Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,562 members, 7,809,056 topics. Date: Thursday, 25 April 2024 at 09:58 PM |
Nairaland Forum / YeyeGirl's Profile / YeyeGirl's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 16 pages)
NYSC / Re: Female IMSU Graduate And Corper Dies In Jos After Catching Cold. Photos by YeyeGirl(f): 5:17pm On Jun 21, 2017 |
chisus |
Crime / Re: Thief Lynched And Burnt To Death In Calabar (Graphic Photos, Video) by YeyeGirl(f): 5:09pm On Jun 21, 2017 |
Yeye ppl, na wetin dem fr don do Evans b dis since.. 1 Like |
Politics / Re: Many Buharists Aren’t Progressives But Opportunists – Shehu Sani by YeyeGirl(f): 1:43pm On Jun 21, 2017 |
I stil dey pray make buhari vehicle get brake failure for dis my street, I swear beatin way him go receive eh, Mike tyson wit Anthony joshua combined still dey learn 4 Likes |
Health / Re: Lassa Fever: One Dies In Anambra, 65 On Surveillance by YeyeGirl(f): 4:47pm On Jun 19, 2017 |
Anambra? nao is d tym fr govt 2 close anambra nd open biafra so odas no go get d fever wetin I dey type? pls make govt protect odas biko 3 Likes |
Politics / Re: Nigerian Senators Earn Peanuts – Senator Tejuoso by YeyeGirl(f): 4:43pm On Jun 19, 2017 |
No b only peanuts na chin chin yet una dey buy whip of 500k? Nonsense ppl mtchewwww |
Celebrities / Re: Tboss Pictured With Omotola Jalade-Ekeinde, Stephanie Okereke, Iyanya, Bovi by YeyeGirl(f): 8:54am On Jun 19, 2017 |
I know iyanya must surely chyke tboss... na dem na, ndi akpan nd ekpeyong Mr kemen 5 Likes |
Celebrities / Re: PHOTOS Of Dancehall Artiste Stonebwoy's Secret Wedding With Dr. Louisa Ansong by YeyeGirl(f): 5:36pm On Jun 16, 2017 |
Hian[color=#006600][/color] |
Food / Re: 7 Reasons You Should Stop Chewing Gum by YeyeGirl(f): 1:45pm On Jun 07, 2017 |
Chai ehhhhh |
Crime / Re: Jigawa Market Where Prostitutes, Gamblers Do Their Thing In Public by YeyeGirl(f): 6:43pm On May 28, 2017 |
So na dz deeper life women u dey tag ashewosss Bia OP, u beta go bk 2 schl... well na jigawa u dey sef.!!! No 1da!!!Lemme come and b going!!! 6 Likes |
Celebrities / Re: Fathia Balogun Acts As Olajumoke Orisaguna In New Movie (Photo) by YeyeGirl(f): 9:15am On May 11, 2017 |
Diz one way done wrinkle? haaaa oga director, wetin olajumoke do una? shuuu!!!! Even Sola sobowale a.k.a Toyin tomato fresh pass diz one na.. Infact lemme goan call my grandma...I kW one day Ty bello wee locate her.... A won werey,,...Ndi nzuzu.com.....mtchewww!!!! 1 Like |
Religion / Re: Apostle Suleman Reacts To Stephanie Otobo’s Claim That She’s Now ‘born Again by YeyeGirl(f): 6:10pm On May 07, 2017 |
fuckpro:See diz one!!! na dem!!!! Egbon Suleiman's twin bro!!!! Ur name says it all sef!!!! Unfortunately d Pro dikwa different!!!! Con gerarahia mehn 2 Likes |
Religion / Re: Apostle Suleman Reacts To Stephanie Otobo’s Claim That She’s Now ‘born Again by YeyeGirl(f): 5:39pm On May 07, 2017 |
Afta una done threaten her life finish!!!!! Chai!!!! Well babe jes enjoy d small kudi way egbon Suleiman drop jare!!!! Mtchewww Yeye man!!! 16 Likes 3 Shares |
Celebrities / Re: Olanrewaju Malcolm Speaks On Bisola’s Conduct While In The BBNaija House by YeyeGirl(f): 5:30pm On Apr 16, 2017 |
C his head lyk Over burnt eggroll.... |
Politics / Re: Displaced Otobo Gbame Residents Protest At High Court In Lagos (Photos) by YeyeGirl(f): 2:01pm On Apr 12, 2017 |
Just imagine... No mercy for d poor.... Ambode shey u know say dis people also voted for u... Heartless man.... With his head lyk 40 naira puff puff.... Ewu 8 Likes
|
Politics / Re: FG Declares Friday, Monday Public Holidays by YeyeGirl(f): 1:58pm On Apr 12, 2017 |
bjhaid:
|
Celebrities / Re: Efe Is Richer Than Skales Now, Nigerians Say by YeyeGirl(f): 9:41am On Apr 10, 2017 |
Egbon skales ryt now
|
TV/Movies / Re: 6 Categories Of People Who Benefited From BBNaija 2017 by YeyeGirl(f): 9:37am On Apr 10, 2017 |
Dis kemen's mouth wey b lyk kpekus abi na abandoned shovel,,yet him yanga pass efe wey stil get hope small... Dr 90210 ova 2u biko....
