Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,318 members, 7,808,070 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 06:39 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' (13234 Views)
Dino Malaye: “Na Laugh We Go Dey Laugh Enemies Take Note” / Obasanjo’s Book "My Watch" About Atiku / President Goodluck Jonathan I Dey Laugh O (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by denony(m): 12:14pm On Nov 27, 2010 |
ME I DEY LAUGH IN PDP AND POLITICAL WORLD HIHIHI HIHI HIHIHIHI HIHI HIHIHIHIHHI HIHI HIHIHIHIHIHIHIH HIH AM LAUGHING AND CRYING SAYING "WHICH WAY NIGERIA"? |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by Browser69(m): 4:30pm On Nov 27, 2010 |
Where my eyes dey look wey I never see this thread since, O.k me sef dey Feyin o |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by Nobody: 9:00pm On Nov 27, 2010 |
baba, we dey laugh too, gej/sambo 2011 |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by 667: 9:04pm On Nov 27, 2010 |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by 9jarukus: 9:31pm On Nov 27, 2010 |
kentorito:una dey laugh for ekiti, una dey laugh for osun very soon una go laugh for abuja |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by MaiSuya(m): 11:33pm On Nov 27, 2010 |
This OBJ na real charater. . . |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by ebor(m): 1:43am On Nov 28, 2010 |
hahahahahahahahaha . so funny. |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by ikennahill: 5:37am On Nov 28, 2010 |
Obj is deceving hmsf,dt laugh no b laugh.soon he wil cry if atiku gt d ticket.2 me na ribadu i go vote 4.ACN DEY PRODUCE GD GOVERNOR. |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by PastorOla1: 10:29pm On Nov 28, 2010 |
Kee pe baba, me too i still dey laugh oooooooo |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by chelseabmw(m): 11:05pm On Nov 28, 2010 |
Na me laugh pass |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by campella(m): 12:05pm On Nov 29, 2010 |
@baba No be only you dey laugh. Me, I dey laugh and cry at same time. I don't know why Atiku wants that seat by all means. Broda, what to say? |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by missionma(m): 1:21pm On Nov 29, 2010 |
Laughter never end, it's glaring Atiku is BIG ROBBER. All he want is to enrich himself, that's all. |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by badlaw(f): 2:28pm On Nov 29, 2010 |
me too i dey lough, i think nigeria suppose to re-call Baba back to rule then cos the man be wise man i tell u. |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by Ebenez1: 2:43pm On Nov 29, 2010 |
[b][size=8pt]Hilarious!!![/size] [/b]This old man is sooo funny. |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by Kennyblues(m): 3:05pm On Nov 29, 2010 |
yeh, My belle o , my head o, and i still dey laugh please do not tell Atiku i dey follow baba laugh in zulu |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by lordvamon(m): 5:07pm On Nov 29, 2010 |
hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by dewaledipo: 12:17am On Nov 30, 2010 |
I dey laff seriously o! |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by Nobody: 12:18pm On Nov 30, 2010 |
This trend has become a laughing one I laugh in naija lang |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by favouredjb(f): 1:49am On Dec 05, 2010 |
Very funny,its laffable that atiku is the consensus party for the north |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by dewaledipo: 6:06pm On Jan 11, 2011 |
You know say in the land of mumu people, na only one person wey sabi write O with bottle yansh na im be king. The northern consensus is an association of mumu people |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by skyangel(f): 2:43pm On Jan 14, 2011 |
The baba go really laugh tire this time wey atiku don loose |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by PeeDaVinci: 2:49pm On Jan 14, 2011 |
it just shows how politically savvy and relevant obj is. during yaradua crisis, he bell'ed' the cat of telling Jonathan to become the acting president, and everybody started talking after that, same with the case of national assembly's budget, and then lately , on atiku's loss to gej. he knows how to handle the hausa's well. kudos |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by Nobody: 2:55pm On Jan 14, 2011 |
He who laugh last? OBJ still dey laugh, kee, keeee |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by staciesho: 9:04am On Jan 15, 2011 |
Wow!!!!!!!!!!! OBJ, i guess the guy na great man with good idea!!!!!!! me to dey laugh oooooooooooooo |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by dewaledipo: 11:39pm On Feb 13, 2011 |
Na wa o. I still dey laugh sha |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by a6299141: 7:01am On Sep 26, 2011 |
best hair extensions draw the eye upward to your wholesale hair extensions and can add a fun, unexpected twist to an otherwise typical hair extension prices. Pre-made clip in hair extensions cheap can be purchased in most areas where women's accessories are sold. |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by fashionwomen: 6:09am On Sep 29, 2011 |
Transient weaving hair fashion seems are layered short on the primary and cheap extensions.Androgenetic alopecia is actually a standard type of clip hair extensions that may result females together with males.Protection against tresses reduction in ladies might be correctly attained by keeping away from the too much utilization of hair supply and caps. |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by Mobile11: 11:28am On Apr 18, 2012 |
Na wa o |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by Kanwulia: 9:15pm On Sep 04, 2013 |
UNA STILL DEY LAUGH? |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by ariy(m): 8:00pm On Feb 25, 2019 |
is Obasanjo still laughing? 1 Like |
Re: Obasanjo Comments About Atiku; 'I Dey Laugh' by FocusedDiva(f): 8:10pm On Feb 25, 2019 |
Me sef dey laugh! |
Protesters Set Vans Ablaze, Sought To Set Fire On Cbn Gov’s Home ! / EFCC Traces Slush Funds To More Supreme Court Justices / Checkout Goodluck Jonathan's Christmas Message To Nigerians(pics)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 55 |