Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,815 members, 7,806,286 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 02:04 PM

Relocating To Lome Togo - Travel - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / Relocating To Lome Togo (35170 Views)

Coronavirus: 23 Nigerian Returnees Arrive Seme Border From Lome / Togo’s Lome Port Overtakes Apapa Wharf As West Africa’s Leading Container Port / Lome,Togo by night (night view ) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Relocating To Lome Togo by Chineduogbu18: 1:39am On Sep 16, 2020
I want to relocate to Lome Togo but I don't have anyone, can someone tell me how life is in Togo?
I plan on doing business there any guidance please?

18 Likes 4 Shares

Re: Relocating To Lome Togo by Nobody: 2:02am On Sep 16, 2020
Don't go and disgrace Nigeria when you get there ooo. Cos I no know wetin dey for Togo wey u dey find go there. Togo wey their people dey do construction and okada work for Naija.

Una just like to dey waka up and down without plan. After 1 year, we go dey hear different stories. Biko take am easy, na God dey bless man no be by walkabout.

510 Likes 38 Shares

Re: Relocating To Lome Togo by MetroBaba1(m): 6:54am On Sep 16, 2020
loneprof:
Don't go and disgrace Nigeria when you get there ooo. Cos I no know wetin dey for Togo wey u dey fing go there. Togo wey their people dey do construction and okada work for Naija.

Una just like to dey waka up and down without plan. After 1 year, we go dey hear different stories. Biko take am easy, na God dey bless man no be by walkabout.

This reply totori me

277 Likes 15 Shares

Re: Relocating To Lome Togo by Obakashdee(m): 7:49am On Sep 16, 2020
loneprof:
Don't go and disgrace Nigeria when you get there ooo. Cos I no know wetin dey for Togo wey u dey fing go there. Togo wey their people dey do construction and okada work for Naija.

Una just like to dey waka up and down without plan. After 1 year, we go dey hear different stories. Biko take am easy, na God dey bless man no be by walkabout.


Hahaha this reply ehn

90 Likes 6 Shares

Re: Relocating To Lome Togo by Obakashdee(m): 7:53am On Sep 16, 2020
Chineduogbu18:
I want to relocate to Lome Togo but I don't have anyone, can someone tell me how life is in Togo?
I plan on doing business there any guidance please?

Na only fugitives Dey relocate this kind relocation, you don carry person money baa? Cause I no know wetin go carry you go togo

153 Likes 8 Shares

Re: Relocating To Lome Togo by TheChameleon: 8:31am On Sep 16, 2020
Hmmmm... with the OP's name.

No go look for free accommodation inside prison for Togo ooo.

47 Likes 2 Shares

Re: Relocating To Lome Togo by PlsBanMe: 9:11am On Sep 16, 2020
OP
Do you speak French?

32 Likes

Re: Relocating To Lome Togo by Ikillbrokehoes(m): 9:17am On Sep 16, 2020
loneprof:
Don't go and disgrace Nigeria when you get there ooo. Cos I no know wetin dey for Togo wey u dey fing go there. Togo wey their people dey do construction and okada work for Naija.

Una just like to dey waka up and down without plan. After 1 year, we go dey hear different stories. Biko take am easy, na God dey bless man no be by walkabout.
Lol... at least Cape Verde or Seychelles better, not those shitty shit holes country.

45 Likes 3 Shares

Re: Relocating To Lome Togo by RealEzee(m): 10:00am On Sep 16, 2020
Ikillbrokehoes:
Lol... at least Cape Verde or Seychelles better, not those shitty shit holes country.
cape Verde on ma mind mehnnn, I don visit there Taya via YouTube grin, God dey see me ooo, next year make i do vacay for there oo e no too hard for you daddy for heaven smiley

86 Likes 7 Shares

Re: Relocating To Lome Togo by Nobody: 11:02am On Sep 16, 2020
RealEzee:
cape Verde on ma mind mehnnn, I don visit there Taya via YouTube grin, God dey see me ooo, next year make i do vacay for there oo e no too hard for you daddy for heaven smiley


Bad guy... grin cheesy

If a like that, I don go almost the countries for this world

10 Likes 1 Share

Re: Relocating To Lome Togo by classicfrank4u(m): 12:02pm On Sep 16, 2020
To go do watin? Country way borno state better pass undecided

13 Likes

Re: Relocating To Lome Togo by DuBLINGreenb(m): 12:02pm On Sep 16, 2020
Enjoy, every way na way.
Send us pishure when you get there
Make we sef know how the place be true true forget all this winchy men talk.
Forget all these fear tactics ask all these discouragers now non of dem done go there see as e be oh
Na to discourage person dem sabi

23 Likes 1 Share

Re: Relocating To Lome Togo by Nobody: 12:02pm On Sep 16, 2020
So for all country, even in africa, togo is your next point of call

10 Likes

Re: Relocating To Lome Togo by lonelydora: 12:02pm On Sep 16, 2020
My advice to you is: Hold your blockus very well if you want to make in life.

