Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,414 members, 7,808,473 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 12:29 PM

Regina Daniels And Ned Nwoko Spotted Together In Public For The 1st Time - Celebrities (15) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Regina Daniels And Ned Nwoko Spotted Together In Public For The 1st Time (86398 Views)

Ned Nwoko Spotted With A Tall Zambian Lady (see Photos) / Regina Daniels And Ned Nwoko Spotted At An Event As Husband Is Love Struck / Regina Daniels And Ned Nwoko Hit A Nightclub (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (Reply) (Go Down)

Re: Regina Daniels And Ned Nwoko Spotted Together In Public For The 1st Time by Nobody: 5:12pm On May 26, 2019
sharpwriter:


Lol.... Head dey different from head my broda... As immoral as it is, e no easy to get the kain life Regina dey live now ... I no support her sha... Na she and her family know wetin dem see wey make am settle for Ned.... As for those old slay queens, let dem continue to hustle... You were right about Cossy.. I knew her through advert and wall bills around 2002/2003.
But I think what should attract people like Ned to them isn't there public display of oloshoism, but class and persona. If you want someone like Ned, do your oloshoism with sense and high class persona and brilliance (my thoughts though)... I may be wrong. Ned only caught Regina young. If Regina had developed in the industry with a bit more years and she don tear face like those slay mamas you mentioned.... Ned fit no wife her. In short, Ned na cool bad man grin
regina daniels mama dey very wise.she know say d smartest tin for her dauther to do is just get married to ned nwoko instead of jus whoring around. dem cossy and co started doing their runz when they were quite young but i bet u if to say dem get person wey coach dem for d job maybe dem for fit hook up with one rich big god .i started hearing about cossy far back in 1997 wen i small and dat time she don already dey flaunt her big boobies.cossy na real veteran for street business so iyam still shocked she no even hook up to a wealthy old rich politician or a very wealthy dubai or malaysian based big boy.even at dat she don suppose dey ply her trade for american porn industry and dey make her cool dollars.if to say cossy and co get ppl wey coach dem like reginal daniels she for don hammer passd level wey she dey.with all her big bobbies and talent mehn its unfair someone no link her up to pornhub.
Re: Regina Daniels And Ned Nwoko Spotted Together In Public For The 1st Time by sharpwriter(m): 8:16pm On May 26, 2019
lefulefu:
regina daniels mama dey very wise.she know say d smartest tin for her dauther to do is just get married to ned nwoko instead of jus whoring around. dem cossy and co started doing their runz when they were quite young but i bet u if to say dem get person wey coach dem for d job maybe dem for fit hook up with one rich big god .i started hearing about cossy far back in 1997 wen i small and dat time she don already dey flaunt her big boobies.cossy na real veteran for street business so iyam still shocked she no even hook up to a wealthy old rich politician or a very wealthy dubai or malaysian based big boy.even at dat she don suppose dey ply her trade for american porn industry and dey make her cool dollars.if to say cossy and co get ppl wey coach dem like reginal daniels she for don hammer passd level wey she dey.with all her big bobbies and talent mehn its unfair someone no link her up to pornhub.

Hahaha... Very funny.. Na true sha, she gat no mentor, so she thought one night stand or escort stuffs etc is the best that can earn them big. Moreover, I don't think they had the mind, boldness and vision to settle down with a man. Settling down for some of them means they will be limited and not hit it big to live the kind of life they desire.... However, they didn't know that some settling down can earn them a fortune throughout their lifetime: reference to Regina grin

As for Cossy's boobs, I thought they were blown and fake, perhaps silicone bags. And I still don't believe she has natural bust.... Abi dem real?

1 Like 1 Share

Re: Regina Daniels And Ned Nwoko Spotted Together In Public For The 1st Time by Nobody: 8:25pm On May 26, 2019
sharpwriter:


Hahaha... Very funny.. Na true sha, she gat no mentor, so she thought one night stand or escort stuffs etc is the best that can earn them big. Moreover, I don't think they had the mind, boldness and vision to settle down with a man. Settling down for some of them means they will be limited and not hit it big to live the kind of life they desire.... However, they didn't know that some settling down can earn them a fortune throughout their lifetime: reference to Regina grin

As for Cossy's boobs, I thought they were blown and fake, perhaps silicone bags. And I still don't believe she has natural bust.... Abi dem real?
dose boobs are real as i hear oo.she jus dey blessed with excess chest bags.the tin is cossy no too dey street sharp cos if to say she dey street sharp na for her to hook one rich old politician wey for dey settle her with better cash d way genevieve take hook atiku wey im take settle with a fortune.no be by sleeping with yahoo boys wey dey pop 120k campaigne for club go fetch a babe better money wey dey d runz racket.to make it as a successful runzgirl u must move wit d movers and shakers in d society.
Re: Regina Daniels And Ned Nwoko Spotted Together In Public For The 1st Time by sharpwriter(m): 8:51pm On May 26, 2019
lefulefu:
dose boobs are real as i hear oo.she jus dey blessed with excess chest bags.the tin is cossy no too dey street sharp cos if to say she dey street sharp na for her to hook one rich old politician wey for dey settle her with better cash d way genevieve take hook atiku wey im take settle with a fortune.no be by sleeping with yahoo boys wey dey pop 120k campaigne for club go fetch a babe better money wey dey d runz racket.to make it as a successful runzgirl u must move wit d movers and shakers in d society.

It's well my brother cheesy
Re: Regina Daniels And Ned Nwoko Spotted Together In Public For The 1st Time by MrayNgozi(f): 10:30pm On May 26, 2019

(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (Reply)

Samuel Ajibola "SPIFF" Set To Marry , Shares Pictures / For Baring Her Boobs, Yvonne Jegede's Fans Attack Her On Instagram / Paul Okoye Shades Lola Omotayo-Okoye: "May God Soften Your Wickedness"

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 58
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.