Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,610 members, 7,801,772 topics. Date: Thursday, 18 April 2024 at 10:29 PM

Finally,nigeria Got It's Own Digital Currency "Enaira" - Business - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Business / Finally,nigeria Got It's Own Digital Currency "Enaira" (377 Views)

CBN Partners With Bitt Inc For eNaira, Shuns Nigerian Fintech Companies / Naira Slips To 490/$ At Parallel Market, CBN Plans Digital Currency / Nigeria Will Soon Create Digital Currency — CBN (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Finally,nigeria Got It's Own Digital Currency "Enaira" by choicebrnd(m): 2:19pm On Oct 25, 2021
Shebi...Una say Crypto currency na scam...una no allow us to trade am publicly,if u go bank,make any payment wey dey related to any thing About Bitcoin,una go pause the transaction... Finally,na same una cum dey unveil una own digital currency..
Make I see as una go cum take get investors...since una no let another person water boil...Dem Even get am for mobile app..

Re: Finally,nigeria Got It's Own Digital Currency "Enaira" by house10s: 3:58pm On Oct 25, 2021
physical one is falling nah this one no go follow
Re: Finally,nigeria Got It's Own Digital Currency "Enaira" by Nobody: 7:37am On Oct 28, 2021
choicebrnd:
Shebi...Una say Crypto currency na scam...una no allow us to trade am publicly,if u go bank,make any payment wey dey related to any thing About Bitcoin,una go pause the transaction... Finally,na same una cum dey unveil una own digital currency..
Make I see as una go cum take get investors...since una no let another person water boil...Dem Even get am for mobile app..
Reply DM please

(1) (Reply)

Fidelity Bank....is A Rubbish Bank...!!! / I Need AWS Free Tier Account To Buy / Brt Ads (brt Bus Fleet Advertising) From N170,000

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.