Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,922 members, 7,806,677 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 08:37 PM

Showers Of Mercy - True Life Story - Literature (27) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Showers Of Mercy - True Life Story (251564 Views)

The Gods Must Be Angry ( True Life Story) / Nigeria to Europe through the desert-A true life story / Poetry Monday: Showers Of Blessings By Soibi Ransom (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (24) (25) (26) (27) (28) (29) (30) ... (34) (Reply) (Go Down)

Re: Showers Of Mercy - True Life Story by virtuejoan(f): 10:54pm On Sep 03, 2018
okafor200:


hahahahhahah
a whole me mugucheesy
thats really funny o

see come virtuajoan abi na virus joan be ur name
if i give u slap ehhh
u go fly go buy beans

if u dey complain of she to take rest before updating another episode
why not continue from where she stop na
at least me and my drunk friends dem anytin make we see here na wetin we go take like that we don really high

since drunkards dem no dey get choice
abeg keep the fun coming
maybe she go laugh drop more episodes for us here

see come virus joan abeg no yab me again o
maybe bibi294 dey shy
because i just dey wait if she show i fit ask her hand in marriage with my mad friends dem herecheesy
she cant say no to me ocheesy

hahahahahahahahaha bros nah me be virus Joan, u wicked I swear I dash u mad man left yansh
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by okafor200(m): 8:18am On Sep 04, 2018
virtuejoan:

hahahahahahahahaha bros nah me be virus Joan, u wicked I swear I dash u mad man left yansh

hahaaahahhhaacheesy
shey be i dey tell everybody here say my yabbing
i just dey do am to make people laugh and feel free
all na for the fun i no really mean am o

but come o
that mad man left yansh go sweet o
hahahahahhaaacheesy
baba olowo the long prick
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by devilmaycry1(m): 9:19am On Sep 04, 2018
okafor200:

hahaaahahhhaacheesy shey be i dey tell everybody here say my yabbing i just dey do am to make people laugh and feel free all na for the fun i no really mean am o
but come o that mad man left yansh go sweet o hahahahahhaaacheesy baba olowo the long prick
ahahahahahaha try to use snipper with it so to make sense
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by okafor200(m): 9:56am On Sep 04, 2018
devilmaycry1:

ahahahahahaha try to use snipper with it so to make sense

hahahahahhhahahaaacheesy
but come o devilmaycry
abeg u fit help me cry go meet buhari say this country don tire me o

abeg na town cryer u been do for village before you come lagos?cheesy

me won watch one movie like this now for housecheesy

the name of the film na devilmaycrycheesy

baba olowo the long prick
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by devilmaycry1(m): 10:04am On Sep 04, 2018
okafor200:


hahahahahhhahahaaacheesy
but come o devilmaycry
abeg u fit help me cry go meet buhari say this country don tire me o

abeg na town cryer u been do for village before you come lagos?cheesy

me won watch one movie like this now for housecheesy

the name of the film na devilmaycrycheesy

baba olowo the long prick
ahahahahahahahahahahahahahahahahahah shebi na u need that left yash for u for use snipper take am nt
and that film devilmaycry na sweet film me guy try to buy shukshi wen watching the film na so u go high well ahahahahahagahahahahahahahahahahahaha isthedemon boy
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by okafor200(m): 10:15am On Sep 04, 2018
devilmaycry1:

ahahahahahahahahahahahahahahahahahah shebi na u need that left yash for u for use snipper take am nt
and that film devilmaycry na sweet film me guy try to buy shukshi wen watching the film na so u go high well ahahahahahagahahahahahahahahahahahaha isthedemon boy

devilmaycry why u con resemble one guy i been know make dey sell gala for hold up

come o na the same way the guy dey talk na like so u self dey talk

abeg na work i dey now o
make my prick no stand o

come o that mad man left yansh go still sweet o
na now i reason am self

but that film i been dey watch devilmaycry

i been see how u take go thief person prick chop

as a devil may crycheesy u be
hahaahaaaaaahaaacheesy

baba olowo the long prick
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by devilmaycry1(m): 10:18am On Sep 04, 2018
okafor200:


devilmaycry why u con resemble one guy i been know make dey sell gala for hold up

