Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,149,787 members, 7,806,180 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 12:37 PM |
Nairaland Forum / NaijaBoy213's Profile / NaijaBoy213's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 16 pages)
Events / Re: Guests & Bouncers Struggling To Pick Money At Obi Cubana’s Mum's Funeral (Pics) by NaijaBoy213(m): 1:16pm On Jul 17, 2021 |
I pity those wey go pick Kanayo O Kanayo money. 36 Likes 1 Share |
Romance / Re: 10k For 10 People by NaijaBoy213(m): 7:32am On Jul 16, 2021 |
To be honest I won't lie just to get the money, but only God in heaven is my witness, as am typing dis right now, I broke pass everybody for Nairaland, (seriously no jokes) N500 sef no dey my account. Thank God say I dey stay with my senior bro wey dey help me. Sometimes I dey do ogbaja work to get small money hold my sef. I really need dis bro. Help me. 2092785247 UBA 1 Like |
Celebrities / Re: Mbakwe 'John Lee' Is Dead (Nollywood Actor) by NaijaBoy213(m): 5:09pm On Jul 12, 2021 |
Rip, enjoy the rest of your life in heaven. 1 Like
|
Romance / Re: Pls Help Me Out From Sokoloan Agent by NaijaBoy213(m): 6:53pm On Jul 11, 2021 |
. |
Business / Re: Sokoloan Are Very Nasty Set Of People, The Government Should Take Action (photo) by NaijaBoy213(m): 10:44pm On Jul 09, 2021 |
miccoy:wow, thanks for the info bros. 1 Like |
Business / Re: Sokoloan Are Very Nasty Set Of People, The Government Should Take Action (photo) by NaijaBoy213(m): 10:33pm On Jul 09, 2021 |
ekene101:pls your number, I want to whatsapp u also. |
Business / Re: Sokoloan Are Very Nasty Set Of People, The Government Should Take Action (photo) by NaijaBoy213(m): 8:47pm On Jul 09, 2021 |
miccoy:bro your credit score is not intact o! I'm currently Owing 29 loan apps, I tried to apply for another loan with other loan apps, it was declined, they asked me to keep a good credit score. |
Sports / Can I Open Two Bet9ja Accounts? by NaijaBoy213(m): 8:44pm On Jul 09, 2021 |
Please guys, can I open two bet9ja accounts? I just want to get the welcome bonus again, what are the dos and don'ts in other not to get my account banned. |
Business / Re: Sokoloan Are Very Nasty Set Of People, The Government Should Take Action (photo) by NaijaBoy213(m): 9:35pm On Jul 08, 2021 |
If u default for KINDLE LOAN APP your conscious no go allow u rest, u go rush go pay, cos the way the loan recovery agent (Female) go talk to u. The girl just dey reply me yes sir, okay sir, pls don't disappoint me sir, my salary would be at risk if the loan is long due sir. I dey own dem 12k and its two weeks due, the girl never for one time or day insult or threaten or send any message to any of my contacts, even if I busy her calls sometimes. If i tell her gimme 5 days I will pay up, she go say "okay sir, pls don't fail to pay. Bye sir. I rush go pay the 12k sharp sharp. Go try am with gocash or 9ja cash, na their threats make me never pay dem since sef 8 Likes |
Politics / Re: Yusuf Buhari Visits Bala Mohammed, Bauchi State Governor (Photos) by NaijaBoy213(m): 1:33pm On Jul 07, 2021 |
To be sincere, dis thing is getting out of hand, wetin concern us for dis news? make i speak English, How does this news affect us? If the mods don't have any meaningful thing to push to Frontpage, they shud just allow it be. We go enter the sections by ourselves go find wetin to read biko. After now dem go push tonto dike news of how she dey massage her new lover leg come frontpage. |
Politics / Re: Governor Wike Lifts Over 2-Month-Old Curfew In Rivers State by NaijaBoy213(m): 6:37am On Jul 07, 2021 |
Na the oloshos go happy pass, they are now back to business full time. Wike why 1 Like |
Romance / Re: How To Use Coconut Water To Pray, So You Can Get Money To Settle Your Debts by NaijaBoy213(m): 9:07am On Jul 06, 2021 |
Where will the money come from? |
Business / Re: Sokoloan Are Very Nasty Set Of People, The Government Should Take Action (photo) by NaijaBoy213(m): 12:02pm On Jul 05, 2021 |
The funny part be say, when u default, dem go send Abigail to threaten and rain curses and abuses on u. After a week or two if e no work, dem go send Annabel to speak to u politely and even beg u sef Na my people, I know dem. If dem like make Dem send my mama to beg me, i no go pay. 9 Likes |
Business / Re: Sokoloan Are Very Nasty Set Of People, The Government Should Take Action (photo) by NaijaBoy213(m): 10:21pm On Jul 03, 2021 |
ekene101:bro if u neva collect reach 435k like me, dat means u neva start sef. Highest na my credit score go reduce, but who cares. I don use their money fvck olosho tire, me and olosho go price 4k for day break, I go vex give olosho 6k cos of say na free money I go still download more loan apps collect if i tell u wetin gocash do me. Na dem make me change my contacts to dummy contacts, then I begin borrow from almost all the apps for playstore. If i pay anyone, make i change to knor maggi 4 Likes |
Sports / Re: 10 Amazing Facts About Cristiano Ronaldo You Probably Didn’t Know by NaijaBoy213(m): 6:24pm On Jul 03, 2021 |
I no go click, I rather enter Google search am |
Sports / Re: Check Out The List Of The Top 20 Wealthiest Footballers In The World by NaijaBoy213(m): 6:46am On Jul 02, 2021 |
LA click LA quench |
Sports / Re: Ronaldo Bows Out Of Euro 2020 After Belgium Defeated Portugal by NaijaBoy213(m): 3:56pm On Jun 28, 2021 |
Someone said Ronaldo will be the highest goal scorer in the tournament with 5 goals Shick of Czech Republic has 4 goals and they are still in the tournament, let's see what happens. And shick also has the best goal of the tournament so far. 2 Likes |
Romance / Re: 10 Sentences Even Stronger Than “I Love You” by NaijaBoy213(m): 5:26pm On Jun 27, 2021 |
I know, a link must be involved 2 Likes |
Business / Re: Sokoloan Are Very Nasty Set Of People, The Government Should Take Action (photo) by NaijaBoy213(m): 8:11pm On Jun 24, 2021 |
Maxi112:700k? make Dem No send herdmens come your house o 2 Likes |
Business / Re: Sokoloan Are Very Nasty Set Of People, The Government Should Take Action (photo) by NaijaBoy213(m): 6:00pm On Jun 24, 2021 |
Maxi112:lol, u never even reach half. Dem plenty for playstore. Just type "cash, or 9ja loans app, or credit. All of dem go come out. Always use dummy contacts. I know loan agents are here, they are reading comments. But who cares, fvck dem 10 Likes |
Business / Re: Sokoloan Are Very Nasty Set Of People, The Government Should Take Action (photo) by NaijaBoy213(m): 4:06pm On Jun 24, 2021 |
Maxi112:Na one of sokoloan app. 5k for a start |
Politics / Re: International Widows Day: Lagos Govt Gives 1,000 Widows ₦20,000 Each by NaijaBoy213(m): 12:19pm On Jun 24, 2021 |
Even the ones wey kill their husbands dey follow collect 4 Likes 1 Share |
Phones / Re: How To Get A Loan Instantly From Your Phone by NaijaBoy213(m): 10:50am On Jun 24, 2021 |
Don't click o! Branch doesn't easily give loans to first timers, u have to wait for 30 days for dem to know if u are eligible for a loan. The Op just want referrals bonus 1 Like 1 Share |
Sports / Re: Ali Daei Congratulates Ronaldo As He Equals Men Goalscoring Record by NaijaBoy213(m): 11:53pm On Jun 23, 2021 |
MALIGNANTGuest:Lewandowski and lukaku even dangerous pass am when it comes to goal scoring. Na just fame. When u are big u are big. As for me, i never see Wetin him dey play wey dey move me except tappins. I like Messi pass am, cos even if Messi no score, the kind of playmaking and dribbling him dey don, my body dey sweet me like see I wan cum. 3 Likes |
Sports / Re: Ali Daei Congratulates Ronaldo As He Equals Men Goalscoring Record by NaijaBoy213(m): 11:29pm On Jun 23, 2021 |
Na wa o, peter go bring penalty, but na Paul dey always play am, use break record. make i shut up. Before dem go say i be Messi fan 6 Likes |
Sports / Re: Portugal Vs France - Can Both Of Them Qualify Tonight? by NaijaBoy213(m): 9:55pm On Jun 23, 2021 |
Na wa o! Goat wey dey always use best losers qualify, dat one na real goat? The ones wey no be goat dey top group qualify. |
Business / Re: Sokoloan Are Very Nasty Set Of People, The Government Should Take Action (photo) by NaijaBoy213(m): 5:26pm On Jun 23, 2021 |
ekene101:download truecaller, enter blocking settings. Follow the settings in the image below don't thank me 1 Like
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 16 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 53 |