Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,002 members, 7,806,918 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 06:57 AM

Snake Wey People Wan Chop. - Pets - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Pets / Snake Wey People Wan Chop. (505 Views)

I Wan To Know About Custom Noodle Boxes / My Colleague Wants To Chop Off His Puppies Tail / Chai see better rott pups wey dey for sale..not available anymore... (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Snake Wey People Wan Chop. by PaulH07: 4:48pm On Nov 06, 2020
Some people sha, dem don quick sprinkle maggi ontop the poor snake.

First time I'm seeing snake being prepared for consumption.

Make I wait see as them go take dissect am.

The aroma is already disturbing my nostrils, feel like throwing up embarassed

Re: Snake Wey People Wan Chop. by PaulH07: 4:52pm On Nov 06, 2020
See as the meat be like roasted fish, and intestine resemble rope.

Re: Snake Wey People Wan Chop. by illicit(m): 5:02pm On Nov 06, 2020
This one na snakeling....
Re: Snake Wey People Wan Chop. by Kingnutts(m): 5:16pm On Nov 06, 2020
D cooked it with the skin?? eew
Re: Snake Wey People Wan Chop. by officialfestus(m): 9:12pm On Nov 06, 2020
Hunger bad

(1) (Reply)

Snails For Sale / Female Caucasian Puppy For Sale / Pedigree Rottweiler Stud Available In Ibadan

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.