come o na the same way the guy dey talk na like so u self dey talk

abeg na work i dey now o
make my prick no stand o

come o that mad man left yansh go still sweet o
na now i reason am self

but that film i been dey watch devilmaycry

i been see how u take go thief person prick chop

as a devil may crycheesy u be
hahaahaaaaaahaaacheesy
ahahahahahahahahahahahahahahah if u like make ur prick stand who him help shoooooooo
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by devilmaycry1(m): 10:20am On Sep 04, 2018
all thing small small prick na good to chop rice and bean :Dall thing small small prick na good to chop rice and bean
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by okafor200(m): 10:24am On Sep 04, 2018
devilmaycry1:

ahahahahahahahahahahahahahahah if u like make ur prick stand who him help shoooooooo

hahahhaaaaahahahacheesy
abeg o
my prick dey help a lot o
girls dem love my long thing

even ur sister self dey feel my koboko

wen i don sample her finish
she go come house dey shine teethcheesy

abeg try ask around who be
baba olowo the long prick?cheesy
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by devilmaycry1(m): 10:26am On Sep 04, 2018
okafor200:

hahahhaaaaahahahacheesy abeg o my prick dey help a lot o girls dem love my long thing
even ur sister self dey feel my koboko
wen i don sample her finish she go come house dey shine teethcheesy
abeg try ask around who be baba olowo the long prick?cheesy
ahahaahahahagah :-D i don ask around dem say na one kind madman dey bear that name shoor
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by okafor200(m): 10:32am On Sep 04, 2018
devilmaycry1:

ahahaahahahagah :-D
i don ask around dem say na one kind madman dey bear that name shoor

hahahaahhahacheesy
me baba olowo mad man
chaiii i don suffer

but come o
i been think say na one of your pa brother dey answer that name

madman r.paulinus

u see the name abi?cheesy

madman nahim first name
then r.paulinus na the surname
hahahhahahaaaaacheesy
abeg make i no laugh kill myself here ocheesy

abeg e get one babe i just sight here now o

tessygold
abeg tessy u been dey sell gold?cheesy
me go like buy o

baba olowo the long prickcheesy
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by devilmaycry1(m): 10:44am On Sep 04, 2018
okafor200:

hahahaahhahacheesy me baba olowo mad man chaiii i don suffer
but come o i been think say na one of your pa brother dey answer that name
madman r.paulinus
u see the name abi?cheesy
madman nahim first name then r.paulinus na the surname hahahhahahaaaaacheesy abeg make i no laugh kill myself here ocheesy
abeg e get one babe i just sight here now o
tessygold abeg tessy u been dey sell gold?cheesy me go like buy o
baba olowo the long prickcheesy
ahahahahahahah gold as in gold me self go buy small
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by okafor200(m): 11:00am On Sep 04, 2018
devilmaycry1:

ahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha laff won kill me me me die nice work u get bush boy

abeg devil may crycheesy
make we go baba olowo the long prick thread there go kill ourselves
make we no run go for person thread dey yab for there
showers of mercy na my babe thread be that
and i won ask her hand in marriage sooncheesy

the thing go con be as if say we dey jobless

but normal i know say u jobless
since bush baby no dey get workcheesy
if them our readers won laugh die make dem come my
baba olowo the long prick funny threadcheesy
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by paulohgirlie(f): 11:05am On Sep 04, 2018
@devilmaycry nd okafor200, I beg no kill person with laughter grin grin grin grin grin


@bibi294, pls come on board

Update yaaaaaa!!!! grin grin grin grin
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by devilmaycry1(m): 11:07am On Sep 04, 2018
okafor200:

abeg devil may crycheesy make we go baba olowo the long prick thread there go kill ourselves make we no run go for person thread dey yab for there showers of mercy na my babe thread be that and i won ask her hand in marriage sooncheesy
the thing go con be as if say we dey jobless
but normal i know say u jobless since bush baby no dey get workcheesy if them our readers won laugh die make dem come my baba olowo the long prick funny threadcheesy
ok
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by okafor200(m): 11:10am On Sep 04, 2018
paulohgirlie:
@devilmaycry nd okafor200, I beg no kill person with laughter grin grin grin grin grin


