Lalami3232's Posts
Nairaland Forum › Lalami3232's Profile › Lalami3232's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 61 pages)
The fact that this list doesn't contain DNA test for non-virgins, then I'm not 100% impressed. But for now, I would score you 99% because you're right |
Israel no get joy ooooooo .How I wish I can be precise like Israel in eradicating paternity fraud by non-virgins. That been said sha, abeg the bloodshed is enough. We need peace in the world at large, starting from Nigeria. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Non-virgins go continue taking the lead as long as most of una wan impress. I can't give you what I can't afford to part with. She's a non-virgin for goodness sake!!! |
Dem plenty but make I list just one. Every man who married a nonvirgin(roughly used) think say he own nonvirgin wife dey different from those wey do paternity fraud. Lasalas, we dey here to ready your story. What do I even know sef? |
Evergreen4:For now, go for Cyber security or data science and thank me later. Don't go for data analysis or data analytics, go for Data science or Cyber. Then join me in educating men nationwide with the good news of DNA test, |
God bless the day I moved into tech!!! If I no create an app wey go dey 100 percent accurate for DNA test, I wont rest because the fate of billions of men worldwide depend on my invention. Once again, congrats to you bro, wishing you more success |
Congratulations to you bro!!! I remembered when this guy's first marriage had an issue, you needed to see how nonvirgins(leftovers) were celebrating. Their mantra then was "Virginity no dey keep marriage". Even men wey marry nonvirgins dey tag me, some dey dish out insults to me like fried yam, which I ate in shame. But then I ask again, does having a partner who has been sleeping around make good marriage? For every virgin who got divorced, you will see 1000 nonvirgins getting divorced. Like I will always say "comparing a virgin bride to a nonvirgin(fairly used) bride is an insult to God and I who know the importance of virginity". What do I even know sef aside ........................ ?? |
Only Nigeria men na fit date most Nigeria women because una mentality dey shocking to other men from abroad. A girl go dey broke and she go dey vex for her boyfriend. A girl go dey vex say you wey be boyfriend no dey give her enough money. God abeg ooooooooooo !!! Adults work to take care of themselves, relationship isn't a job. So I no blame the man for leaving abeg. The man go just disguise like say na because of the lady's features na he leave but we all know say na because una be parasite for pocket na make dem dey run ![]() |
Forget it eeh, Nigeria men dey try for women. You won't believe until you date men from other countries. |
![]() Some of una wives get big yansh and una no wan do DNA test, oga you and person wey plant corn by the roadside dey get same problem. . You wey marry a nonvirgin (fairly used) partner, I have these questions for you: 1. Why do you think your nonvirgin wife is the different from others? 2. Why you think say your preeq na the sweetest wey your nonvirgin wife don collect since she don dey swallow preeq like local anaconda? 3. Why you think say person wey fit open legs to other men before you came into her life will automatically stop opening it now? 4. Why you think say person wey fit give out virginity wey God carefully seal with blood and hide am in between her legs go fit dey 100% faithful? Was she faithful to God wey give her the virginity to keep till wedding night? Oga I get lots of questions to ask you wey never do DNA test but make I stop here for now. Some of dem go dey tell me say "Did your father conduct a DNA test for you? ". So because my papa make mistake, make I continue? Did my dad use facebook, 2go, nairaland etc? So because he no use am, make me no use am too abi? Anyways, insult me for all I care, my one point agenda na to enlighten men with DNA test. Back to the story, Oga you for no beat the boy to death, he was merely servicing madam's porous engine . Joseph was able to resist Portiphar but Nengak couldn't overlook madam's fresh thighs and yellow orange. Rest in peace young lad who died in active service!! What do i even now sef aside .........................................? |
I won't due to security reasons!!! For now, anywhere I dey is my home. I miss those years when people would go home and their parents go give dem decent, well mannered, well behaved, humble and virgin women as wives. Nowadays, I even hear say the village girls are far wider than township babes. Thank God for vagina tightening cream wey city babes dey take package. Back to the question, abeg I no dey travel go anywhere jare What do I even know sef ? |
