Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,148,690 members, 7,801,995 topics. Date: Friday, 19 April 2024 at 07:37 AM

Man Wey Dey Reason - Literature (37) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Man Wey Dey Reason (548987 Views)

As E Dey Happen (pidgin Tory Wey Sweet Wella) / AS E DEY Happen(a Pidgin Story) / Ibo Boy Wey Like Yoruba (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (34) (35) (36) (37) (38) (39) (40) ... (112) (Reply) (Go Down)

Re: Man Wey Dey Reason by 2NDACCT(f): 12:34pm On Apr 11, 2013
FL0W...WHR U DEY ?

1 Like

Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 12:42pm On Apr 11, 2013
U go kik madam ifeoma o
Re: Man Wey Dey Reason by arizona145(m): 12:55pm On Apr 11, 2013
Oga flow Shea na when we develop 3rd leg u go come update us?

Btw, how only you go dey e-marry all the biancaful and agbanistic okpkekesis in this arena? If u don't want what happened in Sept 11 to repetee make u kuku chose 1 jor.

I dey hail you my Oga @d top!
Re: Man Wey Dey Reason by Olygal: 1:43pm On Apr 11, 2013
Flow flow ma oga at the top, im feeling u joor
Re: Man Wey Dey Reason by ayando(m): 2:09pm On Apr 11, 2013
well done flow. At last,av got to this page.
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 2:35pm On Apr 11, 2013
generaliy07: we have to e-castrate baba flow,his e-romance with cutebliss et al is making him delay updates**calls mozilla firefox,(abi wetin dat bros dey call himsef?abi na foxy ultimatum) to perform d rites for d e-castration ;Di have to e-castrate baba flow,his e-romance with cutebliss et al is making him delay updates**calls mozilla firefox,(abi wetin dat bros dey call himsef?abi na foxy ultimatum) to perform d rites for d e-castration[color=#006600][/color]
i bind & cast you in jesus name
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 2:41pm On Apr 11, 2013
johnwizey: Flow,u go nid dat medicine wey old solja gv u again,so u go dey do cutebliss and sexyduby @ d same tym.
point of correction na only me wey flow go dey do
Re: Man Wey Dey Reason by donifez(m): 3:06pm On Apr 11, 2013
Mehn i dey wait 4 d "action"
Re: Man Wey Dey Reason by Madawaki01(m): 3:22pm On Apr 11, 2013
Flow...seah na wen our 3rd leg head dey nod like dat of agama lizard b4 u update?oya oya make u ansa ur nau
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 3:36pm On Apr 11, 2013
"aaaaaaaaaaaaaaaaaaah!! Nwayo Nwayo Nwayo!!" Madam Ifeoma m'oaned as loud as a bedside Alarm clock.

Nwayo means Gently in English.

Gently my foot!! How would i perform gently when my horse power was raised to power ten?


As i inserted my sledge hammer into her Honey pot for the kick off of round two, it was as if my sledge hammer had increased in height, it was as if her Honey pot gave my sledge hammer the required photosynthesis to grow. I felt it was touching either her heart or her liver, or both.


"aaaaaaaaaaaaaaaah!! Charankpasatgehe!!" She begane to speak in tongues. It was then i realized i was gradually killing someone's Mum, so i reduced the level at which i inserted my sledge hammer, in other for it not to pluck out her heart.

"A lobourer in Nekede killed his Employer while having sex with her" would be what the tabloid would flash the next day as headline. "e no fit happen jor" i assured myself.


I rolled her over to resume Season three. And I instantly percieved that Old solja's bed smelt not like s'kunk but like Urine. "abi dis old man dey piss for bed?" i asked myself.

"but why be say dis woman no dey smell the bad smell wey i dey smell? And why she like dis Old solja room well well? abi Old solja dey wayah her for dis room?" I was asking myself as she lay pliant in my arms.

Suddenly she moved her hand to caress my sledge hammer and said, "i like dis big thing, it reminds me of my late husband". "wetin be dis one na? Why u dey compare my p'rick with the p'rick of person wey don die na?" i almost said.

"ur husband is dead?" I asked, "yeah, he died 10years ago, leaving me with three children, a boy and two girls" She said, and i could see cloud of tears in her eyes, so i concluded i wouldn't ask further questions.


She stood up to dress up, and i lay watching her n''aked Television size Ikebe as it bounced as if it wanted to fall off. "Seventeen! Eighteen! Nineteen! Seventeen! Eighteen! Nineteen" I sang in my mind. But one thing i noticed was that, though she was a bit fair in complexion, her Ikebe was black, as black as charcoal, "wetin cause am na?" I asked myself.


