Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,148,793 members, 7,802,524 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 03:52 PM |
Nairaland Forum / Eyinola's Profile / Eyinola's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 80 pages)
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 10:34am On Jul 09, 2022 |
Pearl1910:lol we go arrange meeting soon for u and Pope...meanwhile abeg i wan comot for house but bolt dey craze na only out of radius trips dey entre my phone..make i go sleep back jare, I don decline more than 15 trips now now ,I wish to get trip to iyana ipaja one girl scam me yesterday 3500 trip |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by eyinola: 10:31am On Jul 09, 2022 |
Lionsempire:whr in ikorodu and what's ur contact make I come pick am for 8K..my location far to ikorodu |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 10:24am On Jul 09, 2022 |
tojahh:but this is a very good price na ,oh the Awoyaya dey deceive u Awoyaya primary school is at Aboyade cole in VI ,bolt won't even charge more than 1K....u can see it's just 8 mins to destination 1 Like |
Politics / Re: Ganduje: Tinubu Has Agreed To Pick A Muslim Deputy by eyinola: 8:02am On Jul 09, 2022 |
ItsTutsi:former speaker, Yakubu Dogara |
Travel / Re: Canadian Express Entry/Federal Skilled Worker Program - Connect Here Part 11 by eyinola: 10:09pm On Jul 08, 2022 |
Samuelobiora19:hmmmmm, thats my fear, too many fake fake people around even when it's legit u will still doubt it |
Travel / Re: Canadian Student Visa Thread Part 21 by eyinola: 8:15pm On Jul 08, 2022 |
Please ,is the anything like work Permit program to Canada? How legti can dat be? |
Travel / Re: Canada Spouse Open Work Permit (sowp)timeline by eyinola: 8:12pm On Jul 08, 2022 |
Please ,is the anything like work Permit to Canada? How legti can dat be? |
Travel / Re: Canadian Express Entry/Federal Skilled Worker Program - Connect Here Part 11 by eyinola: 8:11pm On Jul 08, 2022 |
Please ,is the anything like work Permit to Canada? How legti can dat be? |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by eyinola: 4:53pm On Jul 07, 2022 |
arinola2:is it too small for adult? Need one for work out |
Politics / Re: Sheikh Haliru Abdullahi Maraya Warns Against Same-Faith Presidential Ticket by eyinola: 8:53pm On Jul 04, 2022 |
ojobek:he hates Christians but his wife is a pastor in RCCG |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 2:05pm On Jul 04, 2022 |
Dailyparrot:yes, be like d girl don dey find driver since luckily for her i was at her exact location to drop a rider 1 Like |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 11:05am On Jul 04, 2022 |
I finally answer her 1 Like
|
Politics / Re: Buba Galadima: Those Asking Kwankwaso To Be Peter Obi’s Vice Are Not Politicians by eyinola: 10:47am On Jul 04, 2022 |
NaijaCuzin:Biden president? Abi senator |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by eyinola: 6:44pm On Jun 30, 2022 |
4words:3K for the kettle? |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 8:27pm On Jun 29, 2022 |
dru23:supported, Baza come and tell us the process u take japa abeg, information is key like dey say .. some drivers here needs confirm info to start the japa process, 2 times wey I don apply for visiting dem sama be blue paper Abeg drop link |
Politics / Re: Kano 2 Million Solidarity Walk For Tinubu Committee List by eyinola: 11:31am On Jun 27, 2022 |
Abdul05:normally, normally he knows he has no chance in SE, the emergency of Obi na Atiku e affect because normal ,normal na PDP SE dey vote from time |
Romance / Re: Went To My Ex Wedding And This Is What I Did by eyinola: 11:00am On Jun 27, 2022 |
kenzysmith:who knows maybe ur own future wife is collecting head from a dog laidis 1 Like |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 10:40pm On Jun 24, 2022 |
pope191:lmao 1 Like |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 9:14pm On Jun 24, 2022 |
Abeg Pope accept na 2 Likes
|
Politics / Re: Over 500 Whatsapp, Text Messages Received Daily Since Tinubu Picked Me - Masari by eyinola: 10:05pm On Jun 23, 2022 |
Smithkafors:let's vote for SOWORE is the youngest after all abi i lie? 1 Like |
Politics / Re: Ekweremadu’s Daughter Needed A Kidney, He Brought In A 15-year-old Boy Illegally by eyinola: 6:23pm On Jun 23, 2022 |
Many Rich men are on this table, they make an innocent street boy to go to jail for their kids and so on 2 Likes |
Food / Re: Pepper Kpomo And Shaki With Vegetables by eyinola: 5:22pm On Jun 23, 2022 |
Chopchopfine:crayfish 50 no dey market oooo, scent leave in vegetable I need to try this combo ,I hv always been doing ugwu and waterleave plus i don't put tomato in my vegetable 1 Like |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 5:18pm On Jun 23, 2022 |
Abeg what's the fuel situation in Lagos today? I never step my foot outside today |
Family / Re: House Clearance Sales.. Come In Here!!!! by eyinola: 1:24pm On Jun 22, 2022 |
jackslow:7K |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 1:17pm On Jun 22, 2022 |
Abeg which body una take dey do 27,32 trips? Haaaaa Jesu mi ooooo, shey i lazy too much ni abi na butty dey do me, last week bolt was giving me 8 trips to chop 2K everyday and i was chopping it, this week they turn it to 11 trips i just look away haaaa ..na only weekend I fit do 11 and above trips sef ,at most 15 and my body dey tell me....chaiii this hustle isn't for me i too lazy 4 Likes |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 1:12pm On Jun 22, 2022 |
People wey get side hustle here wey dey pay abeg make una show me way ejooorr, donbrowser hope say i spell ur user name correct .before u yab me like oga felicity abeg come teach me e-commerce 1 Like |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 1:10pm On Jun 22, 2022 |
ReadaDream:I was about saying that I saw a trip in maryland today to owode staring price was 3K i didnt even bother in my mind i was like this person wan carry load go Owode probably car parts 1 Like 2 Shares |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 8:56am On Jun 21, 2022 |
YeyeGbami:lol, na because u never chop money na..persom wey fit comot 300M buy car ,u no how much him go worth? How much is 322M from 80B for example |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 6:27pm On Jun 20, 2022 |
Pearl1910:mile 12 was d pu na, so immediately i start trip see Orchid road as destination i just tell mama to come down say ino fit go that place respectfully Thank God say the app pick orchid road set because one time like that na just a street name deceive me go thr since then if i see lekki phase 11,111,ajah,i must ask whr the exact location oooo, even lekki county follow for swimming pool, one ballè road like dat too that's links to Alpha beach road 2 Likes |
Business / Re: If You Are Uber Partner In Lagos, Please Share Your Experience Here by eyinola: 1:44pm On Jun 20, 2022 |
pope191:mad ooooo |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 80 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |