Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,147,921 members, 7,799,120 topics. Date: Tuesday, 16 April 2024 at 03:32 PM

Wizdomnzube's Posts

Nairaland Forum / Wizdomnzube's Profile / Wizdomnzube's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 14 pages)

Romance / Re: Step In Here, Lets Play Some S*x Games by wizdomnzube(m): 9:12am On Apr 01, 2020
I go like follow back like say na Twitter.
Romance / Re: Is A Girl Asking For Money A Sign That She Doesn't Like You by wizdomnzube(m): 9:06am On Apr 01, 2020
Whether she like me oh or she nor like me, aunty ah nor dey give. Go find work or u ask ur papa for money.

Giving a girl money is a sin.

2 Likes

Romance / Re: What Could Really Keep A Lady Single At 35+? by wizdomnzube(m): 8:58am On Apr 01, 2020
Cuz dey one use shakara and "i dont date broke guys" choke themselves wen age dey dia corner. If u reason dem dey go begin form yeye class wen dem never even get admission sef.

3 Likes

Romance / Re: My Girlfriend Who Says She Doesn't Like Sex Is A Porn Addict by wizdomnzube(m): 8:20am On Apr 01, 2020
Your mistake na say u dey reason say she good. They nor get girls. They just dey pretend bros. Everybody get that dirty wen dem dey hide from people. Just bang that pussy like it's gon be ur last bro grin

1 Like

Romance / Re: closed by wizdomnzube(m): 10:52am On Mar 26, 2020
Bros she's not pregnant, but if she e be say she don gather belle den just know say nor be ur own.

This bitches ain't loyal.

Use ur head
Romance / Re: Aside Money What Can Make A Girl Happy In A Relationship? by wizdomnzube(m): 10:41am On Mar 26, 2020
More Money

More Money

More Money
Romance / Re: The Dilemma In My Life Now, Please Help, I Need Advice Please by wizdomnzube(m): 9:50pm On Mar 24, 2020
jeff1607:
Eleyi gidi gan

very strong


cut off the friends that know her past, isolate and quarantine her from friends who would use her past to hurt her and you, grow a thick skin to what ever you might hear

love her like your life depends on it
Wrong advice. My guy disembark from that careless journey. Or better still turn ha ur baby mama buh nor try wife ha, e get why.
Romance / Re: Is He Interested In Me.? by wizdomnzube(m): 9:38pm On Mar 24, 2020
extol1:

Na for this coronavirus era you dey tell person make she cheat. if you no pity her abeg pity her innocent husband
Hahahahaha
Bro make ah nor lie u ehn dah bae don pipe dah guy tey tey for ha mind.... E remain mk she pipe am for legit as e dey hot. I pity d husband sha cuz na he waste money on top her head.

1 Like

Romance / Re: Is He Interested In Me.? by wizdomnzube(m): 9:35pm On Mar 24, 2020
JohnnyPalmer:


Well said..... This is the ugly truth

She dey try to deceive herself he's just a friend and he's such a nice guy

Mama wey Don lust/lost

She just needs permission to cheat

Imagine..
She said her husband dey suspicious and he doesn't trust her

Why would he... When she's acting suspicious
She's been taking freebies for over a month and the husband has no idea

All these gals of nowadays sef

This is a supposed married woman oo

May God help us
Na the niggaz wen dey carry their hard earned money go pay bride price still organize wedding me dey pity. Cuz las las most of this girls for we country nor worth am bros.
Romance / Re: Help, See Where My Search For A Wife Has Landed Me by wizdomnzube(m): 9:10pm On Mar 24, 2020
Gandollaar:
See Lamentations!! grin


A thread for broke guys.

Helinues Sarrki.
u wen ur popsy and bf still dey feed dey call niggaz wen dey hustle broke guys.

I nor need TB Joshua to tell me say ur middle name na poverty. Ozuo

2 Likes 1 Share

Romance / Re: Is He Interested In Me.? by wizdomnzube(m): 6:45pm On Mar 24, 2020
Madam swear say u nor dey enjoy the attention and gift he dey dash you.

Abeg cheat if u one cheat nor dey act like say u nor dey feel the nigga. Na niggaz wen dey marry una I dey pity undecided
Romance / Re: Yet They Want A Caring Man by wizdomnzube(m): 12:02pm On Mar 21, 2020
Bros the thing be say those white girls dey work......

Buh u see our own girls ehn, dey nor get work na to snap so so picture put for insta nd fb so how dey one take get money visit man? Omo nor even try reason 9ja babes mata if u nor want mk ur brain quench grin
Romance / Re: Yet They Want A Caring Man by wizdomnzube(m): 12:02pm On Mar 21, 2020
Bros the thing be say those white girls dey work......

Buh u see our own girls ehn, dey nor get work na to snap so so picture put for insta nd fb so how dey one take get money visit man? Omo nor even try reason 9ja babes mata if u nor want mk u brain quench grin

1 Like

Romance / Re: What Qualities Do You Look Out For Before Agreeing On A Date? by wizdomnzube(m): 8:17am On Mar 15, 2020
Chidex50:

Gbam! It can't be guys always.
Chop knuckle bros

1 Like

Romance / Re: Is This True Love? Just Say Your Mind (photos) by wizdomnzube(m): 8:16am On Mar 15, 2020
Ryan03:
its a normal thing on this forum na, guys support their fellow guy who do it, allow the ladies support their own too
Nor qualms, make dem dey support dia fellow oloshos, na free world afterall.
Celebrities / Re: I Am Now A Landlady - Teni Buys A House (Video) by wizdomnzube(m): 5:18pm On Mar 12, 2020
Good for u...... Ur hustle dey pay, oluwa na ur muscle

4 Likes 1 Share

Romance / Re: His Your MCM Or Alpha Male Among Those by wizdomnzube(m): 5:12pm On Mar 12, 2020
Nor be dis one wen dey craze on top nigga wen get disease cuz of money? U one con dey feel fly....

E dey obvious say na sawdust full dah ur overbleached skull grin
Romance / Re: Sad News: See What Happened To This Popular Nairalander (Picture) by wizdomnzube(m): 2:12pm On Mar 12, 2020
This bitches ain't loyal. If u lyk pipe her for 3hours straight four times a week, my brother she go still cheat with 4 seconds man.

Just chop ur own waka. Nor dey reason relationship with dis girls.

5 Likes

Romance / Re: "After I Lost My Job, My Wife Left Me, 6 Months Later I Was Offered N15 Million" by wizdomnzube(m): 2:06pm On Mar 12, 2020
See wetin dey vex me for all dis pussies wen call their sef men.

See fucking question..... Abeg bring ha back mk she help u finish the millions den discharge comot ur houz.

Rubbish angry

20 Likes 4 Shares

Sports / Re: Jurgen Klopp: Atletico Don't Play Proper Football by wizdomnzube(m): 1:29pm On Mar 12, 2020
Nobody dey yan about that basket wen Liverpool call keeper.

That boy just use he hand knock his team down.

Liverpool played well just say luck nor dey their side and their keeper nor follow.

The boy suppose leave football go Starbucks dey serve coffee.

2 Likes

Romance / Re: Is This True Love? Just Say Your Mind (photos) by wizdomnzube(m): 6:06pm On Mar 11, 2020
See dem oloshos wen dey up dere dey support there fellow olosho.

The worst part be say na one innocent dude dey date all dis kind nonsense oh.

Oloshos everywhere. Country man sef don tire, see why I dey always laff wen I see men wen dey open mouth say dey one marry.

3 Likes

Family / Re: My Wife Dated, Slept With 8 Different Men, Man Tells Judge by wizdomnzube(m): 10:08pm On Mar 10, 2020
DrChukki:
Seriously, the way Marriages are going these days, am beginning to consider having a baby mama and let my peace be with me.

Everyday is one marriage issue or the other.

Nawaoh for this our generation.

Audio Marriage generation.
Go ahead sir. Na baby mama sure pass. Them bitches ain't loyal.
Romance / Re: Why Are Ladies Attracted To Bad Guys? by wizdomnzube(m): 10:05pm On Mar 10, 2020
Cuz na bad things dey sweet pass.
Romance / Re: Your Opinion About This Zfancy Prank Video (why You Shouldn't Trust Nobody) by wizdomnzube(m): 11:51am On Mar 10, 2020
Bitch is a gold digger who deserves nothing but a gold painted shovel. She don already wet under na why she run comot kitchen, I bet my left balls say if ha mumu bf chill small, the bae for agree for the guy go ABJ.

This bitches ain't loyal.
Romance / Re: Is This How It Is Meant To Be? by wizdomnzube(m): 10:32am On Mar 10, 2020
2020man:

True, my question is why are they not going after the girls they were with back then
Bros oya mk we reason am like this....

Back then dis ur guy follow most dis street girls puff weed, SK, down tramadol, codeine.... Then some fit don comot pikin like 3 times,...... You expect d dude to wife dis kind barneys?? U sef check am na.
Romance / Re: Guys Pls Endeavour To Pay Your Tithes To God Then Pay Salaries To Girlfriends ! by wizdomnzube(m): 10:27am On Mar 10, 2020
Almost every pikin dey look for attention this days like say attention dey pay bills.
Romance / Re: Help! Her Husband Has Been Acting Funny Since This Happened by wizdomnzube(m): 12:55am On Mar 08, 2020
Liposure:
i neva marry oh. But if my wife ask 4 my will. I go dey suspect am
Haha na so naw, mk she for nor use u count scores
Romance / Re: Help! Her Husband Has Been Acting Funny Since This Happened by wizdomnzube(m): 7:30pm On Mar 07, 2020
Liposure:
baba u be comedian i swear
grin we sabi dem galz naw. U sabi dem join

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 14 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.