Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,306 members, 7,808,038 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 05:11 AM

Npower Batch C 2020 - How To Apply. - Jobs/Vacancies (394) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / Npower Batch C 2020 - How To Apply. (1003902 Views)

Npower Batch C 2020 Registration Updates For Graduates And Non Graduates / INEC Recruitment 2020. How To Apply / Lagos State Teachers Recruitment 2019 - 2020 (How To Apply) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (391) (392) (393) (394) (395) (396) (397) ... (513) (Go Down)

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by peekay007: 4:25pm On Sep 08, 2022
You na correct person,I acknowledge your efforts........
Fucklove:
grin grin grin grin. Na my July and August I wan collect like this, comot my hand for npower matter, na Npower I don carry war meet for Facebook, dey give them sliding tackle before dem begin pay backlogs. I go dey tackle them until dey initiate July and August.

Npower don make me turn my dashboard to livescore, dey refresh am for update, I go hold dem for neck till dem settle me angry sad

3 Likes

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by kingBlaq: 4:33pm On Sep 08, 2022
Npower pay us our remaining stipends..
It's not fair na
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by TemmyT002(m): 4:35pm On Sep 08, 2022
ezenwaez:

Yes some states with teacher shortage might retain but it is not cast on stone, and it is not automatic, you still have to go through the state recruitment processes.

Sure
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 5:10pm On Sep 08, 2022
RosyIsBlessed:


Your pain never start. Npower don reject you. No go find other ways you go take survive.

Wehdone Mr. Npower Spokeman. Make i address you.

1. You already know say i'm nor be your mate for money. You can ask someone here on this thread that dm me and i showed him a way to get 120k few weeks back free of charge (I don't even know him or met him before). Who u epp? This is a fellow Nairalander right here on this thread. I can afford your Npower stipend for more than 5year and counting. I can pay you Ewu (if u nor save Npower moni)

2. I'm not an MBA Scammer like you do. I don't survive scamming people in Port Harcourt.

3.. What business do you have with this thread again? Shey u don turn Npower Alumni.. Na who Npower don reject? you wey don enta street again or me wey dey enta the program and dey make my money outside the program? So, gerra of here mehn...

4. I fit help your life... Like seriously. That is, if you are unfoolish enough to admit that.

5. Read 1 to 4 again.

6. Take this one do recharge card if shame go allow u take am. Na wetin dey my pocket now... Ewu

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by ezenwaez(m): 6:07pm On Sep 08, 2022
kingBlaq:
Npower pay us our remaining stipends..
It's not fair na
Kindly exercise patience you will be paid for July stipend and August stipend.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by copyrites: 6:15pm On Sep 08, 2022
You all will not stop with your guess works and predictions. Every right thinking and sane human being knows that NPower beneficiaries will get their July and August stipends. The question is when? What date exactly? If you don't have that answer, please save the assumptions.

The only shocking news would be to read that NPower will not pay July and August.

5 Likes

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by RosyIsBlessed: 6:49pm On Sep 08, 2022
PastorFire:


[s]Wehdone Mr. Npower Spokeman. Make i address you.

1. You already know say i'm nor be your mate for money. You can ask someone here on this thread that dm me and i showed him a way to get 120k few weeks back free of charge (I don't even know him or met him before). Who u epp? This is a fellow Nairalander right here on this thread. I can afford your Npower stipend for more than 5year and counting. I can pay you Ewu (if u nor save Npower moni)

2. I'm not an MBA Scammer like you do. I don't survive scamming people in Port Harcourt.

3.. What business do you have with this thread again? Shey u don turn Npower Alumni.. Na who Npower don reject? you wey don enta street again or me wey dey enta the program and dey make my money outside the program? So, gerra of here mehn...

4. I fit help your life... Like seriously. That is, if you are unfoolish enough to admit that.

5. Read 1 to 4 again.

6. Take this one do recharge card if shame go allow u take am. Na wetin dey my pocket now... Ewu[/s]

grin lol Do you need to type your life's history here to prove a point?

U can make 120k in a week and you are this pained because you were rejected a second time by npower?

U can make 120k in a week and you are heavily bitter with life as made evident from your general e-life doings?

Be healed bro!!

cheesy by the way no go scam the one wey go make you reach point of no return o.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 7:20pm On Sep 08, 2022
RosyIsBlessed:


grin lol Do you need to type your life's history here to prove a point?

U can make 120k in a week and you are this pained because you were rejected a second time by npower?

U can make 120k in a week and you are heavily bitter with life as made evident from your general e-life doings?

Be healed bro!!

cheesy by the way no go scam the one wey go make you reach point of no return o.



