 2010 |
:c :c |
Re: Da Grin If I Die Lyrics by Ruq: 4:20pm On May 23, 2010 |
You guys have to update to keep this thread ontop |
Re: Da Grin If I Die Lyrics by Ruq: 2:06am On May 26, 2010 |
cray |
(1) (Reply)
A Nairalander Gets Nominated For His First Music Award / Asake - Remember (Official Video) / Zlatan Ibile - The Matter
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |