Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,373 members, 7,808,303 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 10:06 AM

Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) - Literature (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) (61742 Views)

Water Strike- A Comedy (18+) / FRESH Toto(adventure Of Prick Master And Miss Young Toto? / Innocent Ilo Wins 2020 Commonwealth Short-story For African Region (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (22) (Reply) (Go Down)

Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 5:42pm On Aug 31, 2018
Episode 28 (i am not the best)

ahhh see as i dey shine teeth like christmas goatcheesy

chaiii life sweet me as i climb on top stage go collect the award o

as i reach there
mc i go die shake me
congratulations baba olowo the long prick

ahhh i just dey shine teethcheesy
chaiii as i look crowd ehh
e be like say make i run go down

see as dem many like ants
everybody give me standing ovation
see claping and hailing
baba olowo the long prick
u too much abeg

as dem happy for like 10 minutes
naso mc i go die con ask me

please tell everyone present here
how do u feel winning this award?

Naso i start
first of all my name is stanley okafor
its been a long road but we are here now (maywether vs pacquio)
fight of the century
i thank u all for really voting for me as the best player in the world
its not easy to be the best

football to me is my life
i have really worked hard to achieve this balon dor
playing football is really great
thanks to all my team mates and my coach
my fans and my parents dey have really been suportive
am hoping to win the champions league again next season
am really greatful
its been a long road thanks

chaiii one man shout
come o na fifa world best player of the year award be this?

Ahhh people confuse o
come o baba long prick
wetin u dey talk self?

The mc i go die confuse o
wait o no be football award be this na
na for comedy we vote u hear for abi u don high?

Chaiii na so my brain recollect o
oh sorry o i think say na fifa best player of the year 2018 be this o

ahhh abeg make una no vex o

naso one man shout
this mad man go school so?

Ahhh everybody burst laughcheesy

ah the tin vex me
naso i collect microphone shout
na ur pa no go school idiot

chaiii people won laugh kill theirselfs
before i know ehh one babe make get long mouth shout

wat a slowpoke

ahh see as people laugh mecheesy
haahhahahahahahhahahcheesy
chaii okafor200 don mad

as dem dey laugh
mc i go die con shout
okafor200 please this award is been given to u because of ur stupid and useless episodes u drop daily to all ur readers

not because of ur football talent or so

please apologies to everyone here and say the right words

naso i collect mic
i dey craze?
Apologies dey mad?

As for me its not really easy composing and posting new funny episodes everyday
i always draw my inspirations from just been happy and in a good mood
although the comments are not flowing in yet
but i hope that someday it will
this award is dedicated to all of u out there
for those that reads and laughs as dey want but wont comment
i dedicate this award to all of u

and also i dedicate to the guys that do comment here
one love my brothers
all this is just for the fun

its me ur nigga
baba olowo the long prick
will still be updating more funny episodes daily

all thanks to God

ahhhh see as everybody start to dey clap for me
chaiii everybody stand up dey hail me
baba long prickcheesy
baba oooooooocheesy
u too much!
u funny die!cheesy

as e con take be on top stage ehh

me and youngzubi
with mc i go die stand with our awards dey shine teethcheesy
see as people start to dey snap us pictures

chaiii so me i don finnally turn to celebrity for nairaland

ahhh life go sweet o

as people dey happy dey shout
naso one bros shout
abeg nairaland dem o
make una try push this idiot tori go front page na?
At least him don try na
e no easy o

chaiii everybody shout yes o
dem suppose blow baba long prick go front page na
long prick funny diecheesy

chaiii see shout for rumours hotel festac
people no won con go house again o
everybody won snap with me and youngzubi o

see as we dey shine teethcheesy
oboy before i know ehh

one bros tap me for back
come o okafor200
so na me u see yab before abi?
U been say if u slap me ehhh
my name go change from pradioc to precious
another one u con say
make i go bring padlock come

u just dey yab me because my nairaland name na pradioc

ok na today i don catch u
today we go see who resemble padlock

chaiii laugh won kill mecheesy
ahhhh naso i look the guy
so na u be that pradioc abi

ahhh my guy no vex na
but u know say all na for the fun of this baba olowo the long prick

on a normal levels
me i no mean am o my guy
na just make we laugh out the days stress na

everybody make me i don yab
make una no vex o
me na guy make e be say i like having fun

as far me i get small time
i fit just compose one epsiode under 30 minutes sharp sharp

but anytin i dey type here i no really mean am o

naso pradioc look me con say
ok no problem but abeg no dey yab me again o if not ehhh

notin go happen my guy halfkilo shout!