As i stood up to get dressed also, i noticed something.

My sledge hammer had gone down. Even less than its normal size. I tot it wasn't mine, maybe someone stole mine, or did it drown in Madam Ifeoma's swimming pool? It was looking more like "Kuli Kuli". "so naso Ike Nwoke dey work? If person don use him p'rick finish, the thing go com small" i tot.

It was looking so tiny, that i quickly wore my trousers in other for Madam Ifeoma not to see my Sledge hammer or rather Toy hammer and scream that she just made Love to a magician.


I got to the site and saw that Man had meet up with me, he was mixing his Eleventh bag.

As i was about to resume work, Old solja came close to me and whispered, "Flowa make u no work again, go rest, u no go get power to work as you don go do that thing".


So many questions were running in my mind.

Questions like; How come Old solja knew i was f''ucking Madam Ifeoma? How come he offered me and my friends Ike Nwoke that morning? Why didn't he Offer Ike Nwoke to Ochabuorie and Igbakwambo? Was Madam Ifeoma aware i drank Ike Nwoke earlier?

And last but not the least; Was Old solja F''ucking Madam Ifeoma?

If he was, then it only meant he wanted to die at 75.

5 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 4:26pm On Apr 11, 2013
arizona145: Oga flow Shea na when we develop 3rd leg u go come update us?

Btw, how only you go dey e-marry all the biancaful and agbanistic okpkekesis in this arena? If u don't want what happened in Sept 11 to repetee make u kuku chose 1 jor.

I dey hail you my Oga @d top!

ok if u want one of them, i dash you Cute bliss.

She sabi wayah for bed oh!
No say i no warn you oh.
Re: Man Wey Dey Reason by Nduking92(m): 4:28pm On Apr 11, 2013
flow u too much
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 4:30pm On Apr 11, 2013
ayando: well done flow. At last,av got to this page.

Welcome ayando, what you have read thus far is just a tip of the iceberg
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 4:33pm On Apr 11, 2013
Olygal: Flow flow ma oga at the top, im feeling u joor

Olygal me sef dey feel u like filling station.
Re: Man Wey Dey Reason by generaliy07(m): 4:59pm On Apr 11, 2013
Cute bliss: i bind & cast you in jesus name
Jesus na my padi...*tongue out*







Btw sister cutebliss,if we e-castrate am,u fit get others now,legend has it that 'foxies' have ''it'' big and long!!!,more than Man wey dey reason sef...

oga foxy na joke i dey o
Re: Man Wey Dey Reason by sherifatraji(f): 5:54pm On Apr 11, 2013
Flow u to much, nic one
Re: Man Wey Dey Reason by sherifatraji(f): 5:55pm On Apr 11, 2013
Are u on BBM
Re: Man Wey Dey Reason by vision2050: 7:21pm On Apr 11, 2013
sherifat raji: Are u on BBM
dont kill dis guy, she just left madam ifeoma, you com here com dey ask his contact again.grin
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 7:41pm On Apr 11, 2013
flow1759:

ok if u want one of them, i dash you Cute bliss.

She sabi wayah for bed oh!
No say i no warn you oh.
shocked so u wan dash me out abi
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 7:46pm On Apr 11, 2013
generaliy07:
Jesus na my padi...*tongue out*







Btw sister cutebliss,if we e-castrate am,u fit get others now,legend has it that 'foxies' have ''it'' big and long!!!,more than Man wey dey reason sef...

oga foxy na joke i dey o
don't even go there
Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:18pm On Apr 11, 2013
Flow d 4cka
Re: Man Wey Dey Reason by Ezeebube2(m): 8:44pm On Apr 11, 2013
*Dashes in with the speed of Usain d 'lightening' Bolt.
Nna ehn e don tey i show this room o!! But na who come de waya my kpormoh na. Flow i don catch u today... So na u de chop my cutebliss since wey i travel? And d daughter of eve come de enjoy am sef despite say my hammer na Hummer stretch.

Wey my tools? Castrating tinz...

Shhhh... Sharap, mk u no just try open that septic tank wey u call mouth say u wan shout...
Re: Man Wey Dey Reason by 2NDACCT(f): 9:00pm On Apr 11, 2013
flowa...i need answers to al doz questions
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 10:45pm On Apr 11, 2013
Obele's place was the place to be after a hectic work and a handsome pay.


"Obele how far?" Man greeted, "i dey oh, how una want am na?" Obele asked. "na our usual oh, Indomie and Egg, the egg go plenty oh" Man ordered.


