Stats: 3,012,111 members, 7,363,525 topics. Date: Saturday, 25 March 2023 at 09:06 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / He's Not Serious To Die (2953 Views)
A 1000 Ways To Die In Naija + photos (unlimited Edition) / Fastest Way To Die / Your Own Way To Die Aka I Want To Die. (2) (3) (4)
He's Not Serious To Die by StudioCFR(m): 9:43pm On Dec 18, 2011 |
A warri guy walked in and saw his landlord's son who was trying to commit suicide and a brief conversation ensued, Tenant: Rukewe!!!, wetin u dey do so? Rukewe: I wan commit suicide as papa dey always complain say my life na worthless one ! Tenant: ahn ahn, dat no good now, but why you come tie rope for waist instead of neck? Rukewe: Bros no be small thing o! , I bin tie rope for neck, I NEARLY DIE |
Re: He's Not Serious To Die by mikuz(m): 9:56pm On Dec 18, 2011 |
Stewdio, since the 10th of december, you've posted 5 jokes about suicides! What's ya plan na? You sure say we go see you come 2012? ![]() |
Re: He's Not Serious To Die by Nobody: 10:25pm On Dec 18, 2011 |
JOKE GRADING: CANCELLED REMARK: caught doing malparctice ![]() ![]() Lyk dis joke it alway mks mε̲̣̣̣̥ laff though its old ![]() ![]() |
Re: He's Not Serious To Die by StudioCFR(m): 10:27pm On Dec 18, 2011 |
;d ;d |
Re: He's Not Serious To Die by tayoast(m): 11:25pm On Dec 18, 2011 |
LMAO ![]() PS: studio pls dont commit suicide |
Re: He's Not Serious To Die by jackpot(f): 4:34am On Dec 19, 2011 |
jokes Adam and Eve first cracked-------> STALE!!! ![]() ![]() ![]() |
Re: He's Not Serious To Die by babarazy: 5:17am On Dec 19, 2011 |
Studio CFR: THANK GOD SAY I NEVA VOTE FOR U. |
Re: He's Not Serious To Die by Nobody: 5:42am On Dec 19, 2011 |
^^^ Baba u re try to b funnny ![]() ![]() He diidnt beg u, Simple D̶̲̥̅̊ ![]() ![]() |
Re: He's Not Serious To Die by StudioCFR(m): 9:56am On Dec 19, 2011 |
Thank You Thank You guys for showing some love I appreciate o ![]() expect more suicidal jokes hehehehehehe ![]() |
Re: He's Not Serious To Die by MrResource(m): 9:59am On Dec 19, 2011 |
Re: He's Not Serious To Die by mikuz(m): 10:02am On Dec 19, 2011 |
stewdio, jokes section will really miss you!! Adieu papa, *sobs* |
Re: He's Not Serious To Die by B4UIWAZ(f): 10:27am On Dec 19, 2011 |
Studio CFR: ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: He's Not Serious To Die by tonyfred(m): 12:10pm On Dec 19, 2011 |
studio enough of dis ur suicide jokes. plzzzzz i still need u come 2012. |
Re: He's Not Serious To Die by StudioCFR(m): 3:28pm On Dec 19, 2011 |
Yes i'm going to be here come 2012 o ![]() but tis not going to be all the time like dis year cuz cuz cuz Education on my mind ![]() |
Re: He's Not Serious To Die by mikuz(m): 4:38pm On Dec 19, 2011 |
you want write waec? ![]() |
Re: He's Not Serious To Die by bunmioguns(m): 5:11pm On Dec 19, 2011 |
mikuz: Studio CFR: This joke is funny nw, how cum everybody are not laffing, as for me i go laff o, hahahahahahahahahahaahahahahahahah |
Re: He's Not Serious To Die by StudioCFR(m): 7:34pm On Dec 19, 2011 |
![]() ![]() ![]() Ose Ore mi |
Re: He's Not Serious To Die by zealot4me(f): 8:51pm On Dec 19, 2011 |
![]() ![]() ![]() |
Re: He's Not Serious To Die by StudioCFR(m): 10:46pm On Dec 19, 2011 |
No fear sweerie. . All na joke. . I no comit suicide ![]() |
Re: He's Not Serious To Die by Dgunnerz(m): 10:53pm On Dec 19, 2011 |
Bro,its better you kill yourself than to commit suicide ooooo! Abeg,take am easy ooooo! E no easy to die! |
Re: He's Not Serious To Die by StudioCFR(m): 11:07pm On Dec 19, 2011 |
Abeg teach me how to comit suicide na ![]() |
Re: He's Not Serious To Die by Dgunnerz(m): 11:44pm On Dec 19, 2011 |
![]() Why don't you kill yourself,insteaad of commiting suicideeeeeee? |
Re: He's Not Serious To Die by tayoast(m): 11:57pm On Dec 19, 2011 |
stop derailing |
Re: He's Not Serious To Die by StudioCFR(m): 12:26am On Dec 20, 2011 |
Dgunnerz: No sense |
Re: He's Not Serious To Die by Dgunnerz(m): 12:45am On Dec 20, 2011 |
Studio CFR: CONFIRM!!! |
Re: He's Not Serious To Die by dani1luv: 6:32am On Dec 20, 2011 |
Okay I love the Joke ![]() ![]() |
Re: He's Not Serious To Die by Nobody: 6:59am On Dec 20, 2011 |
Hahaha! Tho I've seen dis b4, and twas funny. |
Re: He's Not Serious To Die by Idowuogbo(f): 7:08am On Dec 20, 2011 |
^madam u don vote dis guy dey try no b small @std r sowwrie stud Dat warrri guy na jackie ni, he fear death na hia he jus dey open teeth talk jargons agric chicken ![]() |
Re: He's Not Serious To Die by sylve11: 9:48am On Dec 20, 2011 |
I am not finding this joke funny anymore ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: He's Not Serious To Die by McAdem: 11:38am On Dec 20, 2011 |
which kind joke be this? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() any body wey wan die make die,make we remain see gari chop ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: He's Not Serious To Die by angelz(f): 11:44am On Dec 20, 2011 |
its not funny. |
Re: He's Not Serious To Die by StudioCFR(m): 9:41pm On Dec 20, 2011 |
![]() ![]() ![]() ![]() Climbs On Sylvex Head To Wave At My Supporters Danny1luv me the moderator, mo ri yin o ehe, eno mi lowo o ehe ehe ![]() |
I Will Pay You 50k Above Sugar Son But Can You Satisfy Me From Sugar Mummy / what people think When I Dont Answer My phone (photo) / Indian Girl
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2023 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 71 |