Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,638 members, 7,801,847 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 01:54 AM

Lalami3232's Posts

Nairaland Forum / Lalami3232's Profile / Lalami3232's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 30 pages)

Family / Re: My Husband Inspects My Private Part Anytime I Return From Work by Lalami3232(m): 11:55pm On Feb 11, 2023
😆😆😆😆😆
No man will inspect the private part of a woman he met as a virgin. Na only boreholes aka non-virgins dem dey inspect cheesy

63 Likes 8 Shares

Romance / Re: Watch as man is rescued after attempted suicide at Third Mainland Bridge (video) by Lalami3232(m): 9:28am On Feb 10, 2023
Na wa ooooooo
Romance / Re: Is She Telling The Truth? by Lalami3232(m): 3:34am On Feb 08, 2023
Should we tell him?? grin grin grin grin grin grin



Laslas you go get sense smiley

17 Likes

Family / Re: Why Is It That After Marriage Couples No Longer Find Themselves Attractive? by Lalami3232(m): 5:23am On Feb 02, 2023
Same way you don't find your phone attractive after sometime. But initially, it was a dream phone grin

I don talk am before and I go talk am again, "Oga instead of you to go do yahoo, I go advise you to learn programming"

299 Likes 20 Shares

Romance / Re: Thanks to my pussy- Final Graduate Says the university drag her to court by Lalami3232(m): 7:55am On Feb 01, 2023
Weather we like am or not, we all know say na toto dey sustain 95% of single ladies in Nigeria. Both in feeding, health care, schooling, job seeking, career etc. She only said the obvious and everybody dey criticize her for saying what we all already know.
Laslas eeh, the truth be say majority of our ladies no get anything to offer aside toto wey numerous men don use before. The fact say some men dey even marry non-virgins aka boreholes dey shock me. Toto wey almost everybody for street, community don chop before you na you wan privatize? grin
Some go even dey withdraw from friends after dem marry finish 😆. If not for vagina tightener, maybe na leg na some men for dey use before satisfying their wives.


I don talk am before and I go talk am again "oga if you no meet your wife as a virgin, go for DNA test oooooo because boreholes aka non-virgins can't be trusted"

1 Like

Politics / Re: Bola Tinubu Arrives In Zamfara State For Presidential Campaign Rally by Lalami3232(m): 2:58pm On Jan 28, 2023
Na Nigeria politicians be the worst for the entire world. See the level of suffering wey the masses dey go through and these people still get mind to campaign. No fuel, no light, massive inflation, no good road, high cost of living etc.
Yet the mumu masses dey massively come out to campaign for them under this hot sun. If we no fit get sense this 2023, we no fit get sense for life again. Fuel is now cat walking to #500 and some mumu dey campaign massively for these men wey no get our good for mind.
When 9ja citizens go wise Na wa ooooooo. No wahala sha, laslas we go dey alright.


I don talk am before and I go talk am again, " if you sell your vote because of sentiment, make you know say na 2031 na the suffering go last reach Oooo"

8 Likes

Romance / Re: Side Chick Sues Her 'Sugar Daddy' Over Failed Promises (photos) by Lalami3232(m): 12:46am On Jan 25, 2023
grin grin cheesy
Sometimes eeh, I dey believe say some people are very mad but dem never know. Side chick business wey people dey do dey hide na this wan dey sue person ontop. Na true dem talk when dem say "a beautiful girl wey no get sense, na her toto dey suffer pass". Now imagine a man go marry this one tomorrow. Dear men, make I analyze something for una. Do you know how many men don fvck your wife/girlfriend before E reach your turn? Make I just put a rough estimate of 5 guys (we all know say an average 9ja babe don fvck pass even 10 men). Now imagine each of the 5 ex don sleep with her 10times. That's 50 times of intensive drilling, and una go still dey kneel to beg her to be una wife. If you think I'm exaggerating, make I ask you this question. How many times you fvck your ex? E never pass 10 Now other guys go still sleep with her before her husband comes to take ownership of the overused kpekus 😆😆.
I pity una wey the marry non-virgins aka boreholes oooooo.



I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo because boreholes aka non-virgins can't be trusted'

146 Likes 9 Shares

Travel / Re: All Travellers Arriving Nigeria Must Provide Evidence Of COVID Vaccination by Lalami3232(m): 9:41pm On Jan 23, 2023
The only thing wey una sabi na to implement very mumu and foolish policies wey no go ever favor the masses. Tufiakwa!!!


I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo"

5 Likes

Politics / Re: Lagos Yam Traders Drum Support For Tinubu, Sanwo-Olu by Lalami3232(m): 6:40am On Jan 22, 2023
In this life eeh, I no go ever advise anybody the person wey dem go vote for. Whoever your conscience carry, vote for am. But mind you, if you vote wrongly, na 8yrs of suffering for not just you alone but your family members.



