Stats: 3,037,869 members, 7,451,535 topics. Date: Monday, 05 June 2023 at 02:01 PM |
Nairaland Forum / Chibykem's Profile / Chibykem's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
APC dey always find excuse since twenty-15! Anyway! God go help me punish the two biggest party for Nigeria. 2 Likes
|
![]() |
Only God will forgive them(both ASUU and FG) ![]() ![]() |
![]() |
May we not be at the wrong place at the wrong time. Amen. I say Amen too! But OP must you comment first?? people like you will love to die and burry themselves. |
![]() |
ohoo...me i think say person mess and na royal wey to cover nose n mouth...i see ; The Man Mouth dey smell; even him WIVES no fit stand the ODOURiferous-ager cum... |
![]() |
Olamide full stop |
![]() |
I have Jare! Her name is Remi if you add Tinubu na u sabi o
No let them hear o, When you come we talk price. 1 Like |
![]() |
ordinary civil defence?? The bus driver for flogg am stick for brain. Make him com try am 4 here dem go beat am with JuJu ( Oruka) sotey him go shit for dat uniform. weyrey man !! |
![]() |
One thing must Kill a man!!! |
![]() |
]Make I hear say person stay if him serve for village wey dey only accessible by boat. Cross river villages no be here o 2 Likes |
![]() |
come online and you'll definitely see stuffs like "am Lordcornel, and am a graduate of Biochemistry " lol lalasticl.ala.....please educate Nigerian youths oo[[b]come online and you'll definitely see stuffs like "am Lordcornel, and am a graduate of Biochemistry " lol l shebi person way I dey follow talk understand? Oya kill yoursef ELEYINBO
|
![]() |
make I see any Ghanian or those albinos way say them na South Africans 4 my corner here... otiigba1:Nigerian bathed with acid in Ghana,Nigerian gunned down in Joburg. Shee na like this we go dey dey?[/quote][/color][quote author=nifton post=40943723]Nigerian bathed with acid in Ghana,Nigerian gunned down in Joburg. Shee na like this we go dey dey make I see any Ghanian or those albinos way say them na South Africans 4 my corner here... |
![]() |
The Guy sef na idiot..na Water he go pour or he go sing? he don run cmot for dia sef..He's lucky the guy no be Bance brother |
![]() |
U see Why I hate Muslims. Too much segregation. Y help only Muslims? Yet u see them trouping to synagogue church of all nations to receive aid from T B Joshua. They will reply U after fasting, alahu akbar! 1 Like |
![]() |
Soldiers today's morning allegedly beat 3 Corps members in Katsina NYSC camp mercilessly,with one of the Corps members going unconscious. According to a twitter user Mariam Otun who is serving in Katsina,the Corps members are planning to stage a protest in the streets of Katsina.It should be recalled soldiers recently beat a Corps member to coma in Nasarawa state. |
![]() |
http://www.thecable.ng/thecable-apologises-soyinka-igbo-story Dem de craz before dem edit that topic; Rrrrrrrrrrrubish! |
![]() |
abdulskulboy: Sorry 4 u Ewu |
![]() |
were arrested for mass thumb printing Na 2day Dem start dey mass-thumb print? |
![]() |
Why will u 4get the leader JESUS CHRIST. He was not just dead bt also burried and Victoriously Rose up after 3 days ... 2 Likes |
![]() |
dayo999: please like if you think arsenal will win.HELP ME TELL DEM TO COME AND LEARN FOOTBALL.LEARNERS! |
![]() |
SWEAR say no b Im mONEy! Umu nwayi Neego 1 Like |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2023 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 37 |