|
Politics / Re: BBNaija: Garba Shehu Reacts To Efe's Victory by YeyeGirl(f): 9:32am On Apr 10, 2017 |
Katyusha:Ewu,, must u reply |
Education / Re: EBSU Graduate Shot Dead By Suspected Cultists In The School(graphics photo) by YeyeGirl(f): 9:30am On Apr 10, 2017 |
folarinmiles:#Faints
|
Politics / Re: 2019: Sule Lamido For President Posters Flood Lagos PDP Secretariat by YeyeGirl(f): 9:25am On Apr 10, 2017 |
Na ibo man we need biko..... Bro Nnamdi biko com bk
|
Celebrities / Re: Funmi Iyanda Blasted Over Tboss Tweets by YeyeGirl(f): 8:28am On Apr 10, 2017 |
1 Like
|
Politics / Re: BBNaija: Garba Shehu Reacts To Efe's Victory by YeyeGirl(f): 8:23am On Apr 10, 2017 |
Angeleena: Angeleena: 1 Like
|
Politics / Re: BBNaija: Garba Shehu Reacts To Efe's Victory by YeyeGirl(f): 8:21am On Apr 10, 2017 |
Katyusha:If shes senseless, then u must b mentally deranged for replying her na..shuuuu 2 Likes
|
Romance / Re: Hot ‘lovers’ Turn Cars Into Sex Spots In Lagos by YeyeGirl(f): 3:45pm On Apr 08, 2017 |
4 Likes 1 Share
|
Family / Re: 10 Children Raised By Animals by YeyeGirl(f): 2:37pm On Apr 08, 2017 |
Naso 3 Likes 1 Share
|
Family / Re: Why Do Things Change After Marriage? by YeyeGirl(f): 3:54pm On Mar 26, 2017 |
Marriage just dey lyk PH and GH.... U pledge ur love nd Get hurt later.... 2 Likes
|
Education / Re: Kogi State University Lecturer Batters His Student Lover - Twitter User (Photos) by YeyeGirl(f): 12:15pm On Feb 08, 2017 |
thunderbabs:Lol 1 Like |
Education / Re: Kogi State University Lecturer Batters His Student Lover - Twitter User (Photos) by YeyeGirl(f): 12:13pm On Feb 08, 2017 |
Instead of make d lecturer Smoothen her results... He cum epp her Roughen her body... Nne ndo ooo...
|
Events / Re: You Are Not 17, Nigerians Tell Lady Who Celebrated Her 17th Birthday by YeyeGirl(f): 9:03am On Feb 08, 2017 |
TrapQueen77:Lol... nd Ppl dey say I Yeye alot... I done see my boss.. Trapquin, ah hail ooo TrapQueen77:Lol... nd Ppl dey say I Yeye alot... I done see my boss.. Trapquin, ah hail ooo |
Celebrities / Re: Wizkid Shows Off His Look-Alike Dad (Photo) by YeyeGirl(f): 8:53am On Feb 08, 2017 |
OKorowanta:4 diz recession??. Fowl dikwa cheaper biko
|
Romance / Re: Sex Is Disgusting, I Will Never Partake In That Nonsense - Lady Says by YeyeGirl(f): 10:42am On Jan 27, 2017 |
Ehn me too I be virgin.. Infact na me go born d next African jesus... stupid woman, sex dikwa disgusting yet u snapped such? Nne gbawa door!!!! mtchewwwwwww... 1 Share
|
Religion / Re: Church Members Attack Elderly Woman In Lagos, Accuse Her Of Being A Witch (Pics) by YeyeGirl(f): 11:54am On Jan 26, 2017 |
Judge not to avoid bin judged....Una holy pass? besides, una call unaselves church members yet prayers no fit deliver d mama from demonic spirits?? Nne gbafuo biko.... 3 Likes
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 16 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35 |