Have yall asked yourselves why I voluntered to go for massive DNA test campaign against paternity fraud by nonvirgins? Even with the insults, bans etc, I no dey ever give up. I dey come back again and again to enlighten my fellow men nationwide . Most of you may not know that I'm a tech guy, so my schedule choke. But I don vow to help men worldwide by pushing this DNA test campaign to everyone who cares to listen, irrespective of my tight schedule. The question is "WHY ARE YOU PASSIONATE ABOUT THIS DNA TEST ??". Its a story for another day sha but I just want you to know say your nonvirgin partner is not different from other nonvirgins out there and your preeq isn't the sweetest and biggest she has swallowed .What do I even know sef?? |
I really can't say YES but atleast I've tried sha. Most men who married nonvirgins now know how risky it is not to go for DNA test. Though some of them intend going for DNA test but the amount for the test is discouraging. Dear men who married fairly used (nonvirgins), don't worry, I got y'all in my 2026 plan. I'm still building my DNA test app that would help yall know if those kids are yours or if your nonvirgin partner did paternity fraud. What do I even know sef aside helping men who married fairly used partners!!! |
Oga make una no just waste una precious time jare. There's a parable that says "the insect wey dey eat the vegetable dey live within the vegetable". If Nigeria wan finish bandits, they know what to do. The only people who are hopeless and helpless are those who married non-virgins(leftover) due to the high cost of DNA test. Channel your help to a more better option!!! What do i even know sef ![]() |
This kind matter wear skirt!!! Bro you're not entitled, that boy no be your friend. No be everybody dem dey call friend oooo. I select friends like beans. If E dey sure say you go get the money before 16th, then use a loan app, that's the best bet for now |
Do people still stress themselves for these non-virgins, even with the present state of this economy? Anyways, it can never be me sha. As a techie, I don already master the art of been alone and using my spare time to campaign for DNA test for those wey marry leftovers (nonvirgins). For those of una wey need attention of women, try get money and thank me later. You see as Potable and Ned dey bag the prettiest women? Its an indication that money attracts women but don't use money to lure them because its not worth it |
Na wa oooooooooooooooooooooooooooooo!!! |
I don't know if i should commend her for taking a bold step or if I should tell her congratulations for knowing her worth. But whatever sha, you're welcome back to the street. A lady once said and I quote "If you mistakenly miss a good man, dem go knack you scatter before you go fit see another one again". But even if I wan cheat, not with my fiancee's bridesmaid na. But if you look at it carefully, na those kind knacking wey you know say fit scatter your reputation na dey sweet pass. In such a scenario, the friend go dey far more tighter and sweeter than your babe . Devil bad sha!!!What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
I had to comment twice because the thread dey sweet me, infact E dey give me orgasm . ![]() |
Every sane man already know this one na. You be mumu that's why you want complete ownership of your non-virgin girlfriend. If her ex privatize the kpekus, E for reach your hand? Allow the flow of free kpekus in the street, stop trying to claim full ownership of these leftovers . A wiseman called GheGhe once said and I quote "YOUR GIRLFRIEND IS RENTED". Until y'all learn and accept this bitter truth, una go dey feel hurt for relationship. Some of you may be asking what you should do. Now let me tell you what to do, pls save this page for future reference. In the year 1952, a kpekus scientist came out with a perfect theory to solve this problem and he called it THE SWIMMING POOL THEORY. Now the swimming pool theory says " don't bother who's swimming with you, who swam before you or who will swim after you. Just swim and go home". What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
OP don't mind the gaslighting ooooooo, na their way be that. Wetin she dey do you na we dey call "reverse psychology", she wan make you apologize and never ask such question again. You no ask a wrong question, na something na warrant the question. The only way she could have proven her innocence is if she were to be a virgin. But since she's a leftover, you have every right to ask, though she won't ever tell you the truth. Let me ask you a question.... All these numerous runs girls wey you know, do you think their boyfriends know say dem dey into runs? Do you also think that they would tell their new boyfriend that they were once into runs? Even to tell you body count, dem must lie about am, talkless of say dem go accept to be runs babe at a time. The reason most of una dey get hurt for relationship na because una too put mind there. Treat your babe like she's rented and thank me later. Or better still, use the swimming pool law which says "don't bother who's swimming with you, who swam before you or who will swim after you". If you get this mentality, you go get more peace of mind with your non-virgin girlfriend. OP I will advise you go and apologize, so you can continue drilling because alot of "hungry drillers" dey the queue dey wait for drilling with their tools ![]() What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
