Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,515 members, 7,808,878 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 06:30 PM |
Nairaland Forum / Tolourxkelv's Profile / Tolourxkelv's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
Politics / Re: Joshua Maciver Marries Harriet Edide In Style In Bayelsa (Photos) by Tolourxkelv(m): 10:00pm On Dec 01, 2017 |
I wish him a happy married life After making so many families weep over their loved ones that he killed when he was officially a millitant before his retirement leaving the killing job for his boys. Karma is real and it might strike any moment frm now |
Romance / Re: Young Hausa Couple Set To Wed As They Release Lovely Pre-wedding Photos by Tolourxkelv(m): 10:15pm On Nov 30, 2017 |
Congratulations to them! But come Op me I no understand why u go say people dey hail dem for this kind pishure oh. Is he your brother or she is ur sister? |
Celebrities / Re: List Of The Most Liked Instagram Posts Of 2017, Beyonce Leads (Photos) by Tolourxkelv(m): 9:48pm On Nov 30, 2017 |
And now wey be say people crave for social media likes than paradise. Sotey some people dey celebrate ftc for Nairaland like say na lottery. |
Celebrities / Re: Stella Damasus: "I Was Abused By Emeka Nzeribe, My Ex Husband In 2009" (photo) by Tolourxkelv(m): 9:42pm On Nov 30, 2017 |
Isn't this the same woman who snatched Doris Simon's husband? 9 Likes |
Celebrities / Re: "I Am Physically Challenged" - Skales Reacts As Fans Severely Body-Shame Him by Tolourxkelv(m): 9:09am On Nov 29, 2017 |
No be dis one dey worry me I swear since I hear say one 19 year old boy buy car for him mama i swear since that time I don dey think about my life 14 Likes |
Celebrities / Re: Banky W & Wife, Adesua Etomi Display Love On Instagram After Viral Nude Video by Tolourxkelv(m): 9:05am On Nov 29, 2017 |
This ones will never learn No be say I dey hate but na social media go still end this marriage. |
Celebrities / Re: Roman Goddess Exposes Don Jazzy & Other Big Guys Waiting In Line In Her DM by Tolourxkelv(m): 12:12am On Nov 28, 2017 |
All your mates dey marry u dey do hello ma dey follow bobby and nyansh. Oko ashewo! Thank God say this girl get front and back she nor fine |
Family / Re: My Wife Is Adulterous: Advice Needed-long Post by Tolourxkelv(m): 11:09pm On Nov 25, 2017 |
I feel ur pains I knw hw I felt when I discovered that my ex girlfrnd was cheating on me talk more of an adulterous wife. My advice: Talk to her let her knw wat she did is hurtin u emotionally, let her knw u can never forget wat she did even if u forgive her, get so emotional bt dnt be aggressive when talkin to her so she can know how hurtful it is. I dnt think I can ever trust a woman to the extent of keeping one as a wife sef I can't imagine another man bleepin a woman I call my wife. A frnd will always say if u ar in the sittin room and ur wife is in the bedroom dnt trust her at that moment, trust ur wife only when she is with you. *Heart of a woman* 7 Likes |
Celebrities / Re: Phyno And Olamide Apologize For Not Turning Up For Their Show In Canada by Tolourxkelv(m): 7:48pm On Nov 25, 2017 |
All of una wey bin dey insult these guys shey una don see am? Never judge a case if u never hear from both parties wetin for the show promoter to tell us him own side of the tori. E fit be say dem no give dem weed and olosho wey dem bin agree on |
Romance / Re: My Near Death Experience With My Ex-girlfriend by Tolourxkelv(m): 7:21pm On Nov 25, 2017 |
Bros hope say that thing wey she knack u for head no dey make u dey get skon skon at times? I just dey ask oo. |
Politics / Re: 5 Reasons Atiku Gave For Leaving APC by Tolourxkelv(m): 8:51pm On Nov 24, 2017 |
We are tired of recycling old cargos. Give us Donald Duke or me and my goons boycott the election |
Politics / Re: "Buhari Heading To Paris, Jordan And UK" - Sahara Reporters by Tolourxkelv(m): 7:57am On Nov 23, 2017 |
Mr waka waka
Baba will soon win the award for the most travelled President.