Next time, go and read your "Eze Goes To School" e be lyk say ur own primary school nor see textbook for comprehension buy. No wonder, na so so nansense grammer u dey blow.. Grammer without comprehension grin grin grin
What is 3 * 1 sef? As u nor kuku sabi comprehension, maybe small math dey grin Ewu
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by giftygirl1(f): 8:01pm On Sep 08, 2022
Fucklove:
Giftygirl1 no send us here again, her own na to go work, go blow big big grammar for class, buy shawawrma for children make them happy, come here dey peep to know whether new month don dey pend. She don leave us here to kpafuka angry sad
grin grin grin
For where...
I de here de observe how PastorFire want become class captain of Stream11
Na my July and August stipends I de wait. Once I collect am,I go dust my bum bum for this thread. I been de happy say PastorFire don mature... chai! Somethings never change!!

2 Likes 1 Share

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 8:21pm On Sep 08, 2022
giftygirl1:

grin grin grin
For where...
I de here de observe how PastorFire want become class captain of Stream11
Na my July and August stipends I de wait. Once I collect am,I go dust my bum bum for this thread. I been de happy say PastorFire don mature... chai! Somethings never change!!

Mature woman, i greet you. I get wife like you for house. And if your eyes nor fit see far, turn am upside down. Na maturity be that.
Afterall, woman or man wey get maturity for house, na strong eye dem dey take see am.. Nor be who blow Grammer 4 Nairaland.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by giftygirl1(f): 8:42pm On Sep 08, 2022
PastorFire:


Mature woman, i greet you. I get wife like you for house. And if your eyes nor fit see far, turn am upside down. Na maturity be that.
Afterall, woman or man wey get maturity for house, na strong eye dem dey take see am.. Nor be who blow Grammer 4 Nairaland.
I pity that woman if true true you get wife. The kind vile wey de commot for ya mouth too much. Na only small pikin go lie down on top aboki bedsheets,snap himself with money come de brag for Nairaland. Empty drums they say...( Oya complete am grin)

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by giftygirl1(f): 8:44pm On Sep 08, 2022
PastorFire:


Mature woman, i greet you. I get wife like you for house. And if your eyes nor fit see far, turn am upside down. Na maturity be that.
Afterall, woman or man wey get maturity for house, na strong eye dem dey take see am.. Nor be who blow Grammer 4 Nairaland.

I pity that woman if true true you get wife. The kind vile wey de commot for ya mouth too much. Na only small pikin go lie down on top aboki bedsheets,snap himself with money come de brag for Nairaland. Empty drums they say...( Oya complete am grin)

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 9:10pm On Sep 08, 2022
giftygirl1:

I pity that woman if true true you get wife. The kind vile wey de commot for ya mouth too much. Na only small pikin go lie down on top aboki bedsheets,snap himself with money come de brag for Nairaland. Empty drums they say...( Oya complete am grin)

You are a stewpid woman. Oh, see wetin ananymous forum don cause! My wife is VERY WELL taken care-of more than half the effort your benda-select husband will EVER try in multiple decades. Her salary is not your mate. Not to talk of what i earn.

Try me on a simple open money challenge here and i will disgrace your husband's ability to open mouth and talk before men. I nor dey follow woman talk.

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by denvers: 9:21pm On Sep 08, 2022
Once I see pastor fire as last post, I know say npower never drop pending.
Pastor fire, please this topic is for how we can collect our remaining 2months stipend from nasims.

3 Likes

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by giftygirl1(f): 9:51pm On Sep 08, 2022
PastorFire:


You are a stewpid woman. Oh, see wetin ananymous forum don cause! My wife is VERY WELL taken care-of more than half the effort your benda-select husband will EVER try in multiple decades. Her salary is not your mate. Not to talk of what i earn.

Try me on a simple open money challenge here and i will disgrace your husband's ability to open mouth and talk before men. I nor dey follow woman talk.
grin
It pain am
Oya spell stupid and anonymous well first... grin grin

2 Likes

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by peekay007: 9:52pm On Sep 08, 2022
Men........!!! I'm enjoying this movie........,more popcorn please.....
..!!!! grin grin
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 9:56pm On Sep 08, 2022
giftygirl1:

grin
It pain am
Oya spell stupid and anonymous well first... grin grin

grin grin grin grin I think say u won follow me talk? Make i naked your miserable Npower Akant 4 here for all to see.

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by uthlaw: 9:57pm On Sep 08, 2022
Let there be no peace....they will never be peace!!

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 10:00pm On Sep 08, 2022
denvers:
Once I see pastor fire as last post, I know say npower never drop pending.
Pastor fire, please this topic is for how we can collect our remaining 2months stipend from nasims.