My Christmas plan na to make sure say I finish developing my DNA test app wey go help men wey marry leftovers. But even I no fit complete am by December ending, make una just go hospital for thorough checkup while I'm still locked in. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Dem plenty ooooooo but two of dem stand out. 1. Continue playing sport betting: you see sport betting, E fit make Dangote or Elon Musk ask for urgent 2K if care is not taken. 2. At a point, I relented on my DNA test campaign and most men wey marry non-virgins go have to pay for my mistakes. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Depends on what you're looking for Sha. For flexibility on bed, choose option 1. For sidechick, go for option 2. For societal hyping, go for option 3. For super tight kpekus, go for option 4 because those people rarely have time for that. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
My going into tech na a complete story of "we helped him get to tech". That's why I'm passionate about helping men who married non-virgins get DNA test result from their partners. I would share mine with y'all and hopefully it would motivate others |
I watched this video and I was so angry!! |
![]() Bros you're very right ooooooo because if they understood the sacrifices that God did in creating and carefully hiding their virginity in-between their legs and even sealing it with blood, they won't have given it out because of indomie and egg, shawarma or ice cream. For this, you're very right. But if you want to really confirm, then make the mistake of training her through school and you will understand why God regretted creating Humans What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
Oga this case strong ooooooo. But there are some questions I would like to ask you. 1. How frequently do you masturbate? 2. Have you tried having sex with a female and you didn't get an erection? 3. Have you gone to meet a specialist? 4. Do you have any underlining health issue? For me eeh, whenever I dey get malaria or fever, my holy preeq no dey stand. Na make I as if you get health issue. 5. Any case of untreated infection? But whatever the case may be, go and meet a specialist. Forget whatever social media go tell you, na doctor sure pass. Don't tell your partner yet oOoOO because most women no dey fit hold secret. Now let's come back to the part wey you say you never touch her before. Why most of una dey make this mistake sef? Dear men, if she's not a virgin, no fall for their trap of "no sex before marriage", else na borehole you go inherit. Why must it be your turn na she go start to get discipline of closing her loosed legs? Why not the turn of Ibrahim or Yemi or Emeka? Anyways, this na a topic for another day, for now make we face your problem. Bros, visit a hospital and know what's wrong What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
The rules are cool, I don't have any issues with it. But DNA test suppose come first before giving out rules and regulations. So that we go know weather the pikin go dey call you Uncle Emma or Daddy. What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
this trend of a man always dying ontop of a woman is always attributed to these non-virgins. Una kpekus dey always carry barrier abi badluck? You can never see a man who died ontop of a virgin because the kpekus of a virgin brings blessing and life. In one African country, I hear say whenever a horse is feeling sick, na a virgin woman go jump across the horse and immediately the horse will be healthy. But if a non-virgin aka leftover tries it, the horse go die immediately. Dear reasonable men, don't allow these non-virgins kill you because of sex. Most of them are already use to weed smokers, guys who take sex enhancing drugs before they dig them. You wey wan use your normal strength to please Dem fit die ooooooo. Just do your minor digging and standup, else we go read your story for nairaland someday |
The dress wey Dem take dey open belle no join the list? Ladies prefer that dress to wedding gown when Dem dey their 20s. When Dem enter 30s, they now prefer wedding gown to "open belle" dress ![]() What do I even know sef aside enlightening my fellow men nationwide with the good news of DNA test |
May God help us!!! The government is just making people leave their root in search of greener pastures. Children are saying final goodbye to parents, all in search of greener pastures |
.