Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,310 members, 7,808,048 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 05:46 AM

Which Player Reply Got You To Laugh Pass? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Which Player Reply Got You To Laugh Pass? (987 Views)

You Will Be Forced To Laugh Away Your Sorrow / Sars Funny Reply To Shatta Wale Tweet / See The savage Reply a Woman Gave To A Facebook User.. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Which Player Reply Got You To Laugh Pass? by Googlelism(m): 9:44pm On Jun 29, 2018
NAIJA IN D PLANE
# Mikel : so we are going home now
# Balogun : Yes oooo
# Etebo : chai my first world cup
# Ighalo : Referee do ojoro for us
# Musa : shut up joo , see free post wey u no fit score , no be like my ball wey i score , wahalai lemme catch u.. .
They started fighting ( musa and ighalo)
# Mikel : its enough
# Ndidi : see as messi dey dribble idowu
# Idowu : lemme hear word joo , u think say he dey easy for one person to mark Messi
# Iheanacho : Omeruo no fit pursue messi
# Omeruo : when nobody to support me, Ekong dey do like ode for back
# Balogun : sey messi na god , wey u nd idowu no fit stop ham
# Nwankwo : Moses, why u con dey fall like wall of jericho na
# Ighalo : i wonder ooo
# Musa : ighalo i said u should shut up, even remain silent till we land for Abuja
# Rohr : Will u all shut up, u play stupidly
# Iwobi : when u no start me nko, Mtcheew
# BUHARI calling mikel ) wia is the Cup you promise to bring back home, U guys shd beta not come back home
# Moses : TELL AM SAY SNAKE DON SWALLOW AM JARE

(1) (Reply)

See What Happened To A Bike Man Joystick After He Carried A Female Passenger / What's Wrong About This Picture? / The Future Of Airlines

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.