Stats: 2,885,257 members, 6,931,720 topics. Date: Saturday, 25 June 2022 at 11:20 AM |
Nairaland Forum / CRUISETOPIAVP's Profile / CRUISETOPIAVP's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 293 pages)
![]() |
Una still dey here? ![]() ![]() What a flopped season. Most boring Post show thread ever. Anyways before I return to sucking big bress in this cold weather, just here to remind you that white monkey fell off as we predicted. 3 Likes 1 Share
|
![]() |
stroller9795:It's will air on Biafra radio ![]() ![]() ![]() White rats were scammed. 5 Likes 1 Share
|
![]() |
[i][/i] EmmyCC:What brand of weed do you smoke mate? ![]() 6 Likes 1 Share
|
![]() |
New yr bragging rights don dey enter ![]() Maria X Havilah real estate. E choke! Endorsement deal number 7. More to come. 10 Likes
|
![]() |
temi1290:Louder!!!! Man fvcking sold out Eko hotel last night. Everywhere full to the brim. I don't stan nonsense! I just wan go sleep sef. ![]() 7 Likes |
![]() |
Gbegirsoup:Maria's fresh boobies dey enter my eyes ![]() E no sag like rain21 own ![]() ![]() 6 Likes |
![]() |
Once rain21 hear say you get big gbola. Her obsession go start ![]() ![]() 12 Likes
|
![]() |
Up till now we never see the failed weaner on anything related to Gotv that he's supposed to be representing. No Ad, Nothing! ![]() Na 5th week evictee Multichoice carry for head. When you are big you are big! 12 Likes
|
![]() |
Gbegirsoup:Levels! I don't stan nonsense! 9 Likes |
![]() |
Just a friendly reminder... Maria currently has more endorsement deals (6) than the number of weeks she spent in the house (5). Levels dey this thing! 7 Likes
|
![]() |
The way Maria just dey pack everything this season ehn.. ![]() At least, she will be a point of reference for the future that you don't need to be a bandwagon fave to be successful. Infact, halfway don dey enough. When you are big, you are big. 9 Likes |
![]() |
Another one in the bag.. Haters una go cry blood ![]() Maria X Beunique. Maria dey sign new deal every 2 market days. I don't stan nonsense! 12 Likes
|
![]() |
So na ceremonial buhahahahahahaha ![]() Na him lindimumu wan dey use brag for here. This girl used to be smart when she was stanning Ozo. Wonder what happened ![]() ![]() 10 Likes |
![]() |
White monkeys are the dumbest fanbase this season. No cap! ![]() 13 Likes
|
![]() |
Werey say na member of senate in Liberia ![]() You think say we be mumu for here? Member of senate in a country you aren't a citizen of? Member of senate without election? White monkeys are so dull! 16 Likes |
![]() |
bada007:The failed weaner never even get reach 100k streams in almost three weeks on the same platform. This is someone that is supposed to be enjoying 100% BBN clout but when you are a failure, you are a failure. Even BBN clout cannot save you ![]() 3 Likes
|
![]() |
stroller9795:Congrats to her. More wins! 6 Likes |
![]() |
Weaner dey cook with puppet governor.. Maria dey bag back to back deals.. Next time, look before you Stan. 9 Likes |
![]() |
https://twitter.com/MariaChike/status/1471929645880778753?t=hJUJcXO8u4G8mx2_2DUDXw&s=19 Another one in the fvcking bag! Maria X House of Lunettes E choke!!!! Haters go cry blood ![]() 11 Likes 1 Share |
![]() |
During Maria's meet and greet in Lagos. She asked them to write their address.. Now, she's the one sending gifts to them ![]() In this life Stan rich fave. No be the one wey go dey collect, collect, collect and be shouting otamiemie up and down ![]() 12 Likes |
![]() |
stroller9795:Who wan dash am show? ![]() ![]() Na delusional white monkeys cook that lie. Them no know say na winner wey get buzz Multichoice dey give show. 13 Likes |
![]() |
JaroMan:White monkey has a house and car but na queen borrow am car when he first came out. Can you see that you are joker? He was even borrowing car from a rental company at a point. Despite the so called innoson car ![]() ![]() 13 Likes |
![]() |
You see poor people ehn? They always try to project their poverty mentality on others.. Na so one dey see bag of rice as luxury the other day. Today, some mumus dey call 100k, 500k like say na 500M... I no too blame una, na buhari don deal with una. Travel out first and convert all these money wey una dey call, you will find out how valueless they are. God go help una.. 11 Likes |
![]() |
scondy:Ogbeni all these ones na story for the gods. You and I know 30M na small money for this country wey we dey. Before you look up snd down, 1M don vanish for account for normal citizens not to talk of celeb. That money is nothing. 13 Likes |
![]() |
scondy:LMAO! Na 30M this one think say na money for this current Nigeria ![]() ![]() ![]() Money wey Maria carry for car go shopping the other day. You can win BBN and become a failure if you lack vision and direction. It happened to Efe and it's currently happening to white monkey. Pay bouncers and security, flights up and down, car rentage, hotel, security, family. Settlement of people that helped you win BBN. (Social media handlers) Before you know it, 20M don go in less than 2 months. Your white monkey come go enter music wey no sell for am. Big debit alert! Wake up! 12 Likes 1 Share |
![]() |
Teddybliss:E choke!!!! 5th week evictee wey big pass weaner. Maria is steady bagging international bags and recognitions while their failure of a weaner is busy releasing wack song and cooking with Lagos State puppet. Comrade pass comrade abeg! ![]() 10 Likes |
![]() |
Lindiway22:Cashing out with how many streams? ![]() ![]() Streams una no stream. Even to buy una no buy on iTunes ![]() He never even recover the money wey he pay Masterkraft to produce the wack song not to talk of video director's money and money for the failed listening party.. He's seriously running at a loss.. Truth is bitter. Keep crying! 9 Likes |
![]() |
mycar:See tears ![]() ![]() E say na cash out big time. Baba dey run at loss with that wack song wey no gree sell.. That truth una must hear am by force! 10 Likes
|
![]() |
SEO2002:The song too wack. I no fit waste my data on top am ![]() ![]() 9 Likes |
![]() |
stroller9795:Na lack of bragging rights cause am ![]() ![]() 11 Likes |
![]() |
https://twitter.com/itswhitemoney/status/1469586563319406593?s=20 Check the quoted Rts ![]() ![]() Twitter people no get joy. Them don finish white monkey and his wack Ad. Werey think say he dey present task for Biggie's Arena. 11 Likes
|
![]() |
EmmyCC:Salensa is good to you and white monkey is the best thing after big breast to you. Okay, very good! Your music, your taste. Show your workings on streaming platforms.. (Spotify, apple, audiomack, boomplay, Deezer, etc). You say music sweet but una no dey buy am for iTunes ![]() What we are seeing on streaming platforms is the numbers of someone who is running at a loss. If his numbers are these poor at the peak of BBN winner's hype. I wonder what will become of him in few months. We may just have to start apologising to Efe. I will leave you with this on this topic as I end the back and forth of trying to lecture a delusional human being like you since morning. Goodnight! 8 Likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 293 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2022 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 135 |