"MAN United get match today oh, we get match with Everton" I said, "omoh that Match go make sence oh, shebi na by 7:45?" Brainbox asked, "yes na 7:45, guy we need to win that match so we go still remain for top of table oh" I said.

"Obele do the Indomie quick quick oh, before hungry go finish us here" Man yelled. "guys, how una see am, make we buy Zobo take nak dis indomie and egg na" Brainbox suggested, "na true oh, e go make sense oh, e go bring back our blood wey don comot for our body" I said, "ok, Flow take money go buy the Zobo come from that shop before Obele go finish to do the Indomie" Man offered me 500naira note.

Man was beginning to be too benevolent for confort.

Zobo is a reddish drink that is made from a plant. The plant is mostly grown in the Northern part of Nigeria.

As i walked down to get the Zobo drink, an idea dropped.


"shebi u know say dem no dey seal the Zobo container? try make u piss for Brainbox Zobo, shebi u know wetin him do you" my evil mind suggested.

It was pay back time.

But the problem was how i would pee into Brainbox's Zobo without someone seeing me. And also how i would make sure Brainbox drank from the Zobo i peed into.


"Madam, where i go fit piss abeg? piss dey catch me well well" I asked the Zobo seller after she gave me the drinks, "go for the back of that shop, piss for there, na there people dey piss" She replied pointing at a shop. I paid her and left.


As i got there, i was glad nobody was urinating there, it was just me.

I quickly grabbed one of the Zobo container, opened it, drank out of it to reduce the content, then as i started to pee into the container, someone walked in. A chubby Man.

"Good morning sir" I greeted when it was Evening. The Man saw what i was doing and he stared at me in a strange way, maybe he tot i was mad.

"na doctor say make i piss for container come, say him wan do lab test" I said to the Chubby man with a smile. He strayed his eyes to the other two containers i kept on the floor, "those ones na dem my friends piss" I said without thinking.

Without thinking that, how on earth would our urine be as reddish as Zobo, unless of course we were Vampires. And how on earth would the pee of I and my friends fill half litre containers each, unless of course we were horses.

It seemed the Chubby man fell for my lies, because he didn't mention a word until he left, or was he d'umb?


Legend has it that Zobo gives blood. Brainbox would sure get blood to the fullest. Zobo mixed with Urine? Maybe he would get Goat blood.

"Brainbox na ur own Zobo be dis" I stamped the mixture in front of Brainbox as he continued eating the Indomie and egg. "Man na ur own Zobo be dis" i gave Man his.

We were half way through the Indomie and egg when, "Flow u dey mad oh, u give Brainbox the Zobo wey cold abi?" Man said swapping his Zobo drink with Brainbox's Urine/Zobo mixture, "Man all of them cold na" I said, "But Brainbox own cold pass jor" Man replied and opened it to drink.

Maybe the Urine in the Zobo drink made it more chilled. Maybe.

"Man!! No drink am, i piss inside" I almost shouted.

But it was too late, he already drank it.

"why the Zobo dey taste like dis na? E no sweat" Man complained wearing a poo face.

"why e go sweat, when u don drink piss, Mumu boy" I almost said.

"but my own sweat oh" Brainbox said.


I had hit the wrong target. Brainbox's Guardian angels were really vigilant.

Maybe i would get better luck next time. Only if such opportunity comes again.

7 Likes

Re: Man Wey Dey Reason by ninja4life(m): 10:54pm On Apr 11, 2013
Haa eyah try again latercheesy
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 11:24pm On Apr 11, 2013
Ezeebube2: *Dashes in with the speed of Usain d 'lightening' Bolt.
Nna ehn e don tey i show this room o!! But na who come de waya my kpormoh na. Flow i don catch u today... So na u de chop my cutebliss since wey i travel? And d daughter of eve come de enjoy am sef despite say my hammer na Hummer stretch.

Wey my tools? Castrating tinz...

Shhhh... Sharap, mk u no just try open that septic tank wey u call mouth say u wan shout...
ur hammer too small jor
Re: Man Wey Dey Reason by Rapmaestro(m): 11:34pm On Apr 11, 2013
Cute bliss: ur hammer too small jor
*DRAWS PANT DOWN* oya check my own... *WICKED GRIN AT FLOW*
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 11:41pm On Apr 11, 2013
Rap maestro: *DRAWS PANT DOWN* oya check my own... *WICKED GRIN AT FLOW*
chei ur own big but e no reach flow own
Re: Man Wey Dey Reason by flow1759: 11:48pm On Apr 11, 2013
Cute bliss: chei ur own big but e no reach flow own

My own na tithled d'ick oh.

