Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,712 members, 7,805,931 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 08:37 AM

Relocating To Lome Togo - Travel (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / Relocating To Lome Togo (35167 Views)

Coronavirus: 23 Nigerian Returnees Arrive Seme Border From Lome / Togo’s Lome Port Overtakes Apapa Wharf As West Africa’s Leading Container Port / Lome,Togo by night (night view ) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: Relocating To Lome Togo by sayisayi(m): 3:34pm On Sep 16, 2020
Bros..I rolled in Togo 2015...In Sokode, Kara and Lome. They are v jealous and thirsty in general. However, I managed to find one cool guy who helped me no end as I made my moves on a vacation/business enquiries. His heart was pure and serene.

Bless X
Re: Relocating To Lome Togo by silverkings: 3:50pm On Sep 16, 2020
loneprof:
Don't go and disgrace Nigeria when you get there ooo. Cos I no know wetin dey for Togo wey u dey find go there. Togo wey their people dey do construction and okada work for Naija.

Una just like to dey waka up and down without plan. After 1 year, we go dey hear different stories. Biko take am easy, na God dey bless man no be by walkabout.
hahahaha
Re: Relocating To Lome Togo by dasparrow: 3:50pm On Sep 16, 2020
Focusmind:
See Cyber bullying of the highest order grin

But where is the Chinedu? You don run baa? Nigerians no get joy - see attacks front and back. My guy quietly recoiled to his shell cheesy

cheesy

But seriously though, Nigerian Nairalanders mean well. They just don't want him to jump to another African country without proper and adequate planning to avoid stories that touch. If indeed the OP wants to do business, Nigeria is a better place because of the large population. I wish OP all the best.

2 Likes 1 Share

Re: Relocating To Lome Togo by nkemdi89(f): 3:56pm On Sep 16, 2020
cinderellashoes:


Togolese loves Nigerians and Anago is used to refer to the Yoruba's, its not an abusive word. Nigerians are diabolical too. Togolese are friendly and very accomodative angry

There are so many Nigerians doing business in Togo and its not a must you learn to speak French before you will gain their trust.
I am not saying all togolese hate Nigerians and learning French has nothing to do with trust but is good for you as a person to do , you only gain trust through honesty, most French speaking countries in Africa has that war like approach , being friendly is relative.

3 Likes

Re: Relocating To Lome Togo by dasparrow: 3:56pm On Sep 16, 2020
OriOko88:

Funny. Both cape Verde and Seychelles are west African countries for that matter oo

Seychelles is not in West Africa. It is actually an Island country off the cost of the African Continent and closer to Southern African countries.

2 Likes

Re: Relocating To Lome Togo by RealEzee(m): 4:05pm On Sep 16, 2020
Xavfra:


Bad guy... grin cheesy
If a like that, I don go almost the countries for this world
grin

1 Like

Re: Relocating To Lome Togo by stagger: 4:09pm On Sep 16, 2020
99% of commenters here have never set foot outside Nigeria. I just dey laugh.

3 Likes

Re: Relocating To Lome Togo by earnit3: 4:57pm On Sep 16, 2020
oh
Re: Relocating To Lome Togo by newoffer: 5:07pm On Sep 16, 2020
Babaken:
As if Nigerians with good heart are not making it in togo some reply here will just kill your spirit. No place is easy quit sure but if where you are in not working for you change location America and China are in every where in the world.
. Togo is not a place to go please. They are very mean and planning with security operative to rope you is a simple thing.

U better dey go Cotonou dey come back is better than Togo. I don live there. Dem go rope u for Wetin u no know if their local get issues with u. Pls, don't waste your life

1 Like

Re: Relocating To Lome Togo by benqo01(m): 5:10pm On Sep 16, 2020
i no understand you.......u wan go der go sell dry fish or wetin........
Re: Relocating To Lome Togo by Basher8583: 5:23pm On Sep 16, 2020
loneprof:
Don't go and disgrace Nigeria when you get there ooo. Cos I no know wetin dey for Togo wey u dey find go there. Togo wey their people dey do construction and okada work for Naija.

Una just like to dey waka up and down without plan. After 1 year, we go dey hear different stories. Biko take am easy, na God dey bless man no be by walkabout.

Na dem dem. Igbos...waka waka.....They are worse than Fulani herdsmen
Re: Relocating To Lome Togo by Nobody: 5:54pm On Sep 16, 2020
RealEzee:
grin


If you dey go no forget to tell me
Re: Relocating To Lome Togo by Segun87(m): 6:04pm On Sep 16, 2020
loneprof:
Don't go and disgrace Nigeria when you get there ooo. Cos I no know wetin dey for Togo wey u dey find go there. Togo wey their people dey do construction and okada work for Naija.

