Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,435 members, 7,808,555 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 01:23 PM

I Was Saved Today By God: A Nairalander Live Testimony - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / I Was Saved Today By God: A Nairalander Live Testimony (402 Views)

How Beans Saved Us From Armed Robbers / How Beans Saved Us From Armed Robbers / How His Life Was Saved (pix) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

I Was Saved Today By God: A Nairalander Live Testimony by Peterjnr123: 9:40pm On Sep 30, 2020
So today I was coming back from seminar, and this lady riding on a bike, splashed water on my white wey I just buy,iron go seminar.....she know even stop apologize....naso I pursue her dey shout for street, at that point she come notice say person deh follow am dey shout....she came down, look very quiet and beautiful �...as person wey dey vex I begin dey para..she just stand dey look me...I come look like mumu I say which kind insult be this one....naso I rush her buh people Hold me..she get luck...she just dey look me finish enter her bike comot...
Buh she get luck say people been hold me....cuz this gals too dey form rubbish..
To cut the story short....today the place am going for seminar I say make I be good boy naso I go early only to reach climb upstairs people never come...I say make I go stroll around as I enter one corner brothers and sisters naso I see the woman dey teach men how to fight in karate....mehhnn......
Fear grip me...as I dey type this thing na...I dey run
Re: I Was Saved Today By God: A Nairalander Live Testimony by heendrix(m): 9:46pm On Sep 30, 2020
Peterjnr123:
So today I was coming back from seminar, and this lady riding on a bike, splashed water on my white wey I just buy,iron go seminar.....she know even stop apologize....naso I pursue her dey shout for street, at that point she come notice say person deh follow am dey shout....she came down, look very quiet and beautiful �...as person wey dey vex I begin dey para..she just stand dey look me...I come look like mumu I say which kind insult be this one....naso I rush her buh people Hold me..she get luck...she just dey look me finish enter her bike comot...
Buh she get luck say people been hold me....cuz this gals too dey form rubbish..
To cut the story short....today the place am going for seminar I say make I be good boy naso I go early only to reach climb upstairs people never come...I say make I go stroll around as I enter one corner brothers and sisters naso I see the woman dey teach men how to fight in karate....mehhnn......
Fear grip me...as I dey type this thing na...I dey run

Old joke.

1 Like

Re: I Was Saved Today By God: A Nairalander Live Testimony by Humanoid01(m): 10:07pm On Sep 30, 2020
I don yawn sotey my mouth wan tear.
Re: I Was Saved Today By God: A Nairalander Live Testimony by micfoley: 10:25pm On Sep 30, 2020
grin grin grin grin angry
Re: I Was Saved Today By God: A Nairalander Live Testimony by samwash(m): 10:27pm On Sep 30, 2020
@op, u think say this ur story funny
Dry joke
Try harder next time.

(1) (Reply)

Funniest Video Of The Day: Charles Okocha Challenge Anthony Joshua.just For Lau / Your Most Embarrassing Moment. / How Do Couples Communicate In Marriage As They Grow?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.