Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,940 members, 7,806,719 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 09:47 PM

For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb (47169 Views)

Share Your Mummy G.O 'Going To Hell' Memes / Just For Fun: English Vs Pidgin / Just For Fun!!! Abeg Who Mumu Pass? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by SaintHilary(m): 6:58pm On Nov 06, 2019
There's no doubt in today's Nigeria, We all have to "HUSTLE" one way or the other.

So For Fun, My Brother;

Hustle o Mey dem no use tinted glass carry your babe pass you

Hustle o, mk your charger no fess u blow

Hustle o, mk Shoprite no be like USA for ur pikin eye

Feel free to Add yours...

159 Likes 9 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Kvngfrosh(m): 7:02pm On Nov 06, 2019
Hustle ooo make your child no go vomit garri for class.

271 Likes 18 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Nadison1311(m): 7:11pm On Nov 06, 2019
Hustle oh make u no come here dey tell us say make we write Hustle ooooo..��

525 Likes 34 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Elvinho2244(m): 7:15pm On Nov 06, 2019
My brother::;
HUSTLE O, make you no go dey shout HUSTLE..

HUSTLE O, make them no tell you for party say, rice dey, but meat don finish...

My people we gats HUSTLE O, make we no dey nairaland dey type our best line of HUSTLE ...

grin grin grin grin grin

225 Likes 10 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by SaintHilary(m): 7:19pm On Nov 06, 2019
Kvngfrosh:
Hustle ooo make yr child nr go vomit garri fr class

grin grin grin grin grin

38 Likes 3 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by SaintHilary(m): 7:19pm On Nov 06, 2019
Nadison1311:
Hustle oh make u no come here dey tell us say make we write Hustle ooooo..��

Bros hustle so u no go dey take life too serious

233 Likes 8 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by chefremy(m): 7:23pm On Nov 06, 2019
hustle o mak u no dey share one room with yr family of seven.

21 Likes 1 Share

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Nadison1311(m): 8:59pm On Nov 06, 2019
SaintHilary:


Bros hustle so u no go dey take life too serious
Hahaha.. Hustle ooooo so u no go come dey quote pesin weh dey talk Hustle oh

118 Likes 5 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Richdad50(m): 9:32pm On Nov 06, 2019
shocked

If you must be successful in life, you must remove the word 'Hustle' or 'Hustler' from your vocabulary. Those who focus on these seldom rise above mediocrity.

Two men with two axes and a task to cut down two trees. The effectiveness of any is determined by the sharpness of the axe edge. Wisdom is the exterminator of hustle.

You will find in my posts, several snippets i have written on the extraordinary roadmaps to being a success and living the life.

I don't think like you or your mentors because the Lord blessed me with the wisdom of profitability and uncommonly. You have got to believe me because I have what it takes.


Richdad

86 Likes 6 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Nobody: 9:32pm On Nov 06, 2019
cry
Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by GistTeller: 9:32pm On Nov 06, 2019
Hustle o 'Make People Nor Take You Take Do Yeye'

GistMore To The World

5 Likes 2 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Jeffrey12(m): 9:32pm On Nov 06, 2019
I get like 5 to render.. As you read, may you be motivated.. Amen

1. Hustle o mke u no see enjoyment dey call am waste of money

2. Hustle o make dem no tell u to make sentence with "hustle" cool

3. Hustle o make ur charger nor first u blow.

4. Hustle o make bank charges nor spoil money weh you wan withdraw o

5.Hustle o, make EFCC no come carry your neighbour leave you o..


Hustle o make girl nor blur you for picture weh una gather take o

173 Likes 12 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by lovingyouhun: 9:32pm On Nov 06, 2019
No pain, no gain
Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by DameB(f): 9:33pm On Nov 06, 2019
Hustle o, make you nor do throwback picture with ex wey just born for Davido

92 Likes 8 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by paiz: 9:33pm On Nov 06, 2019
hustlers ooo make you no carry bet9ja ticket when you dey 60 years

52 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by khalazi: 9:33pm On Nov 06, 2019
Hustle make them no do u like this grin grin

129 Likes 9 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Boboswae(m): 9:33pm On Nov 06, 2019
Hustle o make small child nor see you,e go dey hide biscuit

236 Likes 16 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Nobody: 9:33pm On Nov 06, 2019
Hustle o make you no go create this kind thread

3 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by entreprelaptop(m): 9:33pm On Nov 06, 2019
Hustle oo make u no come dey shout food neva reach me for burial or wedding

21 Likes 1 Share

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by pocohantas(f): 9:33pm On Nov 06, 2019
Hustle, make your pikin no go this school

267 Likes 26 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by TheEconomist: 9:33pm On Nov 06, 2019
grin

Hustle o!!! Make you no kon dey shout vanity upon vanity when you see people dey jolly.

