Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,147,761 members, 7,798,547 topics. Date: Tuesday, 16 April 2024 at 05:32 AM

Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously - Car Talk - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Car Talk / Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously (2680 Views)

The New 2019 Ford Edge Unveiled In Nigeria By Coscharis Motors (PHOTOS) / Is It Compulsory To Do Wheel Balancing And Alignment After Tyre Change / Is This Vehicle Rubber Tyre The Future Of Tyres (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by ChiefSweetus: 4:18pm On Mar 15, 2018
Abeg wetin dey make tyre chop laidis?

I don do alignment twice so I no sure say na d issue.

Mechanic talk say na lower arm bushing. I don change am sha. Right now I dey do alignment as I don put anoda two tyre for front of d motor.

But I wan know in case of nezt time.

So dat I no go blame my ex wife wicked step-murder for village.

1 Like

Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by diportivo: 5:23pm On Mar 15, 2018
obekediamondfuto

come and explain to the op how he didn't do vin check before he bought his car

the vin check wld av let him know the car was in a crash and chassis is bent in front hence the tyre wey dey chop anyhow despite all the alignment and atonement

we await u bros

op,ur miracle is on the way

2 Likes

Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by computerglobal(m): 5:31pm On Mar 15, 2018
diportivo:
obekediamondfuto

come and explain to the op how he didn't do vin check before he bought his car

the vin check wld av let him know the car was in a crash and chassis is bent in front hence the tyre wey dey chop anyhow despite all the alignment and atonement

we await u bros

op,ur miracle is on the way


grin grin
Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by erico2k2(m): 6:52pm On Mar 15, 2018
ChiefSweetus:
Abeg wetin dey make tyre chop laidis?

I don do alignment twice so I no sure say na d issue.

Mechanic talk say na lower arm bushing. I don change am sha. Right now I dey do alignment as I don put anoda two tyre for front of d motor.

But I wan know in case of nezt time.

So dat I no go blame my ex wife wicked step-murder for village.
Do VIn chck like diportivo say, cos nah structural damage dey do this kin thing
Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by GAZZUZZ(m): 6:55pm On Mar 15, 2018
ChiefSweetus:
Abeg wetin dey make tyre chop laidis?

I don do alignment twice so I no sure say na d issue.

Mechanic talk say na lower arm bushing. I don change am sha. Right now I dey do alignment as I don put anoda two tyre for front of d motor.

But I wan know in case of nezt time.

So dat I no go blame my ex wife wicked step-murder for village.

lack of tyre rotation every 10,000km or @ every oil change.


meanwhile I de sell tyre, check here.
https://www.nairaland.com/4282133/used-tokumbor-tyres-pass-brand

1 Like

Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by ChiefSweetus: 7:00pm On Mar 15, 2018
diportivo:
obekediamondfuto

come and explain to the op how he didn't do vin check before he bought his car

the vin check wld av let him know the car was in a crash and chassis is bent in front hence the tyre wey dey chop anyhow despite all the alignment and atonement

we await u bros

op,ur miracle is on the way
grin grin grin grin
Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by ChiefSweetus: 7:04pm On Mar 15, 2018
erico2k2:

Do VIn chck like diportivo say, cos nah structural damage dey do this kin thing
Vin check na confirm. Na dis particular tyre wey I buy late last year dey do lai so. Fit be say d technicians talk true cos dem say d tire don bend when I buy am, but balancing machine No pick any bend bend for the structure. No tyre since I've had this car for years don behave lai dis, and d car neva get accident for my hand. Bless broda.
Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by ChiefSweetus: 7:07pm On Mar 15, 2018
GAZZUZZ:


lack of tyre rotation every 10,000km or @ every oil change.


meanwhile I de sell tyre, check here.
https://www.nairaland.com/4282133/used-tokumbor-tyres-pass-brand
Baba dis tire no do reach 10,000km before e begin peel laidis o. Even the two for back dey don clock 30,000km still dey okay. I move dem from front to back, dem never chop for 2yrs.

Meanwhile I peep your tyre thread. Those tyres be like my ex babe wey do runner up for MBGN. Sweet tyre wey dey give eye joy!
Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by erico2k2(m): 7:10pm On Mar 15, 2018
ChiefSweetus:

Vin check na confirm. Na dis particular tyre wey I buy late last year dey do lai so. Fit be say d technicians talk true cos dem say d tire don bend when I buy am, but balancing machine No pick any bend bend for the structure. No tyre since I've had this car for years don behave lai dis, and d car neva get accident for my hand. Bless broda.
MayB nah dose chinko tyre B dat , way dem roll., but easy so U nor throw money at wrong diagnostics.

1 Like

Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by GAZZUZZ(m): 8:25pm On Mar 15, 2018
ChiefSweetus:

Baba dis tire no do reach 10,000km before e begin peel laidis o. Even the two for back dey don clock 30,000km still dey okay. I move dem from front to back, dem never chop for 2yrs.