@bibi294, pls come on board

Update yaaaaaa!!!! grin grin grin grin

come o
who be this nigga?cheesy

but normal ehhh
me okafor200 i funny die
as a baba olowo the long prick i be

that devil may cry abi na bush baby may crycheesy

no won gree for me
and me as i dey here i ready die for am
because me i get long mouth o

but that bibi294
na babe i been dey eye for this nairaland o
ahhh make she no shook mouth ocheesy

everybody go laugh tire today
baba olowo the long prick
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by okafor200(m): 11:19am On Sep 04, 2018
paulohgirlie:
@devilmaycry nd okafor200, I beg no kill person with laughter grin grin grin grin grin


@bibi294, pls come on board

Update yaaaaaa!!!! grin grin grin grin

but come o
paulohgirlie

shey u be man abi na lady u be?cheesy
see ur name self

paulohgirlie

first name na paul
then second name na girlie

me i confuse o
even my long prick confuse
baba no know whether make him stand abi make him fall backcheesy

abeg i go need know whether u be male or female?cheesy

baba olowo the long prick
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by devilmaycry1(m): 11:24am On Sep 04, 2018
okafor200:


but come o
paulohgirlie

shey u be man abi na lady u be?cheesy
see ur name self

paulohgirlie

first name na paul
then second name na girlie

me i confuse o
even my long prick confuse
baba no know whether make him stand abi make him fall backcheesy

abeg i go need know whether u be male or female?cheesy

baba olowo the long prick
for where na u be the bush boy i swear me na the devil even that ur prick no go stand again after i don finish u
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by devilmaycry1(m): 11:29am On Sep 04, 2018
okafor200:


but come o
paulohgirlie

shey u be man abi na lady u be?cheesy
see ur name self

paulohgirlie

first name na paul
then second name na girlie

me i confuse o
even my long prick confuse
baba no know whether make him stand abi make him fall backcheesy

abeg i go need know whether u be male or female?cheesy

baba olowo the long prick
okafor200:


come o
who be this nigga?cheesy

but normal ehhh
me okafor200 i funny die
as a baba olowo the long prick i be

that devil may cry abi na bush baby may crycheesy

no won gree for me
and me as i dey here i ready die for am
because me i get long mouth o

but that bibi294
na babe i been dey eye for this nairaland o
ahhh make she no shook mouth ocheesy

everybody go laugh tire today
baba olowo the long prick
okafor200:


but come o
paulohgirlie

shey u be man abi na lady u be?cheesy
see ur name self

paulohgirlie

first name na paul
then second name na girlie

me i confuse o
even my long prick confuse
baba no know whether make him stand abi make him fall backcheesy

abeg i go need know whether u be male or female?cheesy

baba olowo the long prick
long prick they find who to have shine is Indecency o boy long prick the real sex maniac go and work prick or brick leaves sex for the devil ahahahahaha
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by okafor200(m): 11:32am On Sep 04, 2018
devilmaycry1:

for where na u be the bush boy i swear me na the devil even that ur prick no go stand again after i don finish u

come o
u know say baba olowo the long prick no dey run for yabbing

see come
devilmaycry abi na bush baby may crycheesy

if i give u slap ehh
u go resemble paulohgirliecheesy
hahahhahahahhahahaha

baba olowo the long prick
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by devilmaycry1(m): 11:36am On Sep 04, 2018
okafor200:


come o
u know say baba olowo the long prick no dey run for yabbing

see come
devilmaycry abi na bush baby may crycheesy

if i give u slap ehh
u go resemble paulohgirliecheesy
hahahhahahahhahahaha

baba olowo the long prick

u don smoke finish abi pls who get rope rope long prick is runing maddddd for wich hand u won use slap me see u the name devil u no swear abi
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by okafor200(m): 11:49am On Sep 04, 2018
devilmaycry1:

u don smoke finish abi pls who get rope rope long prick is runing maddddd for wich hand u won use slap me see u the name devil u no swear abi

but come o
u dey stress me o
stay one place na make i dey see u yab na

from baba olowo the long prick u still run come here again

anyways me as i dey here i never chop morning food

make i go outside go buy something eat first

den you go know who be baba olowo the long prick
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by devilmaycry1(m): 3:17pm On Sep 04, 2018
okafor200:

