Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,147,793 members, 7,798,676 topics. Date: Tuesday, 16 April 2024 at 08:18 AM

BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (158) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1926900 Views)

Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (155) (156) (157) (158) (159) (160) (161) ... (4305) (Reply) (Go Down)

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by TheEnforcer: 12:02am On Jul 26, 2022
KIDDRICAsHAWK:


grin grin lipsrsealed lipsrsealed

Mad projection goes on in this department yearly.

Person worwor, they don't think much of him. He speaks small English and they start trying to compensate for their initial lack of faith. undecided
Na real worwor o.Haha,normally you ladies no dey like guys wey Worwor but worwor even get grade.This one na another level.You fit marry this kind guy?
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nonso37(f): 12:30am On Jul 26, 2022
TheEnforcer:
Na real worwor o.Haha,normally you ladies no dey like guys wey Worwor but worwor even get grade.This one na another level.You fit marry this kind guy?
Did he create himself.... Make una easy dey yab person physical appearance

6 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 12:36am On Jul 26, 2022
Na boy this Doyin and Allyson come find for big brother house

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nathan2016: 12:44am On Jul 26, 2022
Island people seems very peaceful.

I bet the trenches will give us drama

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dotez: 12:48am On Jul 26, 2022
TheEnforcer:
Na real worwor o.Haha,normally you ladies no dey like guys wey Worwor but worwor even get grade.This one na another level.You fit marry this kind guy?

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dotez: 12:48am On Jul 26, 2022
Samueltemi337:
Na boy this Doyin and Allyson come find for big brother house

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:49am On Jul 26, 2022
Nathan2016:
Island people seems very peaceful.

I bet the trenches will give us drama
Lol , they have immunity. Thats why they are all acting like that. Anyway we watch!

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 12:51am On Jul 26, 2022
[quote author=Dotez post=115090683][/quote] He even worwor pass laycon and portable. He must not win this year. Worwor Already started pity game and started crying over his mother stuff.

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 1:16am On Jul 26, 2022
Sheggz is gone

Bella actually likes sheggz but wants him to push hard first before accepting
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dotez: 1:17am On Jul 26, 2022
Bella and Sheggz will serve shippers food well well. But I’m here for the tears that usually follows after grin grin

6 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 1:29am On Jul 26, 2022
sheggz a simp

this one go do pass ozo

14 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 1:31am On Jul 26, 2022
I feel Bella is just using this boy to catch cruise

4 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 1:35am On Jul 26, 2022
Eloswag don enter chomzy bed grin

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 1:51am On Jul 26, 2022
Nothing dey pain me pass than when I dey see fine boy dey zuzu. Sheggz abi what are you called : Be Kiafu angry . Can't you play your game without any relationship? It's now Bella of all people you picked; that one wey dey carry nose like say everywhere dey smell.

6 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 1:57am On Jul 26, 2022
Hermes has lost his voice

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 2:24am On Jul 26, 2022
Hermes Na mad man


he say if he align with Chichi say dem go Bleep for everywhere for the house


and he has already told one of the girls that he wants to be in a romantic relationship with didn't really get her name

4 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by annycase5(f): 2:31am On Jul 26, 2022
Sheggz might be another Saga of this season
E go pain me gan

2 Likes 1 Share

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by annycase5(f): 2:31am On Jul 26, 2022
Samueltemi337:
Eloswag don enter chomzy bed grin

HOH levels

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Samueltemi337(m): 2:36am On Jul 26, 2022
ohh Na Allyson Hermes dey talk about

1 Like

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 3:24am On Jul 26, 2022
Yeye Yul edochie that is claiming sweet voice come and see Adekunle o with the natural sweet tonecheesy God create Adekunle finish add jara kissComplete Man!!!

6 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 3:33am On Jul 26, 2022
Nathan2016:
Island people seems very peaceful.

I bet the trenches will give us drama
Naturally it should be so na! Kids trenches vs Matured citizens in Island grin
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by SircumzAlot: 3:37am On Jul 26, 2022
Fight between Amaka and Phyna

Amaka crying

Called it grin

3 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 3:44am On Jul 26, 2022
SircumzAlot:
Fight between Amaka and Phyna

Amaka crying

Called it grin
Wetin cause d fight for d 'face me I face u' house

5 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 3:44am On Jul 26, 2022
KIDDRICAsHAWK:


I'm welllll, very tired but well. Trust you've been doing fine too?


Beorn baby is fine. He's here, putting our first child to bed. kiss kiss
Very interesting!

Congrats to you and him.
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 3:47am On Jul 26, 2022
These two people cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 3:48am On Jul 26, 2022
Now Phyna is bodyshaming Amaka cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 3:49am On Jul 26, 2022
Phyna don finish amaka cheesy
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 3:50am On Jul 26, 2022
COOL10:
These two people cheesy
Wetin cause d quarrel?
E never too tay way I see dem dey gist alone only to hear dis one
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 3:51am On Jul 26, 2022
E be like say na Phyna cause this thing. Why would you just start raising your voice over nothing?

2 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 3:52am On Jul 26, 2022
bentenny:

Wetin cause d quarrel?
E never too tay way I see dem dey gist alone only to hear dis one

Me sef no know but Amaka is explaining now
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JUDGEJUDITH: 3:53am On Jul 26, 2022
Trenches na real oshodi market cheesy
Biggy know people wey get level that he sent to Banana Island!

4 Likes

Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 3:56am On Jul 26, 2022
COOL10:
E be like say na Phyna cause this thing. Why would you just start raising your voice over nothing?
Fear pipu way dey call out others for being insulting...nah deir own mouth bad pass!
Shey she was bad mouthing chichi as being insultive but see her bodyshaming amaka over nothing!

3 Likes

(1) (2) (3) ... (155) (156) (157) (158) (159) (160) (161) ... (4305) (Reply)

Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread

Viewing this topic: 3 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.