Meanwhile I peep your tyre thread. Those tyres be like my ex babe wey do runner up for MBGN. Sweet tyre wey dey give eye joy!





Tolu cmd road magodo. 0803 811 2614


Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by aieromon(m): 9:24pm On Mar 15, 2018
ChiefSweetus:
Abeg wetin dey make tyre chop laidis?

I don do alignment twice so I no sure say na d issue.

Mechanic talk say na lower arm bushing. I don change am sha. Right now I dey do alignment as I don put anoda two tyre for front of d motor.

But I wan know in case of nezt time.

So dat I no go blame my ex wife wicked step-murder for village.

Yuzedo

3 Likes

Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by mayor2013: 9:25pm On Mar 15, 2018
Your suspension part would make your tyres wear off in time. Your mecho was right lower arm bushings would cause tyre wear off on time. Make sure your suspension parts are in top shape. Have your tyre rotation done frome time to time.

Ñ.B: wheel alignment and balancing centres have cultivated the habits of turning a blind eyes to checking out for bad tyres. Could it be their machines are outdated or fashion objects or they have decided to keep mute inorder to squeeze cash out from the pockets. Last one I did today. I had to use my naked eyes to detect tyres were bent . Wheel balancer didn't see that. It's a big shame

1 Like

Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by ChiefSweetus: 10:57pm On Mar 15, 2018
mayor2013:
Your suspension part would make your tyres wear off in time. Your mecho was right lower arm bushings would cause tyre wear off on time. Make sure your suspension parts are in top shape. Have your tyre rotation done frome time to time.

Ñ.B: wheel alignment and balancing centres have cultivated the habits of turning a blind eyes to checking out for bad tyres. Could it be their machines are outdated or fashion objects or they have decided to keep mute inorder to squeeze cash out from the pockets. Last one I did today. I had to use my naked eyes to detect tyres were bent . Wheel balancer didn't see that. It's a big shame
Thanks boss.
I am getting a strong juju from ilesha by next week for any time I want to deal with dubious technicians. It's tiring walahi
Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by obekediamondfuto(m): 6:19am On Mar 16, 2018
diportivo:
obekediamondfuto

come and explain to the op how he didn't do vin check before he bought his car

the vin check wld av let him know the car was in a crash and chassis is bent in front hence the tyre wey dey chop anyhow despite all the alignment and atonement

we await u bros

op,ur miracle is on the way


ehen I don land, wey the tire wey dey chop anyhow?
hu dey dash am money to chop?
wetin im dey like chop?
give am poison naw make e die from dia!

check ur tyres with hand, unorthodox method:
jack up front wheels, put vehicle in D, use ur hands to feel both edges; one @ a time! u will find ur miracle there!

1 Like

Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by ChiefSweetus: 10:09am On Mar 16, 2018
obekediamondfuto:



ehen I don land, wey the tire wey dey chop anyhow?
hu dey dash am money to chop?
wetin im dey like chop?
give am poison naw make e die from dia!


check ur tyres with hand, unorthodox method:
jack up front wheels, put vehicle in D, use ur hands to feel both edges; one @ a time! u will find ur miracle there!
grin grin grin grin grin

I don troway d tyre put anoda set. Insha Obatala dis one never condemn structurally. wink

1 Like

Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by GAZZUZZ(m): 1:06pm On Mar 16, 2018
ChiefSweetus:

grin grin grin grin grin

I don troway d tyre put anoda set . Insha Obatala dis one never condemn structurally. wink

angry angry angry angry angry

1 Like

Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by RZArecta2(m): 3:32am On Mar 17, 2018
It is home people, op check if you offended your village witches, they might be angry with you cool
Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by Awaitingkopa(f): 7:33pm On May 14, 2018
Lol what am I doing hereb
babayeju1990:
Can you8BCsupplyMlRthis: Congratulations To People That Need Inverter But No Money
23Please seeFZthe linkNsbelow.
a2GLCv chiefsweetus KZ7mAU lalababy NSDicW buffalowings3 yH8AID aspirebig wgO2vE awaitingkopa
Re: Tyre Edge Eroding & Peeling Mysteriously by Stanleyallen17(m): 9:51am On Feb 14, 2023
ChiefSweetus:
Abeg wetin dey make tyre chop laidis?

I don do alignment twice so I no sure say na d issue.

Mechanic talk say na lower arm bushing. I don change am sha. Right now I dey do alignment as I don put anoda two tyre for front of d motor.

But I wan know in case of nezt time.

So dat I no go blame my ex wife wicked step-murder for village.

Did this stop after tyre replacement.

(1) (Reply)

Who Has Bought From Micostar Mall? / How Much Does A Car Immobilizer Cost??? / Car Keys Duplication And Coding

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.