Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,934 members, 7,806,702 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 09:17 PM

Bb And Virgins - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Bb And Virgins (3045 Views)

Lagos Girl Adds Boyfriend’s Wife On Bb,tells Her I Will Deal With You(live Chat) / Do Some Women Want To Marry Virgins Too? / True Facts About Virgins (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Bb And Virgins by Dabss(m): 5:45pm On Nov 01, 2011
Oya Make i check account , ,, ,.,.
Chai!!!
Abeg Give me 2 weeks make i sale my house for new york plus my papa house wey dey lagos
Re: Bb And Virgins by Idowuogbo(f): 5:49pm On Nov 01, 2011
Ha omo if u sell evrytin u don jonz b dat o, how i go dey sell property evry month to buy makeup

Bobo ur levels no reach jare
Re: Bb And Virgins by Dabss(m): 6:21pm On Nov 01, 2011
Lol
You make up kit na £100000 ni?
Okay seriously trust me babe, i am da bo$$. Anything you want go get as long as u play better.
Re: Bb And Virgins by Njgirl1: 9:46am On Nov 03, 2011
its d naija mentality 'if a gal hammers they say its her bf or ashi work' 'if a boy hammers they say maga don pay' so what of gals 4rm wealthy homes. If you cant afford a bb dosnt automaticaly mean odas cant and have to do ashi work 4 it.
Re: Bb And Virgins by Idowuogbo(f): 10:44am On Nov 03, 2011
Da_b¤§§.:

Lol
You make up kit na £100000 ni?
Okay seriously trust me babe, i am da bo$$. Anything you want go get as long as u play better.
Na 2day u wan use mouth confuse me abi, money speaks bebe

If u wan better u go shuffle out correct kudi
Re: Bb And Virgins by Dabss(m): 11:57am On Nov 03, 2011
Oya drop your account number.
Re: Bb And Virgins by Idowuogbo(f): 12:56pm On Nov 03, 2011
Ewo oga na so it dey go, emmh I don jam o

But bros my ac no fit display for nl anhow o, u no dey are money wirers on nl na
Re: Bb And Virgins by Dabss(m): 1:47pm On Nov 03, 2011
How i go take get the numb? Email? Swerry anyhow u want am i dey.
I just want to spoil u with $$$$$$$$$
Re: Bb And Virgins by Idowuogbo(f): 1:52pm On Nov 03, 2011
lol no wahala we go sort dat side.Yes Boss cool
Re: Bb And Virgins by Blazing88(f): 3:59pm On Nov 03, 2011
this bb that people are making noise about sef.
how much is bb, 25k(fairlyused) Anybody can afford a bb,inshort alot of people buy secondhand blackberries! na wa o. Apart from the touch which is expensive. bb has even lost its class sef. If its andriod phnes or iphones now, dat would b more like it.
Smh!

(1) (2) (Reply)

50 Things Guys Wish Girls Knew / Dont Smell What U Know You Will Not Eat. / At What Age Should Dating Start?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.