Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,893 members, 7,806,606 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 06:56 PM

I Dey Find Work - Jobs/Vacancies - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / I Dey Find Work (1768 Views)

You Dey Find Job? As You Grow Reach, You No Get Sense Say "Food Supplies" Na Job / Do You Wonder How Someone Without Connections May Find Work In Nigeria / We Dey Find Work. (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

I Dey Find Work by Lilpen3758: 11:27am On May 17, 2021
Make person find work for me nah
Anyhow e be I go run am
Life don Taya me like this
Find work for me make everywhere soft I go even come over to your location if you want me too
My number dey my signature
I Sabi do everything everything....
Re: I Dey Find Work by Nobody: 1:18pm On May 17, 2021
Me sef dey find work.
Cashier barman anyone abeg

4 Likes

Re: I Dey Find Work by Kola5281(m): 2:14pm On May 17, 2021
Omooo we plenty oo, me sef neva see work, na 3 month ago i serve finish sef. Abeg anyone wey fit employ me, i can do anything and i stay in Abuja

4 Likes

Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 2:22pm On May 17, 2021
slimkhalifa:
Me sef dey find work.
Cashier barman anyone abeg
oga go create your own thread na
No be money I use create this thread undecided

6 Likes

Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 2:25pm On May 17, 2021
Kola5281:
Omooo we plenty oo, me sef neva see work, na 3 month ago i serve finish sef. Abeg anyone wey fit employ me, i can do anything and i stay in Abuja
I think say na only me ooh dey way e dey do me for body ehh
Re: I Dey Find Work by Twelfthman: 3:30pm On May 17, 2021
Lol

Lilpen3758:
oga go create your own thread na
No be money I use create this thread undecided

4 Likes

Re: I Dey Find Work by Abubaka50(m): 4:17pm On May 17, 2021
Lilpen3758:
oga go create your own thread na
No be money I use create this thread undecided


Hahahahahaha

4 Likes

Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 4:33pm On May 17, 2021
Abubaka50:



Hahahahahaha
grin grin he wan steal my shine

5 Likes

Re: I Dey Find Work by Nobody: 5:59pm On May 17, 2021
Na wa o. Na like dis we go dey dey?
God epp us o.

2 Likes

Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 6:02pm On May 17, 2021
safesurfer:
Na wa o. Na like dis we go dey dey?
God epp us o.
Amen ooh brother angry angry
Re: I Dey Find Work by studM(m): 6:33pm On May 17, 2021
Lilpen3758:
Make person find work for me nah
Anyhow e be I go run am
Life don Taya me like this
Find work for me make everywhere soft I go even come over to your location if you want me too
My number dey my signature
I Sabi do everything everything....

u fit work as diesel generator maintenance guy for me?,call this number if u dey ikeja lagos,09070717819,ask after mr martins

1 Like

Re: I Dey Find Work by studM(m): 6:35pm On May 17, 2021
slimkhalifa:
Me sef dey find work.
Cashier barman anyone abeg

Are u in Lagos ikeja?if yes,canbu do d job of cleaning and washing diesel generators from Monday to Saturday?,if yes call this number 09070717819,ask after Mr martins
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 6:39pm On May 17, 2021
studM:


u fit work as diesel generator maintenance guy for me?,call this number if u dey ikeja lagos,09070717819,ask after mr martins
no be juju be that I no come dey lagos angry

1 Like

Re: I Dey Find Work by studM(m): 6:40pm On May 17, 2021
Me I get work to offer any serious minded person wey dey leave for ikeja lagos,d person go dey clean generators for us from Monday to Saturday,and d pay na 25k per month,
Also I need person wey go dey help me supervise and manage d people wey dey come work wit us,our warehouse dey ikeja
U fit reachbus on 09070717819
Re: I Dey Find Work by studM(m): 6:56pm On May 17, 2021
Lilpen3758:
no be juju be that I no come dey lagos angry

