Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,496 members, 7,808,837 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 05:44 PM

Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E (35042 Views)

Don’t Jealous Me: Beyoncé Ft. Tekno, Yemi Alade & Mr Eazi / Brown Skin Girl - Beyoncé Ft. Saint JHN, Wizkid & Blue Ivy Carter – Lyrics / Beyoncé 'The Lion King: The Gift' (Track List) Release Date July 19 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by uckyboy: 9:50pm On Jul 19, 2019
Beyoncé Ft. Burna Boy JA ARA E MP3 Download + Lyrics

Beyoncé comes through with yet another new song titled “JA ARA E” featuring Burna Boy and is right here for your fast download

Quotable Lyrics:

[Intro]
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Eheeeeeeeeeeeee
Ko juba
Ko juba
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Ahhhhhhhhhhhhh

[Verse 1]
Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Dem come go confess o
Your head go correct o
You nor go forget o
Shey you get the concept

[Chorus]
Dem no dey tell person
Ja ara
Ja ara
You go learn your own lesson
Ja ara
Ja ara
Everybody keep on searching
Ja ara
Ja ara
For miraculous blessings
Ja ara
Ja ara
Ja ara
You go bow for Lagos oh
Ja ara
If you no know yourself you go lost oh
Ja ara
Ja ara
If you get money you be bros oh
Ja ara
Ja ara
Omo nobody holy no apostle
Ja ara
Ja ara

[verse 2]
Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest oh
Your body go rest oh
Dem come go confess oh
Your head go correct oh
You nor go forget oh
Shey you get the concept oh

Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt

Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay outstanding like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you are close to

[Chorus]
Dem no dey tell person
Ja ara
Ja ara
You go learn your own lesson
Ja ara
Ja ara
Everybody keep on searching
Ja ara
Ja ara
For miraculous blessings
Ja ara
Ja ara
Ja ara
You go bow for Lagos oh
Ja ara
If you no know yourself you go lost oh
Ja ara
Ja ara
If you get money you be bros oh
Ja ara
Ja ara
Omo nobody holy no apostle
Ja ara
Ja ara

Your body go rest oh (kuro nbe)
Papa tell pikin o
Your body go rest oh
Your body go rest oh
Dem come go confess oh
Your head go correct oh
You nor go forget oh
Shey you get the concept oh

Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt

Dem go tell you
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch out for dem hyenas
Watch out
When you go
Watch out
Pon the road
Watch outtttttttt

Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Eheeeeeeeeeeeee
Ko juba
Ko juba
Eheeeeeeeeeeeee
Ko jupa
Ko jupa
Ahhhhhhhhhhhhh

Listen to the track below


https://www.youtube.com/watch?v=Gdfmp1_gUPk

10 Likes 1 Share

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by uckyboy: 9:50pm On Jul 19, 2019
nice one from burna boy

21 Likes 1 Share

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by Upton: 10:14pm On Jul 19, 2019
Not bad

2 Likes 1 Share

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by celebgistz2: 10:25pm On Jul 19, 2019
Check my signature to download the song

24 Likes 2 Shares

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by philip0906(m): 10:43pm On Jul 19, 2019
celebgistz2:
Best song in the album
I tell you...The song dey burst my head. Burna is on a whole new level

45 Likes 1 Share

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by PrinceKevin01: 10:06am On Jul 20, 2019
Burna Boy right now will be like wow!

Certainly guys there's a chance for everyone who dare. If Burna Boy can be this Popular, then we all Can. Never Give in

Anyway, i will Build a Professional Logo for your Product or Company For 1k. Offer valid today only. See my info below to Chat me up on WhatsApp

17 Likes

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by 9jaBloke: 10:07am On Jul 20, 2019
How she even take select them

12 Likes 1 Share

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by Nobody: 10:07am On Jul 20, 2019
When Davido tries to familiarize for a feature,
Beyonce be like

43 Likes 1 Share

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by stevebond007(m): 10:07am On Jul 20, 2019
I need to buy this album.

1 Like

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by Nobody: 10:08am On Jul 20, 2019
Wetin be ja ara a re? undecided

Everybody worshipping Beyonce like their Goddess, I dont know why I am always different from others. I dont worship nobody. She just a human being, and lots of people in the village can sing better than her.

She's just lucky, I am happy for her but can't worship her.

46 Likes 1 Share

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by Nobody: 10:08am On Jul 20, 2019
Burns and wiz track is lit the rest are rubbish. Shatta wale tried to but yemi dunno what to say

7 Likes

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by Dgr8hassiE(m): 10:08am On Jul 20, 2019
O.k
Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by metrad(m): 10:08am On Jul 20, 2019
I dont even understand the album self , i no hear simple behonce voice on the song , i dy wait maybe i go hear her voice till the song finish

74 Likes 2 Shares

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by Airz(m): 10:09am On Jul 20, 2019
The best of burna unleashed... Giant

3 Likes

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by Tajbol4splend(m): 10:09am On Jul 20, 2019
Black and entertainment, without black, boredom fit don kill person

1 Like

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by Authoreety: 10:09am On Jul 20, 2019
Where download na

1 Like

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by Tajbol4splend(m): 10:10am On Jul 20, 2019
Gratefulheart01:
Wetin be ja ara a re?



wake up

4 Likes

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by Nobody: 10:10am On Jul 20, 2019
doctorkush:
Davido nko

Him go feature for Simba's Pride

5 Likes

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by TwentyOnePilots(m): 10:10am On Jul 20, 2019
Nice one.... Naija artists are representing.
Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by TheJohnny(m): 10:10am On Jul 20, 2019
This guy is just good but I kinda prefer the one with Wizkid.

10 Likes

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by NwaJozi: 10:10am On Jul 20, 2019
OB
Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by kayevans: 10:11am On Jul 20, 2019
Y I no come hear beyonce voice??

31 Likes 1 Share

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by majamajic(m): 10:11am On Jul 20, 2019
no single line from Beyonce

35 Likes 1 Share

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by Surzkidd(m): 10:12am On Jul 20, 2019
Abeeegii. No be only jara ee...
Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by meshacha1: 10:12am On Jul 20, 2019
Go burna go burna

1 Like

Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by olakayode771: 10:13am On Jul 20, 2019
Burna much love to this song
Re: Beyoncé Ft. Burna Boy – JA ARA E by joseph1832(m): 10:13am On Jul 20, 2019
Marvellous. That's all I can say. It's now a cinch that Burna Boy is my favourite Nigerian artist.

7 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Slim Brown Ft Harry B - ZAMO (Video) / D'banj Was The First Nigerian Artist To Be Featured On The Billboard Charts / Peter Okoye "Mr. P" – "For My Head" (Video)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.