Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,079 members, 7,994,661 topics. Date: Tuesday, 05 November 2024 at 05:48 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Nigeria Is Set To Change To United African Republic (293 Views)
Why We Should Change Nigeria To UAR (United African Republic) / United African Republic (UAR): A Proposal To Change Nigeria's Name / APC Changes Slogan From ‘Change’ To ‘Progress’ (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Nigeria Is Set To Change To United African Republic by xtian110: 8:54am On Jun 04, 2021 |
Nigeria goment don react to one proposal wey suggest change of di kontri name to United African Republic (UAR). Personal Assistant on New Media to di President, Bashir Ahmad tok say Nigeria goment, particularly president Buhari no get hand at all for dis proposal "No be di Nigerian goment, particularly, President Buhari submit di change of name proposal, na individual or group submit am." "But already plenti pipo don carry di mata for dia head, dey accuse di President of something wey e no get hand inside."
|
Re: Nigeria Is Set To Change To United African Republic by donbachi(m): 8:59am On Jun 04, 2021 |
Shame on him...op,u done see wia pikin dey change him name inside him papa house wen dat him papa still dey alive. |
(1) (Reply)
Twitter Ban: Tweeps Not Using Our Networks, Telcos Insist / REVEALED: 'nnamdi Kanu Deceived Us To Train IPOB/ESN Militias' / Lawyer In The House Help
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |