Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,332 members, 7,808,148 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 07:47 AM

Chelsea Confirm Signing Of Timo Werner - Sports (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Chelsea Confirm Signing Of Timo Werner (29108 Views)

Real Madrid Confirm Signing Of Antonio Rudiger / Real Madrid Confirm Signing Of Eden Hazard From Chelsea On 5-Year Deal / Barcelona Confirm Signing Of Kevin-prince Boateng (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Re: Chelsea Confirm Signing Of Timo Werner by dplores(m): 2:34am On Jun 19, 2020
Make una see depth

Mount
Jorginho
Caballero
Loftuscheek
Christiansen
Azpilicueta
Pulisic

Those are few not on the 11 I select as my starting

Re: Chelsea Confirm Signing Of Timo Werner by JoseRaji(m): 6:10am On Jun 19, 2020
Slawormir:
Damnnnnn niggarrr
Isoright

Bench wetin?
He be like say you nor know Timo Werner

I just dey pity for arsenal
Because he go score arsenal tire. He go rape arsenal without condom

Fear all those bundesliga player. the strikers!
You nor go see them for inside field o but when goals don dey enter you go dey hear commentator dey shout
Goal !! Lewandowski.
Goal !! Timo
Goal !! Muller

Especially that lewandowski. The day when i fear that guy na the day when he come from bench come score five goals within nine minutes
I shock


See them arsenal fans! Them don dey fear
Make una go check am na against Wolfsburg! He score five within nine minutes. Bayern Vs Wolfsburg

Make i put more fear for una mind:
Una know wetin Timo Werner and lewandowski dey do for a living?
Okay. Them dey score goal for a living.
Arsenal don die for Timo Werner hand!

Lmao. Funny dude
Re: Chelsea Confirm Signing Of Timo Werner by Nobody: 9:34am On Jun 19, 2020
ladyGKilaBCrueD:
jeez you're so violent
how many times this month have you shown how much you want to hurt me??
you're horrible sad
when did I hurt you? Violent how? When? Why? Where? My friend, stop accusing people wrongly. Stop!

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

More Players Arrive In UYO Camp Ahead Of AFCON 2021 Qualifier / Court Sacks Amaju Pinnick As NFF President / Ikpeba Wants Saka To Play For Super Eagles

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.