Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,334 members, 7,780,873 topics. Date: Friday, 29 March 2024 at 01:35 AM

Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex (336 Views)

Ruth Kadiri To Ladies: Stop Trying To Replace Your Ex After Break Up / If This Babe Handle Your Dick, You Will Forget Your Name Easily / "Mr. Bean" Rowan Atkinson, The Cars This Funny Actor Owns (PHOTOS) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(m): 3:23pm On Jun 07, 2022
Oya come and laugh ooo .... if you no get data to watch comedy you sha will read jokes !! grin grin grin ... .
Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(m): 3:26pm On Jun 07, 2022
Imagine life without make up .. Some girls would have being our brothers. cheesy
Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(m): 3:41pm On Jun 07, 2022
DPO:Hey stop, wey u dey cum 4rm by dis night?
MAN:Na burial sir
Police:Wu die?
MAN:Na wan police man sir
DPO:Wetin kill am?
MAN:He slap one herbalist today and him hand start to swell up until he cum die
DPO:Chai! Wu be dat herbalist self?
MAN:Na my father
DPO:Ur father ke, wey he dey now?
MAN:E dey inside the car, make i call am for u?
DPO:Haaa no worry jare, enta ur car dey go jor, u be gud customer
POLICE:Haa oga e no get driver licence now.
Dpo:No worry i go buy am for him..
grin grin grin grin grin
Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Lifeomann(m): 3:44pm On Jun 07, 2022
Hollybratt:
DPO:Hey stop, wey u dey cum 4rm by dis night?
MAN:Na burial sir
Police:Wu die?
MAN:Na wan police man sir
DPO:Wetin kill am?
MAN:He slap one herbalist today and him hand start to swell up until he cum die
DPO:Chai! Wu be dat herbalist self?
MAN:Na my father
DPO:Ur father ke, wey he dey now?
MAN:E dey inside the car, make i call am for u?
DPO:Haaa no worry jare, enta ur car dey go jor, u be gud customer
POLICE:Haa oga e no get driver licence now.
Dpo:No worry i go buy am for him..
grin grin grin grin grin
Nice

1 Like

Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(m): 3:50pm On Jun 07, 2022
DURING ENGLISH CLASS!
Ochuko stand up and tell the teacher:Ma does honey have legs?
Teacher:No dear, but why did you ask?
Ochuko:Because every night i heard my daddy telling my mom"Honey, open your legs"
grin grin grin grin
Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(m): 3:51pm On Jun 07, 2022
Lifeomann:
Nice
Thank you bro
Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(m): 3:58pm On Jun 07, 2022
Seun Lalasticlala Mukina2 Fynesboi Mynd44
Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Lifeomann(m): 4:00pm On Jun 07, 2022
Hollybratt:
Thank you bro
you are welcome!

(1) (Reply)

Bbnaija Reunion 2022, Liquorose And Emma No Longer Together, Beatrice Apologize / Another Crazy Fan Forcefully Kiss Ruger While Performing In Australia(video) / Yul Edochie’s Second Wife, Judy Reveals She Has Taken Up His Surname

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.