Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,297 members, 7,808,011 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 03:02 AM

One Friday For Inside Asokoro Restaurant. - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / One Friday For Inside Asokoro Restaurant. (497 Views)

Motivational Speaker Beaten For Saying He Started His Restaurant With One Tomato / See The Hot Dog I Was Served In A Calabar Restaurant LMAO / Very Funny: Two Fat Ladies In A Small Restaurant Struggling To Do Their Job (2) (3) (4)

(1) (Reply)

One Friday For Inside Asokoro Restaurant. by tjfulloption(m): 7:44am On Jan 19, 2020
E get this particular restaurant wey I dey chop for Asokoro, e get one oyinbo wey dey always come chop there too. Any time dis oyinbo chop finish he go shout 'HEY', so I wonder wetin dey make am shout, I decide to chop wetin the oyinbo dey always chop so maybe me self go shout too. When I reach the restaurant last week friday,I order wetin the man dey chop. Dem tell me say na chicken and red wine, so I chop am, but I no shout, I collect extra plate, but still I no still shout. Na then I just vex ask for my bill. The waiter tell me say one plate of chicken and red wine na N75,000 then the extra plate na another N45,000 so all together na N120,000. na then I shout heyyyyyyyyy! heyyyyyyyyyyy!!
heyyyyyyyyyyyy!!! Heyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy!!! Happy Sunday my people grin grin grin

(1) (Reply)

My Opinion ( Yoruba Don't Know Anything In This Life!!! / Never Say No To Panda / Can U Eat This Fruit?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.