Una just like to dey waka up and down without plan. After 1 year, we go dey hear different stories. Biko take am easy, na God dey bless man no be by walkabout.

This ur reply touched me fa.... Seems u don dey wait for the guy to make the post before ai.... It is well oooo... Bro, Togo is fairly good, if u are convinced to relocate their, go in peace and flourish.... Bless you
Re: Relocating To Lome Togo by Alennsar(f): 6:19pm On Sep 16, 2020
stagger:
99% of commenters here have never set foot outside Nigeria. I just dey laugh.
Sure they haven't but I believe the country nationals can't be lying about their country right?

They are just too many in my Area here, in fact many of them can speak pidgin and YORUBA more than many Nigerians and they are always talking about the worst condition of their country. It's not advisable for OP to go there please but he can give it a try anyway

1 Like

Re: Relocating To Lome Togo by Babaken(m): 6:28pm On Sep 16, 2020
newoffer:
. Togo is not a place to go please. They are very mean and planning with security operative to rope you is a simple thing.

U better dey go Cotonou dey come back is better than Togo. I don live there. Dem go rope u for Wetin u no know if their local get issues with u. Pls, don't waste your life
Is the same every where in Africa let me no say the whole world their are very mean when it come to Nigeria matter even their police the same thing. When you are in a place and is not working for you change business or way of hustling in a genuine way if still nothing is working change location.
Re: Relocating To Lome Togo by TrebleChamp(m): 6:51pm On Sep 16, 2020
loneprof:
Don't go and disgrace Nigeria when you get there ooo. Cos I no know wetin dey for Togo wey u dey find go there. Togo wey their people dey do construction and okada work for Naija.

Una just like to dey waka up and down without plan. After 1 year, we go dey hear different stories. Biko take am easy, na God dey bless man no be by walkabout.
Anywhere but Nigeria tinz �
Re: Relocating To Lome Togo by 21Bandit: 7:33pm On Sep 16, 2020
RealEzee:
cape Verde on ma mind mehnnn, I don visit there Taya via YouTube grin, God dey see me ooo, next year make i do vacay for there oo e no too hard for you daddy for heaven smiley

Working on it this December
It's visa free I hear
On Yah

You go enter my G

1 Like 1 Share

Re: Relocating To Lome Togo by Nobody: 7:47pm On Sep 16, 2020
TrebleChamp:
Anywhere but Nigeria tinz �

Lol... Body go tell am.
Re: Relocating To Lome Togo by RealEzee(m): 7:57pm On Sep 16, 2020
21Bandit:

Working on it this December It's visa free I hear On Yah
You go enter my G
amen to that G
Re: Relocating To Lome Togo by RealEzee(m): 7:58pm On Sep 16, 2020
Xavfra:



If you dey go no forget to tell me
grin make we kuku start to dey save lasun

1 Like

Re: Relocating To Lome Togo by Nobody: 8:43pm On Sep 16, 2020
RealEzee:
grin make we kuku start to dey save lasun




No problem......make i go check more about the country.....shey Dem get babes
Re: Relocating To Lome Togo by RealEzee(m): 8:47pm On Sep 16, 2020
Xavfra:





No problem......make i go check more about the country.....shey Dem get babes
hehehe hehe grin we go also meet babes of other nationalities joingrin, I don dey fear u oooo no reach der give babes belle oooo

1 Like

Re: Relocating To Lome Togo by bashcares(m): 8:52pm On Sep 16, 2020
Brother for Namibia you must have good money to start a restaurant also you can't use bus to Namibia unless you want to die along the way...once you get to Dr Congo na death their soldiers no dey here panya ooooooo ... just try to explore Togo well before thinking of any business....

God will see you through �






Dearlord:


Nice one bro,
Like how much can one budget in terms of transport from Lome to Namibia and what kind of business is thriving so well there?

1 Like

Re: Relocating To Lome Togo by bashcares(m): 8:54pm On Sep 16, 2020
Cuz I can see he's not having much money with him and these 2 States is really good for startups





Elineska:
Why Bulawayo and Windhoek pls??
Re: Relocating To Lome Togo by Elineska: 9:09pm On Sep 16, 2020
bashcares:
Cuz I can see he's not having much money with him and these 2 States is really good for startups





Ok, thanks
Re: Relocating To Lome Togo by Abimbola29(m): 11:01pm On Sep 16, 2020
bashcares:
Well, Togo �� is a very peaceful and relaxing country. If it's business you want to do I will advise you to first be in places like lome, anehó, aflao and hilacondji(Benin border) first before thinking of any business...

