Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,144 members, 7,780,075 topics. Date: Thursday, 28 March 2024 at 09:20 AM

Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest - Culture (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest (37150 Views)

Words From The Epie Language Of Yenagoa. / Some Hilarious Pidgin English Proverbs To Crack You Up / Pidgin Words, Meaning And Origin You Need To Know (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (14) (Reply) (Go Down)

Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Amaka05: 6:23pm On Oct 01, 2018
Naija people get time wella, all dis manchi dem wey dey yan okpata for dis our darling forum,check dem hausa, no cashnut to buy simple ricega,even common garrigy,no soupaman,benieman nko?no lighthouse,bellema kpanji;but they got credit dey no fit use throw way for dem curries or dem palle talk less of Malle for dis una 58th baiday.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by viktohmarkz(m): 6:24pm On Oct 01, 2018
Sinistami:
Okay na me de start am

Abobi Na so e go o! Yesterday me and Padimina bin lap im Wari , tanda for I'm Veranda. we bin de plan to go Lap Ozed junction carry small pololo make man no Kon go de rub mej for night. nai before we knw Area Men for the Area Kon start Para nai we GATS sub enter im hass (House) o. Nai wen tins don jant small nai my Bross Kon go say im wan go sight how the outside be o. Nai Ojo begin bust out. Dive am say I'm mus join for the Boys wen just raks na na. No be small tin o now my Padiman de Sanko as e stand so. But Sha as I reach my way DAT Night, My Banni lap me. Omo she fear kpanshin
brotherly you tight pass my mama wrapper so because you show say you be man inside street.
I be Victor na phcity my yarns deh come from, Happy fun fool to the Olodo naija, as we deh loli today make we code say tomorrow all men gats run out for belly runs,december no far e short like callertune, head gats reach ground so body no go enter 6ft, I hail the OP for this platform where em arrange give us. so lass lass we gats give am back the joy.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by joyhoney(f): 6:26pm On Oct 01, 2018
AngelNigeria:
Omo na una sabi dis can yanis o. We Beninite nor dey for shoot bird mama fly o. We dey with our piano 2 4 7 still dey pick network for chinko head o cos we not wan hear say tolotolo jam fowl o. I rep Benin.



correct guy! bros u dey there die
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by reciprokal: 6:28pm On Oct 01, 2018
PRESENTATION:


This one you dey talk nor follow oh, Except na those old women way dey sell you go dey relate with sha.
lolz. grin grin cheesy e be like say you be Bini guy.

By logic no homogeneous place can claim mastery of pidgin English. Benin city is 99% Bini people with one language. So why would they suffer themselves to speak a foreign language amongst themselves? The influx of foreign students into Uniben, Ekpoma, Auchi Poly brought pidgin there plus as the former capital of Bendel state comprising today's Delta State.



Why Warri thrive in pidgin is because of the different tribes which needed to find a common language to interact with Europeans in the 16/17th century.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 6:28pm On Oct 01, 2018
viktohmarkz:

brotherly you tight pass my mama wrapper so because you show say you be man inside street.
I be Victor na phcity my yarns deh come from, Happy fun fool to the Olodo naija, as we deh loli today make we code say tomorrow all men gats run out for belly runs,december no far e short like callertune, head gats reach ground so body no go enter 6ft, I hail the OP for this platform where em arrange give us. so lass lass we gats give am back the joy.

I sight you Oil de ya head
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 6:28pm On Oct 01, 2018
justdollars:
U no fit decode d ankaras? No wahala sha. Ur teeth complete. Ur head balance for ur neck well. Ur mama born u for ur papa but u be apampam for pidgin language sha.


No bi every I go knw na.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by safarigirl(f): 6:28pm On Oct 01, 2018
mildflame:


na wa o! na wa o! see how u just murder pidgin, shey pidgin no be language like d GRAMMAR wey u de speak, like any language other wey GOD create. Those days RAP and HIP HOP na 4 ghetto pple but see wey rap/hip hop de now, abi you no see how 2face and other guys don carry pidgin pass where FELA stop.
Abeg OYINGBO MADAM join and take pidgin to d next level nu de condemn am like this na, pidigin de for BBC de for DSTV small time we go de everywhere 4d WORLD join d train fot pidgin in nursery and seconary school in NAIJA
Jamaican pidgin sef dey everywhere, but where e take dem reach?

God no create any language, na man create language.