I say no shit go happen here
chaii my guy half kilo para

naso pradioc yab am
see come u make be like half kilo of chicken abi na half kilo of turkey so

if i man handle u ehh
u go short pass dwarf

ahhh everybody burst laughcheesy
chaiii half kilo don suffer

half kilo para
i say notin dey happen
notin go sup here
highest no do no do person head go tear here

ahhh half kilo really get hot temper baba dey vex die

watch out for episode 29
coming soon live on Hdcheesy
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 6:43pm On Aug 31, 2018
Watch out for my next funny episode 29 (The revenge of baba olowo the long prick)

amaka disapoint me chaiii

this lyrics ryhmes make me craze o
shey if i drop raba shey u go turn up!

Why she no go turn up
ahhhh who no like money?

I need una comments o
lets make here lively na
abi na grave yard be this?

Abeg make una no make me speak english o

happy last day of the month to everyone!

Come o who go tell me where that alfha my guy halfkilo been dey pursue that time dey?

Me no see am again o
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:13pm On Aug 31, 2018
Abeg countdown to august 5k award 2018 today na the last day for voting

the nominess are

rosemary33

bibi294

centino

youngzubi

larrysun

who will win this year fifa world best player of the year award 2018? cheesy
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by mirabel9(f): 9:43pm On Aug 31, 2018
Hello okafor200, u make me laugh much here.really cant wait for ur next drop
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:04pm On Aug 31, 2018
mirabel9:
Hello okafor200, u make me laugh much here.really cant wait for ur next drop

nice one mirabel9
really appreciate ur time for the comments

anyways do expect my next episode 29 coming soon

u are looking so beautiful my dear
abeg make my long prick no stand ocheesy

1 Like

Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:52am On Sep 01, 2018
Happy birthday to my guy centino babacheesy
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:03am On Sep 01, 2018
Me i don go check all my nomines dem story last nightcheesy

chaiii really interesting stories
me i dey enjoy all of dem

anyways me i don book front seat as a vip with my drunkard friends dem

we plenty come with pammy and ogogoro
some even bring don simon come and 92 creates of bear

me i no be drunkard o but e be say i just see dem this guys for road so i just say make i follow dem come here

abeg anybody make still dey come abeg help us buy champaign come and better suya meat

ahhh this place we go drink diecheesy

abeg make una announce the winner of the august 5k award na?

baba olowo the long prick
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Nobody: 1:03pm On Sep 01, 2018
BABA Olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 3:56pm On Sep 01, 2018
Iambees:
BABA Olowo

my nigga i sight u

happy weekend o
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 4:25pm On Sep 01, 2018
I know say people go don rush come here con shake if i don update episode 29 make dem laugh smallcheesy

but me i need una comments o
why people just choose to dey come here as ghost reader
abeg this tin really dey tire me o

if this tin really easy abeg go try compose 28 episodes apart from the bonus jokes i add make go make everybody to dey happy dey laugh

but to me this is not encouraging at all
how then me i go take dey get inspirations wen people no dey drop comments

to me its really bad o
its like u are just waisting ur time and talking to the wall and no response at all

una go still want make i drop episode 29
and i dey very sure say i no go still see any comments

abeg o please everyone reading this abeg try consider na

the only tin keep me going is just the comments notin else

make this my decision of quiting to update anytin here no come my mind again o

i dont really like this its too poor for a rating and una expect me to dey drop more episodes for here

which story i won yan give una
wen nobody dey really answer me

abeg me i get work o
but i still try to dey squess out time just to dey drop stuffs here

but looks like the comments is really too poor

anyways this go be the last i go talk abt this issue of comments again
this time i mean am seriously