I don talk am before and I go talk am again, " if you vote wrongly, na 8yrs of premium suffering ooooo"

5 Likes

Romance / Re: I Spend A Lot Of Money On Girls But Some Guys Do Not Spend A Dime by Lalami3232(m): 3:55pm On Jan 11, 2023
Should we tell him grin grin

25 Likes 1 Share

Politics / Re: We Didn't Deny Labour Party Venue For Rally – Delta Govt by Lalami3232(m): 6:06am On Jan 09, 2023
This isn't my business.
All I wan talk be say "VOTE WISELY OOOOOO"

5 Likes

Romance / Re: What Is That Weird Thing Your Partner Have Asked You To Do? by Lalami3232(m): 1:28pm On Jan 07, 2023
She say make I give her more time. Me wey dey even think say 24hrs is too small for me, na she dey say make I give her more time. Joke apart eeh ladies, a programmer that gives you 1hour of his time daily has given you what nobody else can give you.
Make I use this small time take advise majority of una. Abeg use this 2023 to learn a lucrative skill. I'm a product of skill and Oluwa no dey shame me. Learning a skill better pass yahoo oooo, take this anywhere.



I don talk am before and I go talk am again, "Oga/Madam, instead of you to go do yahoo, go and learn programming and thank me later"

3 Likes

Politics / Re: Gridlock In Ibadan As Akinjide, Oyelese And PDP Members Stage Walk For Atiku by Lalami3232(m): 9:44pm On Jan 04, 2023
If you sell your vote because of tribe, religion, salt, rice or even 5K, make you know say na 8yrs na you and your family go suffer.
I say make I just update you sha.


I don talk am and I go talk am again, "if you sell your vote because of irrelevant stuffs, make you know say your suffering na 8yrs of premium anguish and lamentation"

47 Likes 7 Shares

Romance / Re: Man Devastated After Finding HIV Medication His Wife Hid Throughout Their 3-year by Lalami3232(m): 9:26am On Jan 03, 2023
Oga you're yet to get the shocker of your life when you go for DNA test. I rather believe say Buhari na the best president worldwide than to believe a Nigerian woman

Romance / Re: New Year Resolution :how I Amicably Ended Friendship With My Fuckmate by Lalami3232(m): 2:08am On Jan 01, 2023
This shows how immature you are. Dem no dey cut off people like this. You never can tell when you may need that person. If you no like friendship, na attitude you go use take cut off, not written note. For the sake of inquisitiveness, how old you be sef??

11 Likes

Romance / Re: Help Boils Are Growing On My D*ck! by Lalami3232(m): 10:13pm On Dec 31, 2022
Forget all these nairaland fake remedies wey dem go give you. Oga, go meet a doctor

4 Likes

Romance / Re: Man Brags About Sleeping With His Best Friend's Girlfriend by Lalami3232(m): 5:02am On Dec 26, 2022
Na wa ooooooo!!!
But make we analyze this thing sef. Why everyone dey blame the girl for been an ashawo? See eeh, I believe say it takes two people to tangle. How we go point accusing fingers to the girl only and leave the boy? Both of them na he/shediots.
I think this platform is very biased because two people fvck themselves and we dey only insult one person. The guy is the bigger LovePeddler, f00l and useless person here. It takes a LovePeddler to go down with another. And for the record, the guy don break the bro code, so he's no longer a nigga but a princess


I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo because boreholes aka non-virgins can't be trusted"

117 Likes 12 Shares

Celebrities / Re: Iyabo Ojo's Children, New Lover Paul O's Children Celebrate Xmas Together (Pix) by Lalami3232(m): 4:44pm On Dec 25, 2022
The words of the great philosopher called Aristotle, and I quote....... "ASHAWO WEY GO MARRY, NA HOLIDAY SHE GO"


I don talk am before and I go talk am again, "instead of you to do yahoo in 2023, oga go learn programming and thank me later"

24 Likes 1 Share

Romance / Re: What Exactly Is The Duty Of A Boyfriend by Lalami3232(m): 2:54pm On Dec 23, 2022
Lol
Romance / Re: How Women Feel They Have An Opinion about who they get married to is quite funny by Lalami3232(m): 8:14am On Dec 18, 2022
I think everyone has a choice, irrespective of how society makes it feel. E get the way you go take invest in your life eeh, some categories of men no fit even approach you as a woman.
Just look at Cupppy for instance, not all guys fit approach her because she don pass some level of guys. No be say guys won't try oooo, dem go try to wan get her but they can't because her level don too upgrade pass opening legs for common ruffians.
So every woman get choice, but that choice is only activated if you invest positively into yourself and not relying on men to help you.
Take it or leave it eeh, if a girl get 100M for account, she won't want to associate with men lower than her. So in essence, dem get choice if dem invest in themselves.

