Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,488 members, 7,808,804 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 05:09 PM

Ebuka N Oga - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Ebuka N Oga (2088 Views)

My Oga At The Top Smileys / Hilarious Photos Of "His Oga At The Top" (NSCDC) / Weekend Special! Funny Pics Of Nigerians from Oga patapata! Post Yours! (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Ebuka N Oga by EfemenaXY: 6:36pm On Jun 24, 2010
meaning?? undecided
Re: Ebuka N Oga by cbase: 9:03pm On Jun 24, 2010
meaning exactly what your thinking grin
Re: Ebuka N Oga by D1KeleVra(m): 12:41pm On Jun 25, 2010
Nice djoke
Re: Ebuka N Oga by cbase: 12:51pm On Jun 25, 2010
arrrrrrrrrrrrrrrrrrgggggggh
Re: Ebuka N Oga by EfemenaXY: 1:02pm On Jun 25, 2010
Cbase

wetin dey make u shout na??
Re: Ebuka N Oga by lysaa(f): 2:57pm On Jun 25, 2010
e dey release . . lol
Re: Ebuka N Oga by cbase: 3:17pm On Jun 25, 2010
Ebuka jst sell goods wort 50k gv customer 4 20k.
Ego mo, afia mo.
Re: Ebuka N Oga by flexystar(f): 7:46pm On Jun 25, 2010
kiss kiss kiss kiss kiss kiss kiss[kissing every one] how are you fellas.
Re: Ebuka N Oga by hectorswag(m): 8:33pm On Jun 25, 2010
Lmao!! But poster u didnt hv 2b scard bout wat pple might fink bout d joke, make dem go jump inside well if dey dnt like it. U try jare! grin

1 Like

Re: Ebuka N Oga by tempest01(m): 8:46pm On Jun 25, 2010
;d ;d :d
Re: Ebuka N Oga by lysaa(f): 4:01pm On Jun 26, 2010
Error error error.
Re: Ebuka N Oga by lysaa(f): 4:02pm On Jun 26, 2010
cbase:

Ebuka jst sell goods wort 50k gv customer 4 20k.
Ego mo, afia mo.
That Ibo guy!
Re: Ebuka N Oga by StudioCFR(m): 4:15pm On Jun 26, 2010
This joke no tyte, Too long- too dry.
Re: Ebuka N Oga by lysaa(f): 4:30pm On Jun 26, 2010
'm sure u're the one the poster had in mind leaving that footnote.
Re: Ebuka N Oga by cbase: 4:48pm On Jun 26, 2010
Na 2day u knw say studio na bad belle
Re: Ebuka N Oga by lysaa(f): 5:10pm On Jun 26, 2010
Nope. Na im mama contrive that word on am.
Re: Ebuka N Oga by StudioCFR(m): 5:28pm On Jun 26, 2010
Hehehe
Hhmm
Re: Ebuka N Oga by cbase: 8:12pm On Jun 26, 2010
Re: Ebuka N Oga by EfemenaXY: 11:35pm On Jun 26, 2010
cbase:

https://www.nairaland.com/nigeria?action=profile;u=210150

@SCFR who's dat, Mister Man? angry

[size=20pt]shey u like am?[/size]

wherever u see Studio, cbase go must faithfully follow. . .   

cbase is in lurrrrrrrrrve with studio  wink

Oya make una 2 go find room **and get it over with** jo!  cool
Re: Ebuka N Oga by cbase: 3:51pm On Jun 27, 2010
i no be Homo angry,
i deal in Holes and not in balls grin
Re: Ebuka N Oga by lysaa(f): 5:37pm On Jun 27, 2010
Talk true make devil shame. wink
Re: Ebuka N Oga by StudioCFR(m): 8:16pm On Jun 27, 2010
When some people no see work do na so dem go just dey mis-yarn.
Re: Ebuka N Oga by EfemenaXY: 8:43pm On Jun 27, 2010
^^ Like you, you mean? cool
Re: Ebuka N Oga by hectorswag(m): 9:01pm On Jun 27, 2010
Lol cheesy

abeg make una help me yab dat man wen dem dey call studio! Na real bad belle cheesy
Re: Ebuka N Oga by StudioCFR(m): 5:46am On Jun 29, 2010
Wetin happen to your mouth- dude?

16 of dem nor fit challenge me.
I go break person left leg.

(1) (2) (Reply)

Guyz Take My Advice Always Keep Your Condoms In Your Car! / Falling In Love / Na Wa 4social Network Oooo

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.