The tithle na EZEMBIJIMA 1
Re: Man Wey Dey Reason by Nobody: 11:56pm On Apr 11, 2013
flow1759:

My own na tithled d'ick oh.

The tithle na EZEMBIJIMA 1
wat's d meaning please
Re: Man Wey Dey Reason by MsPweshy(f): 6:58am On Apr 12, 2013
Hapi b.day to ME....FLOW am +1 2day ooo
flow1759: Obele's place was the place to be after a hectic work and a handsome pay.


"Obele how far?" Man greeted, "i dey oh, how una want am na?" Obele asked. "na our usual oh, Indomie and Egg, the egg go plenty oh" Man ordered.


"MAN United get match today oh, we get match with Everton" I said, "omoh that Match go make sence oh, shebi na by 7:45?" Brainbox asked, "yes na 7:45, guy we need to win that match so we go still remain for top of table oh" I said.

"Obele do the Indomie quick quick oh, before hungry go finish us here" Man yelled. "guys, how una see am, make we buy Zobo take nak dis indomie and egg na" Brainbox suggested, "na true oh, e go make sense oh, e go bring back our blood wey don comot for our body" I said, "ok, Flow take money go buy the Zobo come from that shop before Obele go finish to do the Indomie" Man offered me 500naira note.

Man was beginning to be too benevolent for confort.

Zobo is a reddish drink that is made from a plant. The plant is mostly grown in the Northern part of Nigeria.

As i walked down to get the Zobo drink, an idea dropped.


"shebi u know say dem no dey seal the Zobo container? try make u piss for Brainbox Zobo, shebi u know wetin him do you" my evil mind suggested.

It was pay back time.

But the problem was how i would pee into Brainbox's Zobo without someone seeing me. And also how i would make sure Brainbox drank from the Zobo i peed into.


"Madam, where i go fit piss abeg? piss dey catch me well well" I asked the Zobo seller after she gave me the drinks, "go for the back of that shop, piss for there, na there people dey piss" She replied pointing at a shop. I paid her and left.


As i got there, i was glad nobody was urinating there, it was just me.

I quickly grabbed one of the Zobo container, opened it, drank out of it to reduce the content, then as i started to pee into the container, someone walked in. A chubby Man.

"Good morning sir" I greeted when it was Evening. The Man saw what i was doing and he stared at me in a strange way, maybe he tot i was mad.

"na doctor say make i piss for container come, say him wan do lab test" I said to the Chubby man with a smile. He strayed his eyes to the other two containers i kept on the floor, "those ones na dem my friends piss" I said without thinking.

Without thinking that, how on earth would our urine be as reddish as Zobo, unless of course we were Vampires. And how on earth would the pee of I and my friends fill half litre containers each, unless of course we were horses.

It seemed the Chubby man fell for my lies, because he didn't mention a word until he left, or was he d'umb?


Legend has it that Zobo gives blood. Brainbox would sure get blood to the fullest. Zobo mixed with Urine? Maybe he would get Goat blood.

"Brainbox na ur own Zobo be dis" I stamped the mixture in front of Brainbox as he continued eating the Indomie and egg. "Man na ur own Zobo be dis" i gave Man his.

We were half way through the Indomie and egg when, "Flow u dey mad oh, u give Brainbox the Zobo wey cold abi?" Man said swapping his Zobo drink with Brainbox's Urine/Zobo mixture, "Man all of them cold na" I said, "But Brainbox own cold pass jor" Man replied and opened it to drink.

Maybe the Urine in the Zobo drink made it more chilled. Maybe.

"Man!! No drink am, i piss inside" I almost shouted.

But it was too late, he already drank it.

"why the Zobo dey taste like dis na? E no sweat" Man complained wearing a poo face.

"why e go sweat, when u don drink piss, Mumu boy" I almost said.

"but my own sweat oh" Brainbox said.


I had hit the wrong target. Brainbox's Guardian angels were really vigilant.

Maybe i would get better luck next time. Only if such opportunity comes again.
Re: Man Wey Dey Reason by arizona145(m): 7:27am On Apr 12, 2013
flow1759:

ok if u want one of them, i dash you Cute bliss.

She sabi wayah for bed oh!
No say i no warn you oh.


One person no dey do me at all unless say I wan commit murder

(1) (2) (3) ... (34) (35) (36) (37) (38) (39) (40) ... (112) (Reply)

BROKEN HEDGE By Toyin Taiwo / My Life On Campus (A True Life Story). / Red Ashes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 66
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.