Are u in lagos?where do u base?
Re: I Dey Find Work by studM(m): 6:59pm On May 17, 2021
Lilpen3758:
no be juju beat I no come dey lagos angry

sorry i can only work wit someone wey base for lag,ikeja precisley cuz of resumption amd closimg time,plus atimes we dey ge xtra tym for work if we busy dt tym

1 Like

Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 7:00pm On May 17, 2021
studM:


Are u in lagos?where do u base?
am not in Lagos but I can come over but where man pikin go stay for some time?
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 7:01pm On May 17, 2021
studM:


sorry i can only work wit someone wey base for lag,ikeja precisley cuz of resumption amd closimg time,plus atimes we dey ge xtra tym for work if we busy dt tym
I understand no be my luck embarassed
Re: I Dey Find Work by studM(m): 7:02pm On May 17, 2021
Lilpen3758:
am not in Lagos but I can come over but where man pikin go stay for some time?

Sorry I no get answer for dt,and i no fit promise u dt bro
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 7:05pm On May 17, 2021
studM:


Sorry I no get answer for dt,and i no fit promise u dt bro
I understand man
Re: I Dey Find Work by cassidy1996(m): 8:17pm On May 17, 2021
I dey find work too, make una help me. If na money, I go buy (Electrical/Electronic Engineer)
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 8:39pm On May 17, 2021
Mynd44 help us carry this thread to fp
We plenty way the find this work abeg

2 Likes

Re: I Dey Find Work by Nobody: 10:53pm On May 17, 2021
studM:
Me I get work to offer any serious minded person wey dey leave for ikeja lagos,d person go dey clean generators for us from Monday to Saturday,and d pay na 25k per month,
Also I need person wey go dey help me supervise and manage d people wey dey come work wit us,our warehouse dey ikeja
U fit reachbus on 09070717819

I dey live for PWD.Close to mm airport2.But I never hear of washing generator.Na pikin? Hope you dey pay on time?Most employer don form the habit of delaying salary of employees.They don't pay at month end any longer.
Re: I Dey Find Work by Nobody: 10:58pm On May 17, 2021
cassidy1996:
I dey find work too, make una help me. If na money, I go buy (Electrical/Electronic Engineer)
There was a vacancy thread I read 3 days ago.The Op said he was looking for someone who could do house wiring at Lekki,Lagos.
Re: I Dey Find Work by Nobody: 12:06am On May 18, 2021
Lilpen3758:
oga go create your own thread na
No be money I use create this thread undecided
Next time u go tell mod to vlban me
Re: I Dey Find Work by Lilpen3758: 12:36am On May 18, 2021
slimkhalifa:

Next time u go tell mod to vlban me
lolz grin grin
Re: I Dey Find Work by cassidy1996(m): 4:02am On May 18, 2021
Joysticks:
There was a vacancy thread I read 3 days ago.The Op said he was looking for someone who could do house wiring at Lekki,Lagos.
thanks, I tried searching for it, but didn't find anything
Re: I Dey Find Work by studM(m): 5:28am On May 18, 2021
Joysticks:
I dey live for PWD.Close to mm airport2.But I never hear of washing generator.Na pikin? Hope you dey pay on time?Most employer don form the habit of delaying salary of employees.They don't pay at month end any longer.

i do pay on time,and i pride myself on it d job is basically cleaming of diesel gens

3 Likes

Re: I Dey Find Work by cornelin(m): 8:02am On May 18, 2021
Anyone know of any part time job for me?
I can do electrical wiring and installation, work as a Personal Assistant, Supervisor, Private tutor (Science) etc. Infact any job at all.

Like a job that I basically won't be available for work once in every week. i.e I will take one day off every week.

I base in Ojo, Alaba. Thank you
Re: I Dey Find Work by Psalmspsalms: 8:50am On May 18, 2021
They go soon use person do rituals again. Make una shine eyes as una the search for this work o
Re: I Dey Find Work by fridayakpos: 9:23am On May 18, 2021
Am looking for job even if it's poultry farm attendance, I reside in ado ekiti

(1) (2) (Reply)

Gsk Interview Format / Globacom Interview / CBN Interview Result!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.