me i go drop only 2 episodes for una
episode 29 and 30 only

then after that i go do my rating again to see if the situation still dey as e be

then am sorry to say this
officially i go retire from posting any tin here

then later i go personally delete
this thread baba olowo the long prick
make una go else where go find where una go fit laugh as una want me don really tire abeg
body no be firewood
after all i am not been paid here

to compose one episode of a funny story no really easy o

some people dey wait make dem first to dey see if other readers go dey drop comments here

but thats really bad
at least try appreciate the efforts of the writter first
let am no wen him do mistake
or need to correct himself

all this na for the comments me i go dey see am from
but to me just notin

anyways i go reconsider again
but this time i really mean am
anybody make think say e easy

make him go create e own story thread make we dey laugh back to back for dem the episodes

baba olowo dey really vex here;(
here no be grave yard
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 4:31pm On Sep 01, 2018
I know say people go don rush come here con shake if i don update episode 29 make dem laugh smallcheesy

but me i need una comments o
why people just choose to dey come here as ghost reader
abeg this tin really dey tire me o

if this tin really easy abeg go try compose 28 episodes apart from the bonus jokes i add make go make everybody to dey happy dey laugh

but to me this is not encouraging at all
how then me i go take dey get inspirations wen people no dey drop comments

to me its really bad o
its like u are just waisting ur time and talking to the wall and no response at all

una go still want make i drop episode 29
and i dey very sure say i no go still see any comments

abeg o please everyone reading this abeg try consider na

the only tin keep me going is just the comments notin else

make this my decision of quiting to update anytin here no come my mind again o

i dont really like this its too poor for a rating and una expect me to dey drop more episodes for here

which story i won yan give una
wen nobody dey really answer me

abeg me i get work o
but i still try to dey squess out time just to dey drop stuffs here

but looks like the comments is really too poor

anyways this go be the last i go talk abt this issue of comments again
this time i mean am seriously

me i go drop only 2 episodes for una
episode 29 and 30 only

then after that i go do my rating again to see if the situation still dey as e be

then am sorry to say this
officially i go retire from posting any tin here

then later i go personally delete
this thread baba olowo the long prick
make una go else where go find where una go fit laugh as una want me don really tire abeg
body no be firewood
after all i am not been paid here

to compose one episode of a funny story no really easy o

some people dey wait make dem first to dey see if other readers go dey drop comments here

but thats really bad
at least try appreciate the efforts of the writter first
let am no wen him do mistake
or need to correct himself

all this na for the comments me i go dey see am from
but to me just notin

anyways i go reconsider again
but this time i really mean am
anybody make think say e easy

make him go create e own story thread make we dey laugh back to back for dem the episodes

baba olowo dey really vex here;(
here no be grave yard

imagine am say today na saturday
i suppose don blow una 3 or 4 funny episodes

but anytime i just check this my story thread
my spirit go just die
e dey pain me enter body
no single comments
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by Nobody: 4:42pm On Sep 01, 2018
okafor200:

my nigga i sight u
happy weekend o
I wish D Best bro how work,
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 4:47pm On Sep 01, 2018
Iambees:
I wish D Best bro how work,

work dey very fine bro
today na saturday and i dey very free like this

but i just dey vex here
no coments at all
i don really tire i swear down
e just dey do me like make i just end this once and for all

as i dey here now
na where dem write delete thread i dey look so like this

to tell u how frustrated i am
na just small atom of anger i dey wait for like this

e no go hard me to just click that delete button and all this is over for life
am done
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:21am On Sep 02, 2018
virtuejoan:


what is this mugu saying biko nu

hahahahhahah
a whole me mugucheesy
thats really funny o

see come virtuajoan abi na virus joan be ur name
if i give u slap ehhh
u go fly go buy beans

if u dey complain of she to take rest before updating another episode
why not continue from where she stop na
at least me and my drunk friends dem anytin make we see here na wetin we go take like that we don really high

since drunkards dem no dey get choice
abeg keep the fun coming
maybe she go laugh drop more episodes for us here