His hobby must be travelling 2 Likes |
Romance / Re: Guy That Needed 500 Re-tweets To Go On A Date Shares Photos From Their Hangout by Tolourxkelv(m): 10:27pm On Nov 22, 2017 |
If to say na girl bn need that re-tweet u for see where other girls go dey blast her. Special Shout out to all the guys that made this happen. I only pray make d guy no just waste money on top a girl wey he no go fit bleep 2 Likes |
Celebrities / Re: Emeka Ike: My Ex-Wife Loved Watching Women Who Killed Their Husbands & Children by Tolourxkelv(m): 9:43am On Oct 14, 2017 |
Ur wife accused u of beaten her u are saying u have child abuse evidence against her. This shows she was right because instead of u to defend urself wit proves u are accusin her of child abuse. Human can change at anytime u might not be beatin her b4 but started six months ago that she alleged that u were beatin her Emeka that woman get right to watch wetin she want abeg |
Celebrities / Re: Chime And DJ Olu Were Probably Poisoned Because Of A Deal - Chime’s Sister by Tolourxkelv(m): 6:57am On Oct 11, 2017 |
Ask my parents and they will tell you I have not seen marijuana before talkmore of smoking it Meanwhile Marijuana has always been my soul healer when I am down. 2 Likes |
Celebrities / Re: Tagbo Umeike's Family Goes For Autopsy At Lagos Island Mortuary (Photo) by Tolourxkelv(m): 6:57pm On Oct 09, 2017 |
Hmm Abi na Uncle Dele Momodu curse dey follow Davido? That nigga will be so depressed right now. His billionaire Dad will be like David I warned you to be careful with the way you are living your life. Rest in peace Tagbo, Olu and Chime And Aunty Kemi will be feeling like a super woman right now. |
Crime / Re: 2 Iceland Cultists Killed In Imo During Shootout In A Forest (Graphic Pics) by Tolourxkelv(m): 4:40pm On Oct 09, 2017 |
And there is a young nigga somewhere that is intending to become a cult member even after seeing this he will not change is mind 1 Like |
Sports / Re: Aftermath Of Super Eagles World Cup Qualification: 10 Funny Pictures by Tolourxkelv(m): 9:22pm On Oct 08, 2017 |
Chevronstaff post=61225462] 7. Ikechukwu EZENWA, the only player from the Local league is going to the world cup....Rumors has it that his ex-girlfriend in Enugu gave up on him because she felt his career will never blossom... May God pick up our call This one touches my heart the most God abeg answer me too 2 Likes |
Crime / Re: 3 Islamic Clerics Arrested For Possession Of Human Parts In Ogun by Tolourxkelv(m): 7:38pm On Oct 08, 2017 |
To be frank my Afonja brothers dey fall my hand with this their human part business. I am a Yoruba dude so dnt try to quote me I just dey talk wetin my people dey do wey dey vex mi. Oti poju na 11 Likes 1 Share |
Celebrities / Re: Spesh Reacts To DJ Olu's Death "They Should Tell What They Used Him For" by Tolourxkelv(m): 7:29pm On Oct 08, 2017 |
Why una dey say two people die for one crew? Abeg na who be the first person wey die for HKN crew? Togba no be HKN gang crew member. moreover anybody fit die anytime e fit be me and e fit be u at anytime. Abeg mak una no spoil dis nigga name |
Religion / Re: Cardinal Okogie Slams Pastor Adeboye For Building Churches Everywhere by Tolourxkelv(m): 7:19pm On Oct 08, 2017 |
Unwarranted negative envy! Jealousy na disease |
Romance / Nwaamaikpe Has Gone Mad On Instagram! by Tolourxkelv(m): 11:13am On Oct 08, 2017 |
One of my friends on Facebook posted this on her timeline and people have been condemning NwaAmaikpe for this, I wonder why someone's sorrow will be his joy. See what he posted on Instagram 3 Likes
|
Politics / Re: Blessing Anyim Is Not My Daughter - Anyim Pius Anyim by Tolourxkelv(m): 8:06am On Sep 21, 2017 |
Is this man and Baba suwe related? They too look alike |
Romance / Re: Don't Be Afraid To Approach A Female Soldier You Love - A Soldier Girl (photos) by Tolourxkelv(m): 8:02am On Sep 21, 2017 |
Eyaa this sister is looking for husband. Make I marry female soldier anytime wey we get misunderstanding she go just carry me do training. I am not interested thank you 8 Likes |
Fashion / What The Hell Is He Doing In The Military? by Tolourxkelv(m): 11:39pm On Sep 20, 2017 |
With his cuteness I wonder what this young man is doing in the Military. His name is Sub Lieutenant Adam Muhammad Yarima a Naval Officer
|
Romance / Re: A Nairalander Prepares For Wedding With These Prewedding Pixs by Tolourxkelv(m): 6:37pm On Sep 10, 2017 |
Eleyi ogidi gan! |
Politics / Re: El-Rufai Kneels To Greet Oba Akiolu During Courtesy Visit In His Palace by Tolourxkelv(m): 6:04pm On Sep 10, 2017 |
This one wan go start campaign for 2019 Presidential race for there.. radarada oshi |
Crime / Re: Lady Murdered By Fiance In Ebonyi Who Committed Suicide Swindled 3 Suitors by Tolourxkelv(m): 5:58pm On Sep 10, 2017 |
Palmin, Osho blood and mumu love na wetin cause all this wahala. Lessons To families: no collect any price (palmin) from person wey una know say he neva certain say una daughter go marry To Ladies: Quit osho and operation chop and go e dey send person go heaven e fit be say na dat 1st guy curse d lady sef To Guys: Nor dey do mumu love no be only one girl dey this world. 2 Likes |
Celebrities / Re: "I Still Love Her, I Didn’t Leak The Se-x Tape" – Afia Schwarzenegger’s Husband by Tolourxkelv(m): 5:45pm On Sep 10, 2017 |
I no fit imagine the kind emotional trauma this man go dey go through now e nor easy say u catch another man dey knack your wife. But him get low self esteem for still lovin that bitch |
Celebrities / Re: Emeka Ike Kisses Hajia Buari, Nadia Buari's Mother (Photos) by Tolourxkelv(m): 5:29pm On Sep 10, 2017 |
So this people nor sabi different between peck and hug? This one weak me oo |
Religion / Re: Celestial Church Sings & Dances To Olamide's "WO" During Service (Video) by Tolourxkelv(m): 5:23pm On Sep 10, 2017 |
Shey e no get person or body wey dey call these white garment churches to order? Some of them are disgracing Christianity 10 Likes |
Crime / Re: Policeman Commits Suicide In Abakaliki, Ebonyi Over Transfer To Borno by Tolourxkelv(m): 10:32pm On Sep 04, 2017 |
Fake news everywhere. He committed suicide because he was posted to Borno like say if he resign for Police dem go kill am. Abeg na remote dem tke control dat man no be any transfer matter or perhaps sumtin else was botherin him that he didn't let any one knw. |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |