₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,757 members, 8,423,611 topics. Date: Wednesday, 10 June 2026 at 12:55 AM

Toggle theme

Nairalanders Pls I Need Your Advice - Romance (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceNairalanders Pls I Need Your Advice (3131 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by prahcetomi(m): 11:41pm On Feb 27, 2016
WiLdFLame:
pls like how many minutes it dey work?
less than 5minutes
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 11:45pm On Feb 27, 2016
prahcetomi:
less than 5minutes
Abeg help me find d one of 5 seconds own jare bt hw u take knw say na 5minutes?
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by prahcetomi(m): 11:57pm On Feb 27, 2016
WiLdFLame:
Abeg help me find d one of 5 seconds own jare bt hw u take knw say na 5minutes?
I tried it on one of my friends,when he provoked me.
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 12:08am On Feb 28, 2016
prahcetomi:
I tried it on one of my friends,when he provoked me.
haaa....person wey see u wey no run dey joke with his life be dat oo
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by refiner(f): 12:13am On Feb 28, 2016
op I suggest u visit a zoo...try entering one of d cage dere!....I wil be very glad if ur dream comes true!


don't bother about casket or d burial ceremony,it will be my pleasure to foot d billssmiley



ode!!!undecided
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 6:25am On Feb 28, 2016
refiner:
op I suggest u visit a zoo...try entering one of d cage dere!....I wil be very glad if ur dream comes true!


don't bother about casket or d burial ceremony,it will be my pleasure to foot d billssmiley



ode!!!undecided
haaii.....wicked girl, person wey see u now go tink say u be holy mary nt knw say u wicked pass tiger.make i go enter,so i go be easter food 4 lion abi? ode!!!
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by firstking01(m): 6:52am On Feb 28, 2016
WiLdFLame:
Abeg wat i do u dat u wan me perfectly rest? enh na heartbreak hurt i hurt wey man neva hurt b4? tell me! as u cum say make i go hug transformer nau, transformer resemble babe ni?
the post wasn't for you, twas for HateU
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by firstking01(m): 6:54am On Feb 28, 2016
HateU2:
No, he will be calm undecided
you think the body of a transfer is naked baundecided??
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 7:11am On Feb 28, 2016
firstking01:
the post wasn't for you, twas for HateU
firstking01:
you think the body of a transfer is naked baundecided??
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by refiner(f): 7:57am On Feb 28, 2016
WiLdFLame:
haaii.....wicked girl, person wey see u now go tink say u be holy mary nt knw say u wicked pass tiger.make i go enter,so i go be easter food 4 lion abi? ode!!!
see me see gbege oo!shocked

no be u say u won die?....u suppose to dey tank me for d idea I gave u!


abeg go die joor make us hear word for dis forum!

anupama...anuohia!undecided
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 8:03am On Feb 28, 2016
refiner:
anupama...anuohia!undecided
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by cruzita(f): 10:17am On Feb 28, 2016
grin abeg try engine oil and gala that one fit no kill u too
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by cruzita(f): 10:21am On Feb 28, 2016
WiLdFLame:
oya where dem maxi112,lordsamurai,kaylexzy,cruzita,hateu2,naughtynaughty,firstking01,synzu abeg shook mouth 4 dis matter...u advice go fly along way to save a soul....kikikiki
make the op try to eat pad and malt na
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 10:35am On Feb 28, 2016
cruzita:
make the op try to eat pad and malt na
pad? which one be pad again?
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by cruzita(f): 10:36am On Feb 28, 2016
WiLdFLame:
pad? which one be pad again?
always
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 10:38am On Feb 28, 2016
cruzita:
grin abeg try engine oil and gala that one fit no kill u too
thaaa....engine oil no sweet jare,
but wait oo whatz gonn happen iffa take dis,i go fat?
Re: Nairalanders Pls I Need Your Advice by Nobody: 10:42am On Feb 28, 2016
cruzita:
always
rrrghh **vomit** witch u! na food be pad...untop say i knw say u go mean stained one. **run frm her**
1 2 Reply

Nairalanders, Pls I Want To Know If I'm Normal! Come In Pls.Nairalanders Pls Be The Judge. Jonaifame22 Said Durent Is UglyMy Girlfriend Just Broke Our 5 Year Relationship. Pls I Need Advise!!!234

I Feel Guilty Abandoning Her After Agreeing To Date Me. Pls Psyche Me UpHelp! I'm Afraid Of Getting Married.How To Catch A Fine Girl On Campus And Take Her To Za Oza Room Quick (guys Only)