see come virus joan abeg no yab me again o
maybe bibi294 dey shy
because i just dey wait if she show i fit ask her hand in marriage with my mad friends dem herecheesy
she cant say no to me ocheesy
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:30am On Sep 02, 2018
See as this virtuejoan abi na virus joan dey yab me for showers of mercy tori by bibi294

u dey complain why she dey delay to dey update her episodes

shey be i dey tell una say this updating of episodes the tin no really easy o
na cracking of brain o
and time make u suppose dey tink of how u go take get money and grow ur business for life

na to dey drop updates for people make go only come and laugh

abeg dem no dey pay her o
so anytime she update abeg make una take am like that

see come abeg if anybody self get bad mouth like me

try vex bounce go that showers of mercy tori go help me yab that virtuejoan abi na wetin be him name self
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:23am On Sep 02, 2018
Today na sunday and me i dey happy like this ahhahhahhhcheesy

but me won go play football with my guys dem if i come back me i go drop episode 29 for una make here bubble small
i no won get injury o
and i promise to score hat trick today o
me na cronaldo na
starboy
moral dey today wella
i dey shine teeth herecheesy
i love u my baby bibi294

baba olowo the long prickcheesy
coming soon live on Hdcheesy
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:20pm On Sep 02, 2018
Starboy ronaldo
shey be i tell una say i go score hat trick today for field?

As i take talk am na like so i take do am
but na 5 goals i score today
so this one pass hat trick o

me na starboy na
abeg make una no vex for me o
since i go field my guys no won let me go house

dem see as i dey perform and score
so nahim make i play reach this time o

so if i baff and eat like this now
i go try update maybe 2 episodes this night or even more
u know say moral really dey my body o

but incase i no update any one
just no say na 2moro surely

but i must try this night by Gods grace
the tin no really easy o
abeg but i go need una comments o

baba olowo the long prick
episode 29 coming soon live on Hdcheesy
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 12:48pm On Sep 03, 2018
Chaiii sleep carry me go yesterday o
see as i take disapiont una like the way buhari take disapiont nigeria

i go try update maybe today
keep the faith
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:01pm On Sep 03, 2018
Ahhh i don suffer
i feel like crying here
i feel like shedding tears
a place i once cherished is now this boring no comments chaiii
abeg i won speak english now abeg

why is it that everytime i check the stats of this my comedy story
i just keep seeing the numbers of views increasing

people are really loving this and coming to check back for new updates so they can laugh as they want

even though i personally delayed the update for days now
but still people are coming to check if i had dropped any new episodes

ahhhh i am not boasting or maybe i have the talents or i am just too good in composing stuffs like this

but i will tell all of you my readers this
had it been anytime i drop an episode
and i see people commenting on it and having fun smilling
i am ready to compose 10 episode in a day straight hand without having any rest

one thing i like about myself is this
i am very fast in typing and composing stories

i want to ask you people something now

please who would publicly come here to tell me which of my episodes is shorter?

or it was not as long as others i use to drop here before

but i will beat my chest and tell u none

i always task myself on this to always compose long written episodes
so the readers wont complain its too short

i am just wondering
look at the level my story thread is at now
imagine a whole me baba olowo the long prick is in episode 28 since its very bad
so so bad

i composed 11 episodes when i started under 2 days

now i have not even beaten episode 100 by now
its really too bad
and it wont benefit anyone

now i know people are really in love with this my story
but they keep on hidding it

had it been i usually see enough comments here

i would have reached episode 90 by now
and all of them would be so so interesting

i am fast in composing

but the comments are really poor
and if all of you still wants it this way
no problem you will be getting one episodes from me for 3 to 4 days
i have changed this to my personal fun place now

i will compose my story
after posting it here

i will just read it
and laugh as i want
then i would go offline

anytime i feel like laughing again
i will come back here and do the same thing

since i know nobody is commenting

so anytin i like i drop here

imagine a whole me baba olowo the long prick speaking english here abomination

well no problem
lets make here to be as boring as ever
maybe even a grave yard will be better than here

i can help drop episodes that wont make anybody to laugh
its my choice

compose it to be as dry and boring as ever
very bitter you wont even understand what am writting

