Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,181 members, 7,807,579 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 03:39 PM

Lefulefu Swag Pt2 - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Lefulefu Swag Pt2 (1964 Views)

J / Nigerian Girls Got Swag! We The Coolest Babes Ever! / My Friend Wan Turn Armed Robber Because Of His Girlfriend!(pt2) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 4:45pm On Oct 16, 2011
Ol boy money good ooo grin grin.Come see as i jus dey paint the town red with flexing.Omo just see me as i dey drive my red Lamborgini for town with my side glasses lowered and all the lagos chicks just dey tear eye for my ride grin grin grin.For one junction sef when i just give d signal just see as all naija babes for street start to dey struggle to enter my AC cooled lamborgini automobile.Four chicks for the back of my car just lap each other and the one for front just dey open her mouth dey talk non stop.I come drive reach club and enter inside with full style with the five chicks in tow and omo come see as guys and babes alike dey trip for my blazers and blings with ear rings and my neck gold chain. grin.Omo lagos girls no wan let me rest because dem know say na uk returnee na im i be.Man i go really show these lagos girls real pepper this coming xmas grin grin grin grin grin grin.
Re: Lefulefu Swag Pt2 by MrsChima1(f): 4:46pm On Oct 16, 2011
Internet making you look good huh? lipsrsealed
Re: Lefulefu Swag Pt2 by r231(m): 4:51pm On Oct 16, 2011
i see undecided
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Goldieluks: 4:51pm On Oct 16, 2011
I have always knew you don't live in the UK,
Probably some 'yahoo'  guy living in the metropolis of Lagos .
Re: Lefulefu Swag Pt2 by MrsChima1(f): 4:55pm On Oct 16, 2011
r231:

i see undecided

You saw that too huh?

Goldieluks:

I have always knew you don't live in the UK,
Probably some 'yahoo'  guy living in the metropolis of Lagos .


You are right and He is patiently waiting on a sucker to take him away.
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Goldieluks: 4:57pm On Oct 16, 2011
Mrs, Chima:

You saw that too huh?

You are right and He is patiently waiting on a sucker to take him away.
grin grin grin grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by r231(m): 4:58pm On Oct 16, 2011
Goldieluks:

grin grin grin grin

stranger cheesy
Re: Lefulefu Swag Pt2 by bingbagbo(m): 4:59pm On Oct 16, 2011
common, who r u fooling?


shittz!
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Goldieluks: 5:02pm On Oct 16, 2011
r231:

stranger cheesy

Sir!
Re: Lefulefu Swag Pt2 by SAFO(m): 6:35pm On Oct 16, 2011
HaHa lefu swag, too funny.
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 10:36pm On Oct 16, 2011
[size=14pt]Idiotology! Lamborgini no dey get back seat! Even if it get, NOBODY fit lap for inside because the seat small! wink You don dey craze for yansh be that! smiley[/size]
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Beync(f): 11:30pm On Oct 16, 2011
lefulefu:

Ol boy money good ooo grin grin.Come see as i jus dey paint the town red with flexing.Omo just see me as i dey drive my red Lamborgini for town with my side glasses lowered and all the lagos chicks just dey tear eye for my ride grin grin grin.For one junction sef when i just give d signal just see as all naija babes for street start to dey struggle to enter my AC cooled lamborgini automobile.Four chicks for the back of my car just lap each other and the one for front just dey open her mouth dey talk non stop.I come drive reach club and enter inside with full style with the five chicks in tow and omo come see as guys and babes alike dey trip for my blazers and blings with ear rings and my neck gold chain. grin.Omo lagos girls no wan let me rest because dem know say na uk returnee na im i be.Man i go really show these lagos girls real pepper this coming xmas grin grin grin grin grin grin.
Hey! wakeup and wash your face, this dream is taking you too far.
Re: Lefulefu Swag Pt2 by ismaeel86(m): 12:32am On Oct 17, 2011
I hope OP will wake up from his dream
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 1:21am On Oct 17, 2011
(Shakes head) better wake up from that inception
Re: Lefulefu Swag Pt2 by emofine(f): 1:41am On Oct 17, 2011
Money good but why e be say u neva komot nairaland come dey spend am? . . .abi na monopoly money you fit tek spray undecided
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 2:14am On Oct 17, 2011
See una mouth angry.alll of una jus get bad belle for me.anyway sha nothin wey una talk go spoil my flexing grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 12:17am On Oct 22, 2011
Swagggggg!
Re: Lefulefu Swag Pt2 by ektbear: 1:48am On Oct 22, 2011
lmao
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 12:14pm On Nov 15, 2011
OP even the older generation are to blame because many 50 something yr old men these days entice 16 yr old school kids with money for sex.Its so sad.
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 12:16pm On Nov 15, 2011
hahahaaa funny swag grin grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 12:24pm On Nov 15, 2011
^^ more like non existing swag  tongue

uk returnee? na uk DEPORTee grin grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by IZUKWU(m): 12:36pm On Nov 15, 2011
Ranchers milk youghurt, i like it. Everly
Re: Lefulefu Swag Pt2 by tellwisdom: 1:41pm On Nov 15, 2011
[size=17pt]Even if its not possible, he would make it possible angry angry. So lets rejoice with him wink wink

He's got walking attitude, which is SWAGGS wink wink
[/size]
Re: Lefulefu Swag Pt2 by 195(f): 1:52pm On Nov 15, 2011
FALLS OFF A CLIFF @ Lagos gurls struggling to enter AC

this guy wont kill me grin grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by tellwisdom: 2:03pm On Nov 15, 2011
embarassed embarassed
Re: Lefulefu Swag Pt2 by calid16: 3:29pm On Nov 15, 2011
tellwisdom:

embarassed embarassed

The guy no tigbt ? Him dey pure abeg. Me na one danfo i wan repair now put alloy wheels ontop so make i start to roll big time for this town.
Re: Lefulefu Swag Pt2 by tellwisdom: 4:01pm On Nov 15, 2011
grin grin Norrin do you
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 4:51pm On Nov 15, 2011
190_@:

FALLS OFF A CLIFF @ Lagos gurls struggling to enter AC

this guy wont kill me grin grin

Even common V-boot dey make naija babes craze grin grin grin grin grin.Omo wen AC dey ur car a lagos babe no go ever wan comot for dat car.
Re: Lefulefu Swag Pt2 by ronkebp(f): 5:06pm On Nov 15, 2011
Na true talk!!!!!!!! i saw him yesterday in balogun market, inside keke-napep (the real lamborgini) you wan try. grin grin grin grin grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by Nobody: 5:23pm On Nov 15, 2011
ronkebp:

Na true talk!!!!!!!! i saw him yesterday in balogun market, inside keke-napep (the real lamborgini) you wan try. grin grin grin grin grin
lol u wish grin grin grin grin grin grin.
My car get four legs not three legs grin
Re: Lefulefu Swag Pt2 by 195(f): 5:24pm On Nov 15, 2011
lefulefu:

Even common V-boot dey make naija babes craze grin grin grin grin grin.Omo wen AC dey your car a lagos babe no go ever wan comot for dat car.

See one of the babes dem - RONKE
Re: Lefulefu Swag Pt2 by tellwisdom: 5:33pm On Nov 15, 2011
This one wey dis gurls don knw sey u get car naw, OBOY U NO GO REST AGAIN OO grin grin

(1) (2) (Reply)

A Thread For Female Posters You Admire From A Distance On NL / Is The Way To A Man's Heart Really Through Is Stomach??? / What Will U Do If This Happened To U During Ur Wedding

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.