1 Like

Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 6:30pm On Oct 01, 2018
SultanYoung:
my padi man no worry I jazz back me go flex you for pepperoni we de ekeki before assembly quarters

I bin think say Pepperoni don move komot Ekeki naw
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by walosky(m): 6:30pm On Oct 01, 2018
Sinistami:


OK its rubbish but you still wasted your time commenting on it just to follow it. Ofurukpe Nigga


No mine am ! Dem dey talk say something break him dey ask weda e tear.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by fantastic1: 6:30pm On Oct 01, 2018
Anduku:
Nonsense
Na who be this ogoro? Wey u may dem no change am 4 u o. Oya vamux
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Badmus20(m): 6:32pm On Oct 01, 2018
see legends for nairaland.... u guys too much
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 6:32pm On Oct 01, 2018
reciprokal:


This is area slang! Not necessary mastery of pidgin English.

In many pidgin English areas, slangs are demographic and never general. Only few slangs becomes acceptable as general slangs.

Mastery of pidgin English is more pronounced in fluency in speaking without having an underlying tribal accent at the background.

It is never by slangs per say as every street and area get their own slangs and only one or two becomes acceptable and generalised by the pidgin community .


Well what u say is true and the way I see it. people who are fluent in Pidgin are those from Metropolitan places like Warri Portharcourt Yenagoa Lagos etc

1 Like

Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 6:34pm On Oct 01, 2018
killuminati:
Omo dis ya yarns strong wela. But man code base on Lag Barracks tinns. How e come go with ya Padiman?


Omo no bi small tin o. Im komot di next day Sha.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 6:35pm On Oct 01, 2018
Igerizee:



I rep Ph city nd waffi no wori urself.
2 secs make i decode  dat ur chaise cappings


Yesterday me n my guy go lap in house, sit down 4 in frontage, we bin plan to go ashawo house cari okpo so our preek no go too wori us 4 nite. B4 we knw Area boys burst out na we run enta house, wen tins com cool smal na my bros say make e check outside, na police burst out we area, dive am give am charge say e follow d area men buga nana, no b small mata o, bros dey jail nw but me still reach my house dat nite, My girl com around, omo d way i Bleep her, she fear life..

Oil de your head.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 6:35pm On Oct 01, 2018
infinito1990:


Waffi I dey hail ooo
I greet d house specially
Na our papa dem talk say 'Ear way nor hear word go follow the head go ground'
Nobody 5 Kobo state fit drag pidgin with waff town especially Uvwie Udu and WARRI
E don tail wen we dey tear pidgin
Small pikin way think say he fit use he touch count he teeth nor go old pass he papa

Wafi men too de buga Sha.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 6:37pm On Oct 01, 2018
Lothbrok:



There is a huge difference between pidgin and capping. .

All the Germans on this thread should capless for the days are evil. . . Apply 99.1

If na so everybody for Yentown and PH de Cap na.
How u see am
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by daveP(m): 6:37pm On Oct 01, 2018
safarigirl:
Jamaican pidgin sef dey everywhere, but where e take dem reach?

God no create any language, na man create language.
Lol. God did create language you know. Genesis... Tower of Babel.

But the modifications of these computer programs by the Almighty Programmer above is solely down to man.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 6:39pm On Oct 01, 2018
HardMirror:
make we use our sense not ankara. You miss that part bro. Na you be the reall gee for this pidgin.

Thanks no be all I go knw na.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by BrokenCock: 6:39pm On Oct 01, 2018
Aborbi! I don jazz in! PH creeks na my hood. The mkperere waves that hit the shores, shatters the tallest mountain, all hands on deck we
fear no foe. fons et origo.

1 Like

Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Nobody: 6:40pm On Oct 01, 2018
reciprokal:
lolz. grin grin cheesy e be like say you be Bini guy.

By logic no homogeneous place can claim mastery pidgin English. Benin city is 99% Bini people with one language. So why would dey suffer themselves to speak a foreign language amongst themselves? The influx of foreign students into Uniben, Ekpoma, Auchi Poly brought pidgin there plus as the former capital of Bendel state comprising today's Delta State.



Why Warri thrive in pidgin is because of the different tribes which needed to find a common language to interact with Europeans in the 16/17th century.


Correct Benin blood....

True nobody can claim 100% to pidgin.

That people always speak Benin, that notion is actually not correct. I know people whose parent are Benin but can’t speak jack. They just hear little self. You’d just see them blowing stupid grammer and pidgin.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by BrokenCock: 6:40pm On Oct 01, 2018
daveP:
Lol. God did create language you know. Genesis... Tower of Babel.