but come o u dey stress me o stay one place na make i dey see u yab na
from baba olowo the long prick u still run come here again
anyways me as i dey here i never chop morning food
make i go outside go buy something eat first
den you go know who be baba olowo the long prick
hahahahahahahahahahahaha baba olowo the long brick sorry the short prick ratheir
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by okafor200(m): 4:04pm On Sep 04, 2018
devilmaycry1:

hahahahahahahahahahahaha baba olowo the long brick sorry the short prick ratheir

come o
devilmaycry

why u come resemble all those kenya people make thin like broom socheesy

i no blame u sha
na bush baby u becheesy

so i no surprise to see u here

abeg try go buy plenty egg chop
so make u fat smallcheesy

baba olowo the long prick
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by Parollawd(m): 8:53am On Sep 05, 2018
finally got here

visit www.donsimonii.com for other interesting stories
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by okafor200(m): 11:27am On Sep 05, 2018
Parollawd:
finally got here

visit www.donsimonii.com for other interesting stories

see come parollawd abi wetin be ur name self

u don come here again abi con post this ur interesting story again abi

ok no worry
since u no get work

i go give u one

abeg help me go hotel go paro better babe come for me

na only u sabi write interesting story?

This ur name self
i no know wether u never eat launch nahim make u dey answer parollawd

see come i no won use eye see this ur interesting story again o
if not ehh u go smell fowl yanshcheesy

baba olowo the long prick
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by beltkid(m): 12:09pm On Sep 05, 2018
Finally, after one week of reading, I finally caught up....
Cant wait to go and start reading ur 'shadows of the green ' U are a great writer Bibi, one of the best in this forum. However, abeg don't keep us hanging here for too long.
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by okafor200(m): 10:49pm On Sep 05, 2018
Tory lanez my niggacheesy

baba olowo the long prick
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by okafor200(m): 10:55pm On Sep 05, 2018
beltkid:
Finally, after one week of reading, I finally caught up....
Cant wait to go and start reading ur 'shadows of the green ' U are a great writer Bibi, one of the best in this forum. However, abeg don't keep us hanging here for too long.

see come beltkid
abeg who ur one week reading help?cheesy

just tell me just only one person your one week reading help for here?

As u take resemble belt so

no let me send my kid brothers make dem handle u ocheesy

since na beltkid u be

baba olowo the long prick
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by Bibi294(f): 6:53am On Sep 06, 2018
Good morning, y'all.. My phone has been giving me issues... At first, it fell into water and the flex went bad, fixed it few days ago only to discover that the charging point is bad.. I promise to update immediately I got it fixed, hopefully before weekend... I didn't abandoned this story...and I promise to get back stronger... I love you all

1 Like

Re: Showers Of Mercy - True Life Story by dazzysleek(f): 7:04am On Sep 06, 2018
Exactly the Same thing happened to me, had to change the flex & then the charging point. It's now all over dear..& you're good to go kiss:'so sorry for the inconvenience & anticipating an update soon.. Once again, welcome back darling author! (
Bibi294:
Good morning, y'all.. My phone has been giving me issues... At first, it fell into water and the flex went bad, fixed it few days ago only to discover that the charging point is bad.. I promise to update immediately I got it fixed, hopefully before weekend... I didn't abandoned this story...and I promise to get back stronger... I love you all
Re: Showers Of Mercy - True Life Story by okafor200(m): 7:05am On Sep 06, 2018
Bibi294:
Good morning, y'all.. My phone has been giving me issues... At first, it fell into water and the flex went bad, fixed it few days ago only to discover that the charging point is bad.. I promise to update immediately I got it fixed, hopefully before weekend... I didn't abandoned this story...and I promise to get back stronger... I love you all

yea goodmorning dear
we still love u bibi294

u are welcome back

baba olowo the long prickcheesy

(1) (2) (3) ... (24) (25) (26) (27) (28) (29) (30) ... (34) (Reply)

Life Of A Shy Guy / Rearrange These Jumbled Words To Make Meaningful Sentences / INSEPARABLE - A Story About Friendship

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 68
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.