Francophone country are known to be an enjoyment place. Their women don't see sex as a big deal. They give it our freely like they are buying 'pure water' for you.

3 Likes

Re: Relocating To Lome Togo by Kingpele(m): 12:02pm On Sep 16, 2020
Bye bye hahahaha that is how my kid brother traveled to Ghana to play football, he came back with stories, the day he came back to nigeria, he couldn't allow me to sleep in the night... He kept me awake till 2:00 Am with his tales.. Thank God he later traveled to Europe.. Though we later lost him.. But I can't forget his complaints while in Ghana...

84 Likes 1 Share

Re: Relocating To Lome Togo by brosom(m): 12:03pm On Sep 16, 2020
Ok, when u get there let us know.


God's speed!!
Re: Relocating To Lome Togo by Elslim: 12:03pm On Sep 16, 2020
Lol
Re: Relocating To Lome Togo by Nobody: 12:03pm On Sep 16, 2020
What kind of business, hope it thrives there
Re: Relocating To Lome Togo by gidado14(m): 12:03pm On Sep 16, 2020
loneprof:
Don't go and disgrace Nigeria when you get there ooo. Cos I no know wetin dey for Togo wey u dey fing go there. Togo wey their people dey do construction and okada work for Naija.

Una just like to dey waka up and down without plan. After 1 year, we go dey hear different stories. Biko take am easy, na God dey bless man no be by walkabout.
you say?

4 Likes

Re: Relocating To Lome Togo by gidado14(m): 12:04pm On Sep 16, 2020
Chineduogbu18:
I want to relocate to Lome Togo but I don't have anyone, can someone tell me how life is in Togo?
I plan on doing business there any guidance please?

13 Likes

Re: Relocating To Lome Togo by seanjy4konji: 12:04pm On Sep 16, 2020
Wetin wan deh Togo pass French speaking Toto,ogogoro and what not

3 Likes

Re: Relocating To Lome Togo by Kingpele(m): 12:04pm On Sep 16, 2020
[quote author=loneprof post=93970092]Don't go and disgrace Nigeria when you get there ooo. Cos I no know wetin dey for Togo wey u dey fing go there. Togo wey their people dey do construction and okada work for Naija.

Una just like to dey waka up and down without plan. After 1 year, we go dey hear different stories. Biko take am easy, na God dey bless man no be by walkabout. Hahaha don't disturb him let him go there first,
Re: Relocating To Lome Togo by jimmyolasun: 12:04pm On Sep 16, 2020
chinedu don start again

69 Likes 3 Shares

Re: Relocating To Lome Togo by SeunAdeniyi1(m): 12:04pm On Sep 16, 2020
Chineduogbu18:
I want to relocate to Lome Togo but I don't have anyone, can someone tell me how life is in Togo?
I plan on doing business there any guidance please?
What crime have you commited? You sound like someone trying to FLEE!

16 Likes 1 Share

Re: Relocating To Lome Togo by sylve11: 12:05pm On Sep 16, 2020
That country dry, but who go better go better. Good luck to you if you'll do legit hustle... cool

5 Likes

Re: Relocating To Lome Togo by Hushxxter(m): 12:05pm On Sep 16, 2020
There women carry yansh sha

7 Likes

Re: Relocating To Lome Togo by realstars: 12:05pm On Sep 16, 2020
You Want To Go And RIP There?

3 Likes

Re: Relocating To Lome Togo by Nobody: 12:05pm On Sep 16, 2020
Contact Adebayo
Re: Relocating To Lome Togo by kenzysmith: 12:05pm On Sep 16, 2020
I know wetin dey carry u go there na their women oga Toto na Toto no go kill urself some kind people sef

12 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

Dirt Takes Over Port Harcourt / Visa Ban: Our Policy Consistent With Yours, UK Replies FG / Lagos Launches New Buses With Free Service On Five Routes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.