Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,789 members, 7,802,465 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 02:54 PM

Wetin You Go Do If : - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin You Go Do If : (726 Views)

See Wetin COCA COLA Don Cause O. / If Na You, Wetin You Go Do? / If Na You Nko? Wetin You Go Do (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wetin You Go Do If : by HOLU77: 10:55am On Jan 19, 2011
Wetin you go do if u dey inside plane dey travel and suddenly the pilot says " I salute una ladies and gentlemen my name na John I be cleaner for this plane before but as the pilot no report for duty on time, na Im I press one button, true,true the plane comot for ground, the only problem now be how we go land becos ebe like say na the atlantic ocean i dey see so"
Re: Wetin You Go Do If : by angelz(f): 11:24am On Jan 19, 2011
Since we r already on d atlantic, l'l get my fone n cal my mum
to tell her of any hidden money/treasure l've got n mention my debtors.
tel my hubby l love him, cus am sure as hell "l cant swim"
Re: Wetin You Go Do If : by VALIDATOR: 12:30pm On Jan 19, 2011
;d ;d ;d ;d
I will wake up. It's gotta be a dream.
Re: Wetin You Go Do If : by shakara4u(m): 1:04pm On Jan 19, 2011
Wetin [b]you [/b]go do if u dey inside plane dey travel and suddenly the pilot says

u and who, tufiakwa!!!!
Re: Wetin You Go Do If : by Danja4sure(m): 4:18pm On Jan 19, 2011
ha ha ha e no fit happen
Re: Wetin You Go Do If : by angelz(f): 1:31pm On Jan 20, 2011
shakara4u:

u and who, tufiakwa!!!!
dont u know its kool to know d type of death u will xperience n when?
tho no 1 wants 2 die

(1) (Reply)

Playground Equipment Fail / Church Service! / Daddy, How Was I Born?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.