Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,899 members, 7,802,905 topics. Date: Saturday, 20 April 2024 at 02:52 AM

All The Girls On Joke Section Must Be Ugly - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / All The Girls On Joke Section Must Be Ugly (1466 Views)

Joke Section Football Fiesta (guys Vs Ladies) still ongoing (2-1) / Joke Section Offtopic Chat Thread / Joke Section 2009 Awards (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by realsammie(m): 11:58pm On Feb 14, 2012
All d ladies on nairaland (joke section) must b ugly cos research has shown that beautiful girls dont crack jokes. PEACE tongue tongue
Re: All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by sutoboy(m): 9:49am On Feb 15, 2012
abeg where u come from?

make Booqee see dis,u go fear!

Dyt

Agybabe

den plenty die wey fine

u kan dey talk bunkum for mouth
Re: All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by Agybabe(f): 11:28am On Feb 15, 2012
@poster abeg no make my blood hot ooo. Shey you no get googles. Do that your research again!
Before I start to make list.
Re: All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by moshoodn(m): 11:52am On Feb 15, 2012
Agybabe:

@poster abeg no make my blood hot ooo. Shey you no get googles. Do that your research again!
Before I start to make list.
fumbles. . .so muuch of it
Re: All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by moshoodn(m): 11:55am On Feb 15, 2012
sutoboy:

abeg where u come from?

make Booqee see dis,u go fear!

Dyt

Agybabe

den plenty die wey fine

u kan dey talk bunkum for mouth
you be spokesman?
Re: All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by moshoodn(m): 11:59am On Feb 15, 2012
realsammie:

All d ladies on nairaland (joke section) must b ugly cos research has shown that beautiful girls dont crack jokes. PEACE tongue tongue
hnmmmmmm mr research
Re: All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by realsammie(m): 5:10pm On Nov 22, 2014
moshoodn:

hnmmmmmm mr research

But its the fact u knw. I've got proofs
Re: All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by Nobody: 7:44pm On Nov 22, 2014
Hahaha..op is crazzzzy
Re: All The Girls On Joke Section Must Be Ugly by moshoodn(m): 10:57pm On Nov 22, 2014
realsammie:


But its the fact u knw. I've got proofs

Almost three (3) years after..

(1) (Reply)

Hilarious And Most Annoying Phone Call To Mtn Customer Service Staff / Football Vs Sex / HAUSA GERMAN SCIENTIST, Laugh Out Ya Sorrow

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.