Bros, dat money wey u dey wait for go come by God's grace.. Those idiats wey won follow me talk na who i dey wait for.
They are waiting for 60k and making noise. While i helped somone got 120k free of charge. Your Npower money for 4month at a go.. The person is here on this thread. I nor ask for anything. Na only congratulations. And some scallywag here won follow me talk.. Oya na
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by giftygirl1(f): 10:04pm On Sep 08, 2022
uthlaw:
Let there be no peace....they will never be peace!!
No. No. No!!!
I no want peace right now. I de my "vawulence" mode now. Make I teach that small pikin with his pra pra pra rant some sense. Me wey think say him don mature,na so him de run him mouth. I de wait for Fucklove fess
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 10:07pm On Sep 08, 2022
giftygirl1:

No. No. No!!!
I no want peace right now. I de my "vawulence" mode now. Make I teach that small pikin with his pra pra pra rant some sense. Me wey think say him don mature,na so him de run him mouth. I de wait for Fucklove fess

Madam, accept my challenge make i disgrace you. Let's start with #200k..
Face me.. Na me dey your front.. Ewu
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by peekay007: 10:07pm On Sep 08, 2022
@pastorfire, try to be calming down......, u remind me of me back in the day. Some, even saw my destiny here for me. Yes, sometimes you need to put some people in their places , but some other time it's not just worth it. See how u don make me dey speak English here now......
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by giftygirl1(f): 10:08pm On Sep 08, 2022
PastorFire:


Bros, dat money wey u dey wait for go come by God's grace.. Those idiats wey won follow me talk na who i dey wait for.
They are waiting for 60k and making noise. While i helped somone got 120k free of charge. Your Npower money for 4month at a go.. The person is here on this thread. I nor ask for anything. Na only congratulations. And some scallywag here won follow me talk.. Oya na
Empty komkom de make plenty noise.
Change that aboki bedsheet wey you lie down on top fess. grin

1 Like

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 10:09pm On Sep 08, 2022
peekay007:
@pastorfire, try to be calming down......, u remind me of me back in the day. Some, even saw my destiny here for me. Yes, sometimes you need to put some people in their places , but some other time it's not just worth it. See how u don make me dey speak English here now......

grin grin grin grin My guy, i go calm down cos of u.. But small remain 4 my body 4 dis Ewu people. Just give me few minutes
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 10:11pm On Sep 08, 2022
giftygirl1:

Empty komkom de make plenty noise.
Change that aboki bedsheet wey you lie down on top fess. grin

Oya na.. Try me na.. Make we know who dey make noise. Leave parable try me
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by giftygirl1(f): 10:12pm On Sep 08, 2022
peekay007:
@pastorfire, try to be calming down......, u remind me of me back in the day. Some, even saw my destiny here for me. Yes, sometimes you need to put some people in their places , but some other time it's not just worth it. See how u don make me dey speak English here now......
Oga be like say na you wey im give the free 120k. No calm am down. Shebi im Sabi talk. I get im time.
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 10:14pm On Sep 08, 2022
giftygirl1:

Oga be like say na you wey im give the free 120k. No calm am down. Shebi im Sabi talk. I get im time.
For your miserable life, mention who get 120k on top your hand. Atleast i don call my own. Call your own pauper..
No dodge.. Face me.. Na me dey ur front
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by giftygirl1(f): 10:22pm On Sep 08, 2022
PastorFire:

For your miserable life, mention who get 120k on top your hand. Atleast i don call my own. Call your own pauper..
No dodge.. Face me.. Na me dey ur front
If I mention them, you no go believe. Yeye de smell. Empty talking drum. Go and buy better bedsheets next time before you snap.

2 Likes

Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by PastorFire: 10:23pm On Sep 08, 2022
giftygirl1:

If I mention them, you no go believe. Yeye de smell. Empty talking drum. Go and buy better bedsheets next time before you snap.

grin grin grin grin grin As an OBIdient, we dey verify. Oya mention dem.. We know where we dey catch liars
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by uthlaw: 10:27pm On Sep 08, 2022
giftygirl1:

No. No. No!!!
I no want peace right now. I de my "vawulence" mode now. Make I teach that small pikin with his pra pra pra rant some sense. Me wey think say him don mature,na so him de run him mouth. I de wait for Fucklove fess
if u want peace,then no talk again!
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by uthlaw: 10:28pm On Sep 08, 2022
PastorFire:

For your miserable life, mention who get 120k on top your hand. Atleast i don call my own. Call your own pauper..
No dodge.. Face me.. Na me dey ur front
boss no vex na...shey na woman u de follow cap!
Re: Npower Batch C 2020 - How To Apply. by kingBlaq: 10:30pm On Sep 08, 2022
This thread na my best Npower experience walahi, lol
Problem no fit finish.
Comrades, more vawulence please!!

(1) (2) (3) ... (391) (392) (393) (394) (395) (396) (397) ... (513)

List Of Fake Employment Companies. Stay Off Them. / NSCDC Recruitment 2019: How To Apply For Nigeria Civil Defence Corps / 2013 Nigeria Liquified Natural Gas (NLNG) Graduate Trainee

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 59
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.