Try to learn grade c French first and speak Yoruba very well cuz you will definitely meet someone...

Moreso don't just sleep with any type of girls some have magun (thunderbolt)...

Represent yourself and Nigeria well.

God see you through....

If in the future you want to relocate try Zambia precisely Bulawayo or windhoek Namibia
bro how far Zambia I dey reason there but that their flight ticket go to dey expensive,shear more light about Zambia pls
Re: Relocating To Lome Togo by bull67: 11:05pm On Sep 16, 2020
try port novo. second big city to cotonou in benin republic. quit and easy to do business. cheap rent and its close to nigeria border.
Re: Relocating To Lome Togo by Danniedpastor(m): 12:20am On Sep 17, 2020
Ikillbrokehoes:
Lol... at least Cape Verde or Seychelles better, not those shitty shit holes country.
i



Please,do you have information about Cape Verde?
Re: Relocating To Lome Togo by IAMPhoenix007(m): 5:40am On Sep 17, 2020
Chineduogbu18:
I want to relocate to Lome Togo but I don't have anyone, can someone tell me how life is in Togo?
I plan on doing business there any guidance please?



So many misguided and ignorant comments, I didn't Know Nigerians are so ignorant, My brother if you are going to do something legit I will advise you to follow your heart, don't pay attention to any of those comments. Togo is very peaceful and it's quiet easy to accumulate wealth cause the standard of living isn't that high, just don't do pass yourself. Most of the negative comment you see here are from people who haven't even cross the border before they base their truth on myths, though Togo is a poor country and doesn't have the popular has Nigeria, there are a lot of Nigerians businessmen(majorly Igbos) especially in asigame and asiyeye doing very well. Just be focused and know what you came there to do.( Be law abiding)

PS: Togolese are a lovely people and are very friendly to foreigners I can attest to that, it just that unpleasant experiences from terrible Nigerians couple with how Nollywood portray Nigeria has made them wary of Nigerians.

4 Likes

Re: Relocating To Lome Togo by IAMPhoenix007(m): 6:04am On Sep 17, 2020
Alennsar:

Sure they haven't but I believe the country nationals can't be lying about their country right?

They are just too many in my Area here, in fact many of them can speak pidgin and YORUBA more than many Nigerians and they are always talking about the worst condition of their country. It's not advisable for OP to go there please but he can give it a try anyway


You need to visit to understand what those people are complaining about, I'm pretty sure they are talking about the government and politics, and you can't attest to the fact that it's like that in major African countries, our government is s***ty. And you need to hear what they think of Nigeria and Nigerians over here in Togo. They see Nigerians as ritualist, cannibals and all sort of things, no thanks to our dear Nollywood. I have had to debunk some many myths they have about Nigeria.

The reason why most Togolese folk to Nigeria is the availability of jobs like masonry, tilling, POP e.t.c those kind of jobs are readily available in Nigeria and most Nigerian youth don't want those kind of jobs, they all want blue collar jobs or want to be musician or do Yahoo.

2 Likes

Re: Relocating To Lome Togo by rummmy: 6:17am On Sep 17, 2020
.

1 Like

Re: Relocating To Lome Togo by drpat1: 6:54am On Sep 17, 2020
IAMPhoenix007:


You need to visit to understand what those people are complaining about, I'm pretty sure they are talking about the government and politics, and you can't attest to the fact that it's like that in major African countries, our government is s***ty. And you need to hear what they think of Nigeria and Nigerians over here in Togo. They see Nigerians as ritualist, cannibals and all sort of things, no thanks to our dear Nollywood. I have had to debunk some many myths they have about Nigeria.

The reason why most Togolese folk to Nigeria is the availability of jobs like masonry, tilling, POP e.t.c those kind of jobs are readily available in Nigeria and most Nigerian youth don't want those kind of jobs, they all want blue collar jobs or want to be musician or do Yahoo.


Please which transport company can commute one from Lagos to Lome? What is the price range?

Can they send waybill?

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

300Level Law Student Of UNIBEN Dies In Accident Alongside Her Parents (Photos) / Dirt Takes Over Port Harcourt / Visa Ban: Our Policy Consistent With Yours, UK Replies FG

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.