41 Likes 2 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Vacora(m): 9:33pm On Nov 06, 2019
SaintHilary:
There's no doubt in today's Nigeria, We all have to "HUSTLE" one way or the other.

So For Fun, My Brother;

Hustle o Mey dem no use tinted glass carry your babe pass you

Hustle o, mk your charger no fess u blow

Hustle o, mk Shoprite no be like USA for ur pikin eye

Feel free to Add yours...

LOL I am dead grin

5 Likes 1 Share

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by NuclearReactor: 9:34pm On Nov 06, 2019
Hustle oh, make them no dey use your teeth as bottle opener for family meeting.
Hustle oh, make you no come dey go from ATM to ATM dey find the one wey dey dispense 500 naira.
Hustle oh, make your food no gree don, because you use PDP rice and APC groundnut oil cook am gringrin

167 Likes 8 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Kendumazy(m): 9:34pm On Nov 06, 2019
Lol

1 Like

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by masterfactor(m): 9:34pm On Nov 06, 2019
Hustle o so that another man no go dey dy/dx your babe in the oza room

4 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Maldini213: 9:34pm On Nov 06, 2019
My brother hustle oooo make SARS be your errand boy

31 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Zombiekiller010: 9:34pm On Nov 06, 2019
Hustle o
Make you no carry charger for neck dy find where them on Gen

Hustle o, make them no use sticker hide your face for selfie

Hustle o, make you no become Audio BBQ seller on nairaland without business address

Hustle oh make your soap no go flat like sim card

Hustle make people no dey contribute nepa bill make you go pay for them at nepa office.

Hustle make one musician no use your babe for Audio pregnancy skit

Richdad50:
shocked

If you must be successful in life, you must remove the word 'Hustle' or 'Hustler' from your vocabulary. Those who focus on these seldom rise above mediocrity.

Two men with two axes and a task to cut down two trees. The effectiveness of any is determined by the sharpness of the axe edge. Wisdom is the exterminator of hustle.

You will find in my posts, several snippets i have written on the extraordinary roadmaps to being a success and living the life.

Richdad
Hustle oh make you no become motivational speaker at the wrong occasion

Flexherbal:
Hustle ooo, make dem nor use you do audio V.P.

Hustle get Mr. Flex Herbal Tea For Men Oooo, make you nor go dey tell your wife say, you nor well, wen e reach time for the other room ooo.

My brother Hustle oh make you become Audio VP for 8 years and be smiling to bank

77 Likes 7 Shares

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Sukueponmalu: 9:34pm On Nov 06, 2019
Hustle o.
Make you no burst into tears because food no reach you for owambe
Hustle o.
Make you no dy type “vanity” on every Nairaland thread.

15 Likes 1 Share

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Flexherbal(m): 9:35pm On Nov 06, 2019
Hustle ooo, make dem nor use you do audio V.P.

Hustle get Mr. Flex Herbal Tea For Men Oooo, make you nor go dey tell your wife say, you nor well, wen e reach time for the other room ooo.

8 Likes 1 Share

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Jaysas1(m): 9:35pm On Nov 06, 2019
Hustle oo...make u no get tym to dey comment for post lyk dis..

7 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by Mays24(f): 9:35pm On Nov 06, 2019
pocohantas:
Hustle, make your pikin no go this school
grin shocked


Hustle o make you no say flexing na waste of money

7 Likes

Re: For Fun: Share Your Favourite "HUSTLE O" Proverb by ladyGKilaBCrueD(f): 9:35pm On Nov 06, 2019
We don’t wanna hearrit
0KNM:


Brb

2 Likes 1 Share

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

When You Told Her U Are Related To Dangote's Family (pics) / Funny Picture Of A Man Riding A Motorcycle Filled With Fowl(chicken) / How Many Used This Baby Doll (pics)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.