Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,149,979 members, 7,806,857 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 04:34 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) (37565 Views)
Romance Chat/hookups/Poems Section(PIDGIN ENGLISH ONLY) / Dave2's Mahjong Parlour with his Buddies! / The Beer Parlour (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) ... (30) (Reply) (Go Down)
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 8:44pm On Jun 28, 2012 |
Foxybone: Drunkard. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Abali1(m): 9:38pm On Jun 28, 2012 |
acidtalk: Oga barman, why u dey doubt am. person dream say im carry one hand push down house, you dey call am liar. abi you follow am for the dream. abeg try do your work, go kia kia go get one alomo for me and nkwobi, i wan begin my own weekend. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Mynd44: 9:54pm On Jun 28, 2012 |
acidtalk:Abeg bros no be my fault jorh |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by OPEYEMIAD(m): 10:11pm On Jun 28, 2012 |
Foxybone:story story, wen i brake am down i see say na u pursue papa go hell ur nickname con be Babarimisa. By dway who con teach u medine cos d man wey sabi am done die, if knw answer me no Flat drink today |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Nobody: 10:57pm On Jun 28, 2012 |
OPEYEMI AD: ask idowuogbo and co 4 low level ashe d one wey i get na 1st clas wey dey work for Hotelna u tok am o |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 11:02pm On Jun 28, 2012 |
Mynd_44: I know. Make I help you arrange for Brain Transplant? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by immortallity: 11:11pm On Jun 28, 2012 |
I fit order zobo with kpof for here?? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Mynd44: 6:08am On Jun 29, 2012 |
acidtalk:Bro no worry this one sure. I don bribe the lecturer so im show me questions before and I don do am |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 9:41am On Jun 29, 2012 |
Mynd_44: Tou forget say the last one no only show you the papers before the exam, he even help you write am. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Sijo01(f): 12:07pm On Jun 29, 2012 |
Barman, bia, upload ur pisur, i wan nominate u for Mr. Nairaland..........Mynd_44, mak u follow do same. mak una do quick o......or else, i nor go come this bar again |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 12:14pm On Jun 29, 2012 |
Sijo01: Barman, bia, upload ur pisur, i wan nominate u for Mr. Nairaland..........Mynd_44, mak u follow do same. Dem dey use my picture collect money for Newyork Hall of Fame so nne, why I go derep myself come dey display am freely for nairaland kwanu? When shinshin no go commot am as gift. As for mynd_44, you fit go Ibadan zoo ask for the Gorilla cage, na there him twin brother dey. Snap him twin come upload him picture. Dem be look alike you no fit know the difference. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Sijo01(f): 12:50pm On Jun 29, 2012 |
acidtalk: Bar strike!, Bar strike!! Bar strike!!!!!!!!!!! |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Mynd44: 1:00pm On Jun 29, 2012 |
Sijo01: Barman, bia, upload ur pisur, i wan nominate u for Mr. Nairaland..........Mynd_44, mak u follow do same.Abeg I no do that them mumu Mr Nairaland again jorh. I no know why the Mod bin close the last thread on Mr Nairaland. Maybe im dey jealous say no be im start am. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Mynd44: 1:03pm On Jun 29, 2012 |
acidtalk:you correct. Na me ugly pass for this world. Infer OBJ fine pass me |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Mynd44: 1:03pm On Jun 29, 2012 |
acidtalk:you correct. Na me ugly pass for this world. Infact OBJ fine pass me |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by latbas(m): 10:54pm On Jun 29, 2012 |
[quote author=Royal-VII][color=#000099][i]..Pidgeon English?..... Fhhuck Outa Hea.u no read instruction b4 u enta abi,mumu. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 12:04am On Jun 30, 2012 |
[quote author=latbas][/quote] No mind the mumu. Him brain dey charge through Solar, and as rain no let sun come out that's why he no fit think well. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Idowuogbo(f): 3:55pm On Jun 30, 2012 |
hornipipe: na u tok am oLiv d guy na! U no notice na bcus hin dey suck crazy woman toto dats y he oblongs dey generate nonsense |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by ArQueBusieR(m): 5:11pm On Jun 30, 2012 |
Wetin happen for here know say me king king world everlasting. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by tomnmenace(m): 6:03pm On Jun 30, 2012 |
CHAI!! Na since wen dis jagbajantis and everlastinly mumuric thread begin na? bobs! more gbogbo to ur kini emeritus acidtalk! |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by shaneroberts26: 6:38pm On Jun 30, 2012 |
shymmex:shebi dem talk say u no kno ur root?How com u tek kno wetin wey b Alomo bitter and Iyawo? |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Oyinbo87: 7:08pm On Jun 30, 2012 |
na wa oooo you all don kolo! |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by OPEYEMIAD(m): 7:53pm On Jun 30, 2012 |
Mynd_44:na dat ashewo wey u dey cary cos am |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by OPEYEMIAD(m): 7:59pm On Jun 30, 2012 |
ArQueBusieR: Wetin happen for here know say me king king world everlasting.nothing dey here o, we just dey compose love leter and poem..otondo! |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Mynd44: 8:16pm On Jun 30, 2012 |
OPEYEMI AD: na dat ashewo wey u dey cary cos amNa kongi fault nah |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by donjon: 8:31pm On Jun 30, 2012 |
OPEYEMI AD: nothing dey here o, we just dey compose love leter and poem..otondo! OPEYEMI AD: nothing dey here o, we just dey compose love leter and poem..otondo! |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 10:05pm On Jun 30, 2012 |
tomnmenace: Whatever that one mean, I wish you the same one million aliacrity times |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by Mynd44: 6:34am On Jul 01, 2012 |
acidtalk:Nah hail the guy dey hail you |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 10:29pm On Jul 01, 2012 |
Mynd_44: Make he no hail me. Na style him dey use to ask for credit. |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by OPEYEMIAD(m): 10:30pm On Jul 01, 2012 |
tomnmenace:so because dem deploy u from ghana na him cause all dis gramaticle blunder nawa 4u oo |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by OPEYEMIAD(m): 10:35pm On Jul 01, 2012 |
Oga dis dat guy don go him say he don pay u na true *talking to oga barman* |
Re: Romantic Beer Parlour. Anything Fit Happen Here (PIDGIN ENGLISH ONLY) by acidtalk: 3:47am On Jul 02, 2012 |
OPEYEMI AD: Oga dis dat guy don go him say he don pay u na true *talking to oga barman* Which kin question be that? Since I travel to supply them shepe for Aso Rock no be you don dey collect money for bar? Abeg make my money complete oh! No try use wayo sense for me. |
(1) (2) (3) ... (18) (19) (20) (21) (22) (23) (24) ... (30) (Reply)
I Need A Rich Sugar Mummy Who Can Take Care Of Me Financially / For Those In Need Of Sugar Mummy In Abuja / I Need A Sugar Mummy
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |