Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,143,496 members, 7,781,484 topics. Date: Friday, 29 March 2024 at 03:23 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. (3272 Views)
Pls Help:: Have U All Seen The New Dp Of Rokiatu? "I Feel Lyk Dying. / Am Dying In Silence: Where Is Pweetychic? / Dying For An Intimate Relationship (2) (3) (4)
Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by CRAVE4U(m): 5:08pm On Apr 16, 2008 |
Could ikamefa please contact me via my email ad, i feel like marrying you, i like what i saw |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by mukina2: 6:03pm On Apr 16, 2008 |
Ikamefa is married 1 Like |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by 4Play(m): 10:49pm On Apr 16, 2008 |
CRAVE4U: So me wey put my application in since 2006 go do wetin? 1 Like |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by TheSly: 10:57pm On Apr 16, 2008 |
Make una no go find work do. |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by Nobody: 12:52am On Apr 17, 2008 |
So me wey put my application in since 2006 go do wetin? apply for another company 1 Like |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by ikamefa(f): 1:07am On Apr 17, 2008 |
1 Like |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by 4Play(m): 1:08am On Apr 17, 2008 |
jennykadry: Wetin be your business? My application has been handed in since,I no sabi where this guy come from. |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by TheSly: 1:11am On Apr 17, 2008 |
4 Play:It's like this lady is hot!!! I want in as well I go e-poison alot of people for here |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by 4Play(m): 1:13am On Apr 17, 2008 |
The Sly: Thunder fire you there! I go carry your name go my village shrine.Woman wey I don save bride price money finish for,you come here dey talk nonsense. |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by TheSly: 1:17am On Apr 17, 2008 |
I don talk am. . . . .I go e-poison alot of people here. . . .I don give the poster his own share . .he don go siddon But as i dey look u so. . .U go tough somehow. . . .no worry. . . . that na wetin i go learn for iraq! After-all. . . .u yan say u get back pain na how u wan take handle IKA. . . .My presumptive wife |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by Nobody: 1:23am On Apr 17, 2008 |
Thunder fire you there! I go carry your name go my village shrine.Woman wey I don save bride price money finish for,you come here dey talk nonsense.this one serious ,woman see as u dey make guys jam their heads *including born again sly* |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by 4Play(m): 1:26am On Apr 17, 2008 |
jennykadry: Born again for where? Just make the guy no try nonsense for here.E go wake up one day,find out say im abunna dey miss. @Sly All the training you received from the US Marine Corps no go save you.Just no get in my way.I find wife,you dey talk nonsense. |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by ikamefa(f): 1:28am On Apr 17, 2008 |
jennykadry: erhmmmmmmm! wetin make i talk na? craze4u am sure is a pseudo-name for an old nlander tryna be funny mukina2: did y'all read this? 1 Like |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by jgirl3: 1:30am On Apr 17, 2008 |
Ikamefa - well done ooooo! Is this what you now do? Use your mystery to captivate all these Nairaland guys? |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by TheSly: 1:32am On Apr 17, 2008 |
4 Play. . . The thing be say u dey think say i dey play right? I dey warn u now. . .u no wan listen. . . . .we dey plan our wedding now. . .U no dey hear word |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by ikamefa(f): 1:32am On Apr 17, 2008 |
j-girl: see me see wahala oh! na jeje i siddon dey mind my own bixnix oh mystery ke? am an open book jare! how "is " you anyway? |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by 4Play(m): 1:32am On Apr 17, 2008 |
@J-Girl You too na my 2nd wife,so just chill.After I marry Ika,I go marry you join.I have a lot of love to give. |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by TheSly: 1:35am On Apr 17, 2008 |
4 Play:J-Girl Na my sister, and i no fit allow her to marry ur kind Wetin self. . .dem send u to me Why u dey chase all my relatives na u wan make i catapult u with no remorse |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by jgirl3: 1:37am On Apr 17, 2008 |
@ ika, I "is" fine. Abeg - take it easy with these guys o especially Rev. Sly. He's not used to putting his heart out there like that. @4play, ehn! Which kain second wife. I don't do polygamy. The rate at which all this is going - I will soon start finding my own husband oooo! Shuo! @ Sly - lol! Abi o! |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by 4Him1(m): 1:38am On Apr 17, 2008 |
dem dey share wife here? |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by 4Play(m): 1:39am On Apr 17, 2008 |
The Sly: Your sister for where? My friend,gerraway. All I need is the permission of Pa J-Girl and we go begin send out invites. |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by 4Him1(m): 1:39am On Apr 17, 2008 |
The Sly: easy, let me show you the hot girls here in secret. you'll thank me for the info. |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by Nobody: 1:39am On Apr 17, 2008 |
erhmmmmmmm! wetin make i talk na? make u run now wey time still dey easy, let me show you the hot girls here in secret. you'll thank me for the info. information minister wetin u get for d guys |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by 4Play(m): 1:40am On Apr 17, 2008 |
4 Him: You dey late.I don already put things in motion to proceed with my 2 marriages. Go marry HotFunmi. |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by Uche2nna(m): 1:41am On Apr 17, 2008 |
The Sly: Abeg make una take am easy. Make the husband no ban Ika from this forum oooo. We still need them three witches around |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by jgirl3: 1:42am On Apr 17, 2008 |
4him - if you don't want us to fight, you will leave Sly alone. Which kain secret? I don't trust all these secret hookups. 4play - My papa no gree. He said he doesn't want me to marry a playa abeg. Uche - who are the 3 witches? |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by TheSly: 1:43am On Apr 17, 2008 |
4 Him:I'ma appreciate it. . . . . . Patiently waiting for the INFO . . . 4 Play:Huh. . .for where U dey get back pain and na u say u no fit ''do the danging'' again say u don dey enter the neighbourhood of old age My sister go marry weakling? |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by ikamefa(f): 1:43am On Apr 17, 2008 |
Uche2nna: LMAO! " " Nna you wan wound ! j-girl:abeg nor mind alla dem jare |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by 4Him1(m): 1:44am On Apr 17, 2008 |
The Sly: If i tell you ehn, you will leave 4 Play with all his marriages. j-girl: Sly is my brother from another mother . . . gotta let him have the best. |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by jgirl3: 1:46am On Apr 17, 2008 |
4 Him:Lai Lai! If these girls are so hot, why aren't you hooked up to anyone of them yet. Sly - Run 4 ya life oooooo! This dude has something up his sleeves |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by Nobody: 1:47am On Apr 17, 2008 |
IKAMEFA IKAMEFA IKAMEFA,how many times i call u ,see d confusion u don set btw rev sly and playa |
Re: Where Is Ikamefa? Am Dying For For You. by 4Play(m): 1:48am On Apr 17, 2008 |
j-girl: You are the One I have been looking for. . . .you and Ika.No worries,once I talk to your Papa,im go hand you over to me with alacrity. The Sly: Where I talk that? This is nothing but a crude attempt to tarnish my name and reputation as an energetic stallion. |
I Need Sex Mate In Lagos Anytime She Needed It Hot / 190smh/mmm/mr-cork, Lets Prove You Guys Wrong / Looking For A Matured Lady Or Sugar Mummy!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38 |