Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,305 members, 7,808,037 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 05:00 AM

If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? (2138 Views)

When You Try To Toast A Lady Not Knowing Her Husband Is Behind You (Pic) / Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? / Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by Nobody: 4:57am On Jan 28, 2012
imagine the babe wey u dey trip for all these while.u come get the chance and u come start by hollarin at her and toasting her tellin her dat u love and she is the most beautiful thing u have come across and bla blah blah.imagine say dis babe as u dey toast am she go come laugh and tell u say u too wowor for her liking and dat ur head be like groundnut.na wetin u go do?
will u go home and taKe a satchet of panadol or u go still engage in the toasting? shocked
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by mamalola19: 5:06am On Jan 28, 2012
^u go home go chop guguru instead. u fit invite am to join u if u like but tell am sey na pop corn. u no get brain for head which day u go graduate from school sef for turkey or is it egypt that u are based. your becoming a nuisouance i am sure u r that onlia virgin chaemel
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by mamagee3(f): 5:34am On Jan 28, 2012
You're really annoying!!!

Worst attempt at cracking a joke!

Believe me!
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by Nobody: 5:35am On Jan 28, 2012
We all know how shapeless your dickhead is. So deal with it lefool
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by Mynd44: 5:48am On Jan 28, 2012
Amoeba head
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by Acidosis(m): 7:35am On Jan 28, 2012
next thing na to hang yourself
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by Tosinville(m): 7:37am On Jan 28, 2012
Who's this guy? he's really annoying?
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by Mynd44: 9:17am On Jan 28, 2012
It means your head is a groungnut nah
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by freecocoa(f): 9:27am On Jan 28, 2012
You go home and drink two bottles of otapiapia,it will high you,make you fall asleep and forget the babe forever.
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by VideoBills(m): 9:43am On Jan 28, 2012
The guy nor been talk bad question before oh. See as una dey attack am. It's not fair now.
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by born2boink(m): 9:53am On Jan 28, 2012
Mynd_44:

It means your head is a groungnut nah
Mynd_44 no get better things for head even girl wey dey abuse person get worst head pass, that is why them dey put hairdo to cover up,

different type of head na him dey for this word

Mango head, Orange head, paw paw head,groundnut head, yam tuber head,
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by born2boink(m): 9:53am On Jan 28, 2012
You know say, Na them girls head worst pass, Thank God for their hairdo, if girl have to cut their hair,most people will divorce wife and girlfriend, most of this girl head na Mango shape and some na Agbalomo type

If girl say my head na groundnut type,I go try access the type of head she get if na Mango head,Yam head,Orange head or Coconut head, you can examine that my assumption of if she has cut off her hair
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by LesbianBoy(m): 9:56am On Jan 28, 2012
Tosinville:

Who's this guy? he's really annoying?
ODE! grin grin grin

Mynd_44:

Amoeba head
YOU, FISH HEAD! grin grin grin

mama-gee:

You're really annoying!!!

Worst attempt at cracking a joke!

Believe me!

SHARRAP DIA will you! Even u too they follow talk say person they annoying! grin grin grin
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by Mynd44: 9:57am On Jan 28, 2012
born2fuck:

Mynd_44  no get better things for head even girl wey dey abuse person get worst head pass, that is why them dey put hairdo to cover up,  

different type of head na him dey for this word

Mango head, Orange head, paw paw head,groundnut head, yam tuber head,
Don't get your point
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by LesbianBoy(m): 10:53am On Jan 28, 2012
^^ foolish fool! ;d ;d
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by LesbianBoy(m): 10:53am On Jan 28, 2012
.
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by Mynd44: 11:10am On Jan 28, 2012
Odessa
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by sexlog(m): 1:27pm On Jan 28, 2012
we now have a picture of how lefulefu look like : he's worwor and has a groundnut head!
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by Nobody: 1:45pm On Jan 28, 2012
sexlog dats a lie angry
i dey very handsome and many babes say i look like Kanu Reeves for matrix.
check me out cheesy

Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by Nobody: 1:47pm On Jan 28, 2012
LesbianBoy:

ODE! grin grin grin
YOU, FISH HEAD! grin grin grin
SHARRAP DIA will you! Even u too they follow talk say person they annoying! grin grin grin
ROTFLMAO!!!! grin grin grin
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by Nobody: 1:49pm On Jan 28, 2012
Mynd_44:

Odessa
coconut head angry
Re: If The Babe Wey U Dey Toast Tell U Say Ur Head Be Like Groundnut Wetin U Go Do? by sexlog(m): 2:07pm On Jan 28, 2012
Lefulefu, na lie dem dey tell you! Na terrorist you resemble!

(1) (Reply)

Who Can Interpret This Statement To English Language" Eko Aro Mi Sa Legbe-legbe / Mathematics Teacher N The Warri Boy ( I Stil Laf Til Now) / Footballers Who's Appearance Does Not Suit Football:

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.