Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,147,768 members, 7,798,562 topics. Date: Tuesday, 16 April 2024 at 05:54 AM

Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend (2418 Views)

Burna Boy's Girlfriend Stefflon Don Shares Stunning New Photos / Nigerian Sex Worker Fights Dirty With Oyinbo Client For Not Paying Her (video) / How Do I Open Up To My Oyinbo Client (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Crossroad1(m): 2:41pm On Sep 12, 2021
grin
Dem say wahala be like wetin again?
I just want us to know every action has a repercussion either you like it or not...

1 Share

Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Haakeem(m): 2:48pm On Sep 12, 2021
How i fit laugh this kind laugh nw.

1 Like

Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Manigie: 2:52pm On Sep 12, 2021
Yahoo boy has been yahooed...... Shift make I faint abeg

2 Likes

Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Acjohn(m): 2:55pm On Sep 12, 2021
Yahoo wan dagbo person dem come dagbo am
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Abfinest007(m): 3:26pm On Sep 12, 2021
Mod push this to front page we just want to laugh
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Jeon(f): 3:31pm On Sep 12, 2021
Omoh see perfect match..
The girl is wiser than tortoise [she made the right decision ].

4 Likes 2 Shares

Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by McStoic(m): 5:02pm On Sep 12, 2021
Is this for real? Saw it somewhere and thought it was a joke

1 Like

Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by begoniaa: 5:12pm On Sep 12, 2021
Awwwnn. They look soooo good and happy together. cheesy

1 Like

Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Cholls(m): 5:23pm On Sep 12, 2021
My brothers this girl na real MVP

2 Likes 1 Share

Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by ifytrik(m): 5:35pm On Sep 12, 2021
Manigie:
Yahoo boy has been yahooed...... Shift make I faint abeg
WETIN TROUSER NOGO SEE FOR BUHARI WAISTgringrin

1 Like

Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by ifytrik(m): 5:39pm On Sep 12, 2021
Abfinest007:
Mod push this to front page we just want to laugh
lalasticlala and mynd44 abeg make we laugh this yahoo boys together gringrin
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Nonexisting1: 5:42pm On Sep 12, 2021
Daughters of Jezebel and backstabbing everywhere.
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Karemarealty288(m): 6:23pm On Sep 12, 2021
The baby na Hushbaby

1 Like

Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by RioCarputo(m): 6:25pm On Sep 12, 2021
the hustle is real.

1 Like

Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by mytime24(f): 8:54pm On Sep 12, 2021
dem don ya-hoe

Yahoo boy grin cheesy

1 Like

Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by pepperdemzombie: 9:01pm On Sep 12, 2021
Bush meat catch hunter!

2 Likes

Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by Manigie: 7:40am On Sep 13, 2021
ifytrik:
WETIN TROUSER NOGO SEE FOR BUHARI WAISTgringrin
waiyoooo, laugh wan kill me die for this buhari waist matter. In fact for this upper cut wey you join that tailor give buhari, make I change where I first faint before

1 Like

Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by zed7: 10:37am On Sep 13, 2021
Figment of the writer/ bloggers imagination. Anything to trend.
Re: Oyinbo Client Came To Marry Yahoo Boy Girlfriend by skywalker240(m): 6:35pm On Sep 21, 2021
Wahala grin

1 Like

(1) (Reply)

.. (Removed) / If You Are Having A Bad Day, Enter This Thread (photos) / How Do We Get Rid Of Ashawo/olosho From My Lodge

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.