i can even turn here to where i would be preaching and quoting bible verses

since its no more a fun place to be
then i can help turn it to be the most boring place in nairaland
i am not joking and i will do it

when i said i would be updating one episodes in 2 to 3 days

you thought i was joking
sorry i meant my every word
and now that is what i am really doing

anytime i feel like i will update since no one will ask me to update the next episode

i do visit some story thread and i compared them to mine
and i saw they where not even as close or funnier than mine
but this threads are been begged to drop their next updates as soon as possible
i just shake my head and laugh
talkless of me that am ready to type and compose funny stuffs that are longer non stop for days straight

ok no problem now is a time to change here to my personal place
i dont give a shit what anyone wants again

i dont even need the comments
after all i cant use them to withdraw from the bank atm

mind you time is comming here in nairaland you will search for funny people like me you wont see them

some may call my line
but then i would boldly tell them
am no longer interested

look for another person
am even thinking maybe this place is meant for old people
not for young guys like us

so so boring
ghost readers everywhere
take care
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:33pm On Sep 03, 2018
I am even thinking of employing someone here
a very close friend of mine and his name is borinuus

is name was originated from been so much boring and dry

this guy am telling you about has traveled to so many countries of the world

when he traveled to japan he was deported back becuase he was so so boring

he later went to france
and was also thrown back in the next flight all because he was so boring inside the plane

he arranged for another visa again and went to saudi arabia to hussle and get golds
but guess what he was deported back in 2 days

he later went to united states of america where flexing is well known
and guess what he was thrown back here again

he arranged again and went to libya
this was where the un imginable happened
he was deported alongside camels and goats
i mean in the same ship carrying goats and ram back to our country

now guess what he just called me now
telling me he has been deported back now from canada he is on his way back with angry excoted police men all because he was so dry and boring he never added any meaningful thing to anyones life there
he was just a very boring thing

he told me that as soon as he reaches here
he would arrange for visa again and go to south africa

and am sure he would also be deported back again from there

now am considering employing him to work as my assistant here in baba olowo the long prick

i forgot to tell you this
i really did cut off his call when i called him because our conversation was so so boring

imagine u will ask him where are u?
and he would answer you back after 2 minutes has gone by

and you know its international call and i will be charged higher rates of credit

to tell you how boring this guy is

so very boring that is why he was named borinuus
a name gotten from his grandfather
will let you know when he is here

and i know he would be happy to work with me here
i would also allow him to post anytin he likes here

borinuus will be happy working here
and i will be away for a month or two on vacation

i just hope u guys will enjoy the rubbish he would be posting here

since no comments
take care
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by devilmaycry1(m): 10:09am On Sep 04, 2018
hahahahahahahahahahahahahaha i don land for here na me and u go die here 2day
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by devilmaycry1(m): 10:13am On Sep 04, 2018
for where comment dey shebi na u wan use that left mad man yash carry go u house go watch that film when u bring to village bro
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:44am On Sep 04, 2018
devilmaycry1:
for where comment dey shebi na u wan use that left mad man yash carry go u house go watch that film when u bring to village bro

hahahhahahahahahahaacheesy
i won laugh die o
so baba u don run come here again abi
u don run from showers of mercy tori thread run come here
no wahala i ready die for ucheesy

but come o
no be u i sight for road now as i dey come
make dey do fuckernizer for road side

i been dream for night
and i see one one bush baby
make been dey cry
devilmaycrycheesy

baba olowo the long prick
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by devilmaycry1(m): 10:47am On Sep 04, 2018
okafor200:


hahahhahahahahahahaacheesy
i won laugh die o
so baba u don run come here again abi
u don run from showers of mercy tori thread run come here
no wahala i ready die for ucheesy

but come o
no be u i sight for road now as i dey come
make dey do fuckernizer for road side

i been dream for night
and i see one one bush baby
make been dey cry
devilmaycrycheesy

baba olowo the long prick
ahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha laff won kill me me me die nice work u get bush boy
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 10:58am On Sep 04, 2018
devilmaycry1:

ahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha laff won kill me me me die nice work u get bush boy

abeg devil may crycheesy
make we dey here dey kill ourselves
make we no run go for person thread dey yab for there
showers of mercy na my babe thread be that
and i won ask her hand in marriage sooncheesy

the thing go con be as if say we dey jobless

but normal i know say u jobless
since bush baby no dey get workcheesy
if them our readers won laugh die make dem come
baba olowo the long prick thread herecheesy
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by devilmaycry1(m): 11:11am On Sep 04, 2018
okafor200:


abeg devil may crycheesy
make we dey here dey kill ourselves
make we no run go for person thread dey yab for there
showers of mercy na my babe thread be that
and i won ask her hand in marriage sooncheesy

the thing go con be as if say we dey jobless

but normal i know say u jobless
since bush baby no dey get workcheesy
if them our readers won laugh die make dem come
baba olowo the long prick thread herecheesy

jobless bia my god y ur prick small like dis i think say na only tessygold go complain say ur korpo no sweet ataar
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:26am On Sep 04, 2018
devilmaycry1:

jobless bia my god y ur prick small like dis i think say na only tessygold go complain say ur korpo no sweet ataar

hahahhahaacheesy
see come o devilmaycry

shey be i tell u say ur sister been test my tin
she come house dey shine teethcheesy

come o
wetin u call urself
devilmaycry abi na bush baby may cry
if i give u slap ehhh
u go run go do testimony for church say u see devil dey cry live on Hdcheesy
hahahahahhahahahahaacheesy

baba olowo the long prick
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by devilmaycry1(m): 11:33am On Sep 04, 2018
okafor200:


hahahhahaacheesy
see come o devilmaycry

shey be i tell u say ur sister been test my tin
she come house dey shine teethcheesy

come o
wetin u call urself
devilmaycry abi na bush baby may cry
if i give u slap ehhh
u go run go do testimony for church say u see devil dey cry live on Hdcheesy
hahahahahhahahahahaacheesy

baba olowo the long prick
for where u wey i see for junction they buy show case ur talent as in ahahahahahahahahahahahaha fear weed guy
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 11:43am On Sep 04, 2018
devilmaycry1:

for where u wey i see for junction they buy show case ur talent as in ahahahahahahahahahahahaha fear weed guy

haahhahaaaaaahahhaacheesy
i no lie say i buy weed smoke

but i go confess say na for ur pa shop i buy am from

when u and ur pa sidon dey take sabrina dey high together with youngzubicheesy

baba olowo the long prick
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by devilmaycry1(m): 3:19pm On Sep 04, 2018
okafor200:

haahhahaaaaaahahhaacheesy i no lie say i buy weed smoke
but i go confess say na for ur pa shop i buy am from
when u and ur pa sidon dey take sabrina dey high together with youngzubicheesy
baba olowo the long prick
hmmmm smoker are 嗯里有两天去洗完澡堂 so long prick or brick r i p in advance
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 3:59pm On Sep 04, 2018
devilmaycry1:

hmmmm smoker are 嗯里有两天去洗完澡堂 so long prick or brick r i p in advance

see come
devilmaycry

u don forget say na ur pa shop i buy the weed take smoke abi

abeg try advice ur self bush baby may crycheesy

r i p goes to the devilcheesy
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 4:35pm On Sep 04, 2018
devilmaycry1:

hmmmm smoker are 嗯里有两天去洗完澡堂 so long prick or brick r i p in advance

see come devilmaycry abi na bush baby may cry

you do head like china plate socheesy

abeg my advice na

dey there dey always cry

no go buy plenty egg chop
make u fat small before
you go resmble like all this kenya people make dey thin like broom socheesy

the devil don cry sotey him don loose weight
now baba don thin die

people like una
dey go bush go kidnap bush baby pikin go market go sell amcheesy

collect money go sing music for studiocheesy

abeg bush baby may cry
oh sorry devilmaycry abeg
try buy agbada take cover body
because breeze fit push you join wall

and if u dey waka for road abeg try to dey hold nepa pole
make breeze no carry u fly enter gottacheesy

shey be u sabi yab
we go die here
hahahahhahahahahhacheesy

baba olowo the long prick

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (22) (Reply)

Rhoda / African Nerd / Out Of The Blue

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 103
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.