Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,147,958 members, 7,799,248 topics. Date: Tuesday, 16 April 2024 at 05:44 PM

Oloshos May Una Dey Mind How Una Dey Video Person - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oloshos May Una Dey Mind How Una Dey Video Person (1441 Views)

"No Be Una Dey Knack Us?" - Lady Berates Men Who Get Mad At "Body Counts" / Oloshos Are 100times Cleaner Than Regular Girls! / Stammerer How Una Dey Toast Girl? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Oloshos May Una Dey Mind How Una Dey Video Person by VawulenceProMax: 8:45pm On Nov 28, 2022
I was in this party and the useless girls where all over me videoing with their selfie camera. I kept avoiding them but there was this particular one that won't let me be. Las las na better slap I land am angry
No be all of us want trend. May una dey use una head , useless naija hoes.
The worst are those pranksters. I swear any day anyone will record me in the name of prank, if I no break him head , ma know why angry

4 Likes

Re: Oloshos May Una Dey Mind How Una Dey Video Person by wordbank(m): 8:48pm On Nov 28, 2022
grin
Olosho wey buy phone don make am naa
Show off na the strategy
If you don fxck, moveeee
If you wan drama or trend, collect chair
Re: Oloshos May Una Dey Mind How Una Dey Video Person by meobizy(f): 9:48pm On Nov 28, 2022
No video. It didn’t happen.

1 Like

Re: Oloshos May Una Dey Mind How Una Dey Video Person by VawulenceProMax: 2:06pm On Nov 29, 2022
meobizy:
No video. It didn’t happen.
tongue

(1) (Reply)

Dealing With Breakup,she Left With My Son, Blocked Me From Contacting In All For / I Asked Chatgpt To Generate 10 Pickup Lines Based On Nigerian Music / See How Ladies Is Dominanting This Post Trending On Facebook?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.