But the modifications of these computer programs by the Almighty Programmer above is solely down to man.
true bro

1 Like

Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 6:42pm On Oct 01, 2018
Olodo24:
if u no fit tell bobos "aro".....u dey jonse

Na u sabi
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by safarigirl(f): 6:42pm On Oct 01, 2018
daveP:
Lol. God did create language you know. Genesis... Tower of Babel.

But the modifications of these computer programs by the Almighty Programmer above is solely down to man.
so, everybody was speaking the sane thing until Tower of Babel?

The Bible was written by men, men were not everywhere, so, the angle we got was the angle of those who were in that place. But make we no dey yarn Bible. I rest this case till a later time
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 6:43pm On Oct 01, 2018
sichri:


Your pidgin nor pure sef. Warri nor fit carry last sha cos anyhow e be, ogoro must jump. Anywayz, I dey hail every.

because say no bi Warri pidgin no mean say e no pure.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by iluvdonjazzy: 6:43pm On Oct 01, 2018
Oga op why u dey fall my hand like this, anyway no prob I represent Edo I no fit shout abeg.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by daveP(m): 6:50pm On Oct 01, 2018
safarigirl:
so, everybody was speaking the sane thing until Tower of Babel?

The Bible was written by men, men were not everywhere, so, the angle we got was the angle of those who were in that place. But make we no dey yarn Bible. I rest this case till a later time
Lol

It's not just Bible that supports this fact. the Mayan, the Babylonians, Egyptians and the Chaldeans, Persians and other ancient cultures have this very event in their history penned down by them.

Yeah it was a mono tongue till then. One general tongue till then.

Historically, every current location of any tribe can be traced back to the Middle East and Africa. And the dispersion is as accurate as the date given for the Tower of Babel incident. Proofs exist alot.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Waffarianman(m): 6:53pm On Oct 01, 2018
I Rep Warri Wafftown 4life, Waffarians no dey cari last if e hard welwel na draw ego b b dat... Any uche wen dey claim to com frm waftown obobi kain ur line if not na to position u 4wey fit u. Lol
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Sinistami(m): 6:59pm On Oct 01, 2018
daveP:
Lol

It's not just Bible that supports this fact. the Mayan, the Babylonians, Egyptians and the Chaldeans, Persians and other ancient cultures have this very event in their history penned down by them.

Yeah it was a mono tongue till then. One general tongue till then.

Historically, every current location of any tribe can be traced back to the Middle East and Africa. And the dispersion is as accurate as the date given for the Tower of Babel incident. Proofs exist alot.

Language is a man made thing because even English wasn't there 2000 years ago.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Ederahobaby(f): 6:59pm On Oct 01, 2018
kikilove:
thank u my brother. Benin when be legbere for pigin dem come out come voke dey wan follow warri drag. Benin done baff?. Na okporkpise matter nie Benin take dey win. If na for pidgin ehnn make dem bench
abeg wetin be okporkpise
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by daveP(m): 7:04pm On Oct 01, 2018
Sinistami:


Language is a man made thing because even English wasn't there 2000 years ago.
Lol. (smiles) English itself is one of modifications of languages down from that event. Dig deeper, don't just talk surface. Gracias.
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by ferdybillion(m): 7:05pm On Oct 01, 2018
Area!!! I hail oh, why op just wan fall some people hand sef? Dem no know say pikin wey dey find party rice no suppose to fear dance, base on say make I position for my fellow waffarians like t*t* wey dey look wrapper make dem give wahala problem
Re: Oyaaa! Waffi Men, Benin Men, Port Harcourt Niggies, Yenagoa Men. Pidgin Contest by Ederahobaby(f): 7:05pm On Oct 01, 2018
eROCK247:


Dem dey teach pidgin for headquarter? Bros na only for Warri na im you go see confam Barrister dey nack pidgin like say na wetin dey pay e salary. We nor dey make mouth, who nor go nor know. But still on still sha, if you feel say your chest go fit carry waffi slangs, just ball in to awa caban bikos na wen we dey yarn na im pidgin dey legit. Nor be dis elegbere typing wen person fone go dey legislate wetin dem nor send am to legislate
bros I hail oh

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (14) (Reply)

Russian Girls Learn Yoruba And Igbo Language / Olubadan, Oba Saliu Enjoying Valentine With Two Of His Wives / Alaafin Of Oyo Shows His Royal Dance Step After Prayers While His Wives Watch(pi

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 55
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.