8 Likes

Romance / Re: She's Too Touchy!!! by Lalami3232(m): 8:15am On Dec 16, 2022
If you know wetin to do already, why you come here dey seek validation from us? One day, some of una go come here to ask for advice weather make una go shit for toilet or not. Oga, you no need anybody's advise before you stop whatever you're not comfortable with.
Sometimes eeh, I dey imagine how timid this generation for be without social media. Most of una dey live una live for social media. Both relevant and irrelevant things na una go bring online. And funny enough, 95% of the advice wey dem go give una na nonsense. Just imagine as one guy don dey tell am to fvck the woman. A low IQ person dey seek for advice from another low IQ people grin



I don talk am before and I go talk am again, "Oga instead of you to go do yahoo, go learn programming and thank me later"

6 Likes

Celebrities / Re: Wizkid Apologises, Promises Another Show In Ghana by Lalami3232(m): 10:06pm On Dec 11, 2022
Even if na free na most of these people dey do shows, I won't attend. I rather continue debugging my app wey go detect the body count of our women than to attend shows.



I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo"

106 Likes 8 Shares

Romance / Re: I'm Having Sex With Him Because He Gives Me Money... by Lalami3232(m): 8:39pm On Dec 11, 2022
grin
Romance / Re: Brazilian Psychic Sentenced To 109 Years For Sexual Abusing Over 200 Women(photo by Lalami3232(m): 3:14pm On Dec 11, 2022
Tufiakwa!!
Science/Technology / Re: Yemi Akinyemi Dele Selected By Yusaku Maezawa For Moon Trip by Lalami3232(m): 3:07pm On Dec 11, 2022
grin
Romance / Re: My Girl Friend Wants To Talk To Me All Day Long On Phone. Pls Help! by Lalami3232(m): 5:23am On Dec 11, 2022
An undergraduate wey still dey eat "Mummy thank you" dey date a liability wey still dey do "Daddy thank you" .....
NAIRALANDERS SHOULD WE TELL HIM?? grin ?

5 Likes

Romance / Re: Man Call Off Wedding After Finding Out That Bride Paid Ex-boyfriend Last Visit by Lalami3232(m): 8:41pm On Dec 10, 2022
grin
Romance / Re: Groom Kisses His Bride Until They Fall On The Floor During Their Wedding (vid) by Lalami3232(m): 3:05pm On Dec 10, 2022
I pray say make the love remain like this ooooo. But wetin make the man dey urge for when he must have eaten her severally before today? Wetin Konji dey do sha grin grin cheesy
Oga I wish una happy union and endless peace. Joke aside eeh, make I ask una one question...... Wetin men dey gain from marriage? Nigeria women go want say make we emulate white men but dem forget say white men hardly do wedding.


I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo. The pikin get your color no mean say na your pikin"

Romance / Re: Lady Allegedly Turns Into Cow After Her Husband Caught Her Cheating (Video) by Lalami3232(m): 7:34am On Dec 10, 2022
If to say toto be like WhatsApp wey get LAST SEEN ONLINE eeh, most men for know say dem dey trouble for their wives/girlfriends.
No matter what a woman does, don't ever feel surprised because majority of them nowadays are into runs. Your decent girlfriend/wife na one guy regular chewing stick grin. Though some are extremely decent sha, but very few.


I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo. The pikin get your shape of head no mean say na your own"

112 Likes 8 Shares

Crime / Re: Pastor Delivered From Ritual Kidnappers, Says God Of Solution Ground Saved Him by Lalami3232(m): 7:59pm On Dec 09, 2022
Na wa ooooooo!!! I choose not to say anything even though I have a million things to say. Laslas, I go use this medium take advise my fellow men. My advise be say, never invest in a 9ja girl, else na premium tears be your own


I don talk am before and I go talk am again, "Oga if no be you disvirgin your wife, go for DNA test oooooo. The pikin resemble you no mean say na your own"

26 Likes 4 Shares

Politics / Re: Keyamo Shares Videos Of PDP Members Complaining After Lagos Rally by Lalami3232(m): 12:01pm On Dec 07, 2022
Politics is all about young men dying and old men talking. If you no get sense after these past 8yrs, my brother na you know oooooo. For the sake of your children, vote who go fit make dem enjoy small. For the sake of your generation yet unborn, vote who dey competent.


I don talk am before and I go talk am again, "if you allow politicians to mislead you, na you go suffer am and not them. If you allow tribe or religion to stop you from voting the right person, na you go suffer am. Don't sell your vote because of rice and salt. Ask yourself if na the rice and salt wey dem give you in 2018 na you still dey chop so? "

33 Likes 3 Shares

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (of 30 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.