Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,147 members, 7,807,472 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 01:55 PM

Why Are Some Gilrs Fake? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Are Some Gilrs Fake? (680 Views)

Church Gilrs Nowadays / Nl Gilrs Bewere, Meets Mine Gilr / Adaksbullet Relise 6 Parks Pisure For The Gilrs (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Why Are Some Gilrs Fake? by HonPatrick(m): 12:36pm On Jul 14, 2016
I Don dey fear some gilrs o.

E get one babe wey I meet through my friend. E don tey wey we don dey chat so I come invite am come my work place on monday.
As I enter the cafe wey dey my work place, I dialed the babe's number, but the person wey signal to me to come over no resemble Lauren.. As I see her fear catch me.
Wetin surprise me be say, she no resemble the girl I dey follow chat since February. Na so I quickly dismiss myself.

I still dey wonder since. Why are some girls fake? undecided

Re: Why Are Some Gilrs Fake? by UndisputedBosom(m): 12:39pm On Jul 14, 2016
Na ur luck grin
Re: Why Are Some Gilrs Fake? by Lexxyburg(m): 12:42pm On Jul 14, 2016
Don't roll with fake girls, Simple.
Re: Why Are Some Gilrs Fake? by mizzbouqui(f): 1:13pm On Jul 14, 2016
Because they were born to be undecided
Re: Why Are Some Gilrs Fake? by Mhoxune(f): 1:21pm On Jul 14, 2016
Why are some men fake too tongue
Re: Why Are Some Gilrs Fake? by abbeyology88(m): 1:38pm On Jul 14, 2016
Mhoxune:
Why are some men fake too tongue


Share ur experience with any fake guy u met.

*lie lie*
grin
Re: Why Are Some Gilrs Fake? by Mhoxune(f): 1:42pm On Jul 14, 2016
cool
abbeyology88:



Share ur experience with any fake guy u met.

*lie lie*
grin

cool
abbeyology88:



Share ur experience with any fake guy u met.

*lie lie*
grin
Re: Why Are Some Gilrs Fake? by abbeyology88(m): 1:45pm On Jul 14, 2016
Mhoxune:
cool

cool


Hmn smh tongue

(1) (Reply)

When You Know Its Time To Step Up Your Game... Get The Right ART / Dear Girls, Dear Guys : A Relationship Advice (1) / Nairalanders Help Oh..am Stranded And My Babe Is Waiting For Me

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.