Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,867 members, 7,802,798 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 09:48 PM

Abeg How I Take Do Bad Like This. - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Abeg How I Take Do Bad Like This. (893 Views)

Is It All Urhobo/itsekiri People That Are bad Like This? / I Don Forgive My Ex... Wetin She Do Me No Too Bad Like That. / Abeg How Many Of You Got Into This Kind Wahala (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Abeg How I Take Do Bad Like This. by EdoBozz(m): 4:44pm On Jul 24, 2019
I meet one smally babe when I come naija, unto small softing paroles the babe just dey feel me. I tell this babe say I get woman ooo, but she no just wan hear that side. So before I move as she don to pressure me for nacking I come gats to run her on a level for my hotel room. Unto normal level I don high die so the nacking na without joy. Next day I don vamus from naija.
Omo na so this babe begin dey disturb me for whatsapp say she wan see me again ooo, she wan make we just dey nack on a steady like say I be ashawo na so I tell the babe say like this so I don fly comot from naija. Everyday na so so cry she dey use worry me say I just disvirgin her come run like that.

See me see trouble ooo, she come dey make me feel bad like say I promise her anything serious when she no even tell me say she be virgin pikin. Abeg na be do bad thing for this kind matter?
Re: Abeg How I Take Do Bad Like This. by dingbang(m): 5:05pm On Jul 24, 2019
You don buy market o. She go curse you grin
Re: Abeg How I Take Do Bad Like This. by EdoBozz(m): 5:12pm On Jul 24, 2019
dingbang:
You don buy market o. She go curse you grin

So that kind curse dey work?
Re: Abeg How I Take Do Bad Like This. by Lonestar124: 5:23pm On Jul 24, 2019
The primary resson you make this post is to tell us you base abroad, maybe to impress cheap girls here.

Any another reason is childlish, or maybe your Whatsapp do not have block buttom to extinct the small girl.
Re: Abeg How I Take Do Bad Like This. by EdoBozz(m): 5:31pm On Jul 24, 2019
Lonestar124:
The primary resson you make this post is to tell us you base abroad, maybe to impress cheap girls here.

Any another reason is childlish, or maybe your Whatsapp do not have block buttom to extinct the small girl.

SA no be abroad to take dey make noise Oga, except say e dey pain you for body.
Number two, I no dey as heartless as you be to dey block person like that especially with the way people dey drink sniper anyhow now. Na small matter and some carelessness wey person fit do fit make another person go drink sniper.
Re: Abeg How I Take Do Bad Like This. by Nobody: 5:40pm On Jul 24, 2019
So what do you want us to do? Bloody cutlass undecided you just couldn't keep it in your pants until you get back to your woman huh
Re: Abeg How I Take Do Bad Like This. by Lonestar124: 5:45pm On Jul 24, 2019
EdoBozz:


SA no be abroad to take dey make noise Oga, except say e dey pain you for body.
Number two, I no dey as heartless as you be to dey block person like that especially with the way people dey drink sniper anyhow now. Na small matter and some carelessness wey person fit do fit make another person go drink sniper.
Ok i understand your stance, you'are good person, continue to entertain her as it last long.
Re: Abeg How I Take Do Bad Like This. by Nobody: 6:47pm On Jul 24, 2019
For your own good, make sure u screenshot those texts/chats and back them up in a nice flashdrive. I see a RAPE allegation brewing up in the future just try and run for a political office........na d@ time u go sabi say Woman no good
Re: Abeg How I Take Do Bad Like This. by Chuky7(m): 7:00am On Aug 22, 2021
EdoBozz:


SA no be abroad to take dey make noise Oga, except say e dey pain you for body.
Number two, I no dey as heartless as you be to dey block person like that especially with the way people dey drink sniper anyhow now. Na small matter and some carelessness wey person fit do fit make another person go drink sniper.


Guy where you dey?

(1) (Reply)

It Really Sucks When All Those Slutty, Fresh Kind Of Guys / Does Height Determined Ones Behavior? / If He Loves You ,he'll Never Try To Do This Things To You

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.