Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,058 members, 7,807,184 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 10:46 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Story Of A Kind Man (1295 Views)
A Kind Man, Business Man Or En Exploiter? / Planes, Trains And Plantains: The Story Of Oedipus / Which Kind Man B Dis? (2) (3) (4)
Story Of A Kind Man by xynerise: 1:06pm On Aug 13, 2010 |
Once upon a time. One man born pikin come chop am. That is the end of my story. Am outta here |
Re: Story Of A Kind Man by EfemenaXY: 1:30pm On Aug 13, 2010 |
Awww. . .make I help you complete the story. . . And so, after eating the pikin Belle come dey pain the man So im go kaka The thing no gree commot - so the man haller call im neighbours come Dem call herbalist join too Herbalist use stick open the man hole And pull out the shyte Only problem be say, the shyte na pessin So d village name am XYNERISE **and so we have the story of Xynerise's entrance |
Re: Story Of A Kind Man by Cheiii: 1:33pm On Aug 13, 2010 |
Cheiii |
Re: Story Of A Kind Man by Ben13: 2:17pm On Aug 13, 2010 |
good story |
Re: Story Of A Kind Man by EfemenaXY: 2:20pm On Aug 13, 2010 |
^^ Thanks Ben was only trying to help Xynerise out seeing as the guy dey suffer from writer's block (again) |
Re: Story Of A Kind Man by EfemenaXY: 2:40pm On Aug 13, 2010 |
Hello Babes |
Re: Story Of A Kind Man by skyndyp(f): 2:44pm On Aug 13, 2010 |
Babes,funny as ever . Thumbs up |
Re: Story Of A Kind Man by EfemenaXY: 2:51pm On Aug 13, 2010 |
Lol! Thanks girl! How've you been?? |
Re: Story Of A Kind Man by skyndyp(f): 2:53pm On Aug 13, 2010 |
Im tip top girl N u? |
Re: Story Of A Kind Man by blacksta(m): 2:54pm On Aug 13, 2010 |
;d |
Re: Story Of A Kind Man by EfemenaXY: 2:56pm On Aug 13, 2010 |
skyndyp: Fine - just rolling with the flow of things on nland . . .lol Blacksta don find you tire - make I give una privacy. . . |
Re: Story Of A Kind Man by skyndyp(f): 2:58pm On Aug 13, 2010 |
who be blacksta |
Re: Story Of A Kind Man by blacksta(m): 3:12pm On Aug 13, 2010 |
skyndyp: Them Deny Jesus three times - but he still love them - Skydyp - How love na strong thing - I dey wait ooo |
Re: Story Of A Kind Man by yme1(f): 6:53pm On Aug 13, 2010 |
what a joke |
Re: Story Of A Kind Man by xynerise: 1:34pm On Aug 14, 2010 |
@efe. Na u dey gym among the ladies for here abi? E bi like say u want make I tell them the truth about u abi? Put face like wife of Frankenstein |
Re: Story Of A Kind Man by sledge406: 9:34pm On Aug 14, 2010 |
@Xynerise, I agree wit u on d fact say dem hex Efe wit ugliness but you're synonymous wit death itself. Face like pigeon shyte Rubbish thread wen u start. |
Re: Story Of A Kind Man by EfemenaXY: 9:38pm On Aug 14, 2010 |
Sledge even with im faults - at least Xynerise get boldness and small talent for jokes you wen never post even 1 joke dey critise uphill - downhill oya post just [size=20pt]1[/size] joke of your own make we see na! Mtcheeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeewwww!!! |
Re: Story Of A Kind Man by sledge406: 11:24pm On Aug 14, 2010 |
Sorry, I nor get time to tickle u electronically Are you male of female |
Re: Story Of A Kind Man by EfemenaXY: 11:27pm On Aug 14, 2010 |
No. |
Re: Story Of A Kind Man by sledge406: 12:27am On Aug 15, 2010 |
Now I'm lost in wonderland. |
Re: Story Of A Kind Man by EfemenaXY: 12:52am On Aug 15, 2010 |
pls stay there. . . |
Re: Story Of A Kind Man by sledge406: 12:59am On Aug 15, 2010 |
You need to discover your sex first |
Re: Story Of A Kind Man by EfemenaXY: 1:02am On Aug 15, 2010 |
what can I say? - 'tis truly a story of it's kind (where you're concerned sledge) |
Re: Story Of A Kind Man by sledge406: 1:10am On Aug 15, 2010 |
I don tell u say e go tire u |
Re: Story Of A Kind Man by EfemenaXY: 1:32am On Aug 15, 2010 |
stay on topic! |
Re: Story Of A Kind Man by sledge406: 1:37am On Aug 15, 2010 |
change ur ringtone! |
Re: Story Of A Kind Man by bashydemy(m): 7:27am On Aug 15, 2010 |
sledge406:it would have been better to be lost in the garden on efe profile |
Re: Story Of A Kind Man by EfemenaXY: 12:46pm On Aug 15, 2010 |
^^ hehehe Bashy - you sabi berra thing jor! |
Re: Story Of A Kind Man by sledge406: 1:25pm On Aug 15, 2010 |
bashy_demy:Thanks for d suggestion but NO! |
Re: Story Of A Kind Man by EfemenaXY: 1:29pm On Aug 15, 2010 |
why ever not sledge?? |
Re: Story Of A Kind Man by xynerise: 1:40pm On Aug 18, 2010 |
oya make una get out for my ugly thread. |
The Wh Jokes / Love In A Mental Hospital / Igboman Taxi Driver And His Female Passenger
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |