|
Islam › Re: When Will Ramadan 1444AH End? by 14july: 4:41pm On Apr 19, 2023 |
Tomorrow inshallah |
|
|
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by 14july: 6:13pm On Apr 08, 2023 |
Kantebets: edit my name comot guy Thanks fvck ur name bro U gats to quit gambling b4 I will edit ur name  |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by 14july: 6:08pm On Apr 08, 2023 |
Reloadedisraelp: in this life u must know ur strength and weakness chai....it's gone...otilo .. good luck bros |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by 14july: 6:05pm On Apr 08, 2023 |
Reloadedisraelp: na u thunder go fire bst addict 🙄 my guy. I beg u.....no dieeee inside this betting trap ....hope u never born yet sha..... |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by 14july: 6:04pm On Apr 08, 2023 |
my people abeg una.....I no say mumu no fit finish for this life and gamble dae very hard to quit.......but una gats tryyy...it for una own good abeg
I am presently more than 200 days gamble free ....and am living fine and peacefully
If u dae bet aswear na one place u go till u go dieeeee
Imagine I started bet 10years ago
My life is still static
My junior bro I senior with 4 years don dae build house....
Thunder fire betting and una wae dae bet....
Quit now
am out 4 now |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by 14july: 6:00pm On Apr 08, 2023 |
seedorfy134: No be this bet wey ekiti pikin play wey e life better betting is not everybody way chai....if na like this u dae think.... omoh u go tae oh  If everybody be like ekiti pikin.... bookies go don pack up If u dae bet aswear na one place u go till u go dieeeee Imagine I started bet 10years ago My life is still static My junior bro I senior with 4 years don dae build house.... Thunder fire betting and una wae dae bet.... Quit now |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by 14july: 5:54pm On Apr 08, 2023 |
If u dae bet aswear na one place u go till u go dieeeee
Imagine I started bet 10years ago
My life is still static
My junior bro I senior with 4 years don dae build house....
Thunder fire betting and una wae dae bet....
Quit now
Thunder fire all bet addictsss |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by 14july: 5:47pm On Apr 08, 2023 |
abba09: i swear this thing no be life i don quit u no get sense o Instead of u to quit betting first....u go dae quit masturbation Masturbation is 100 times better than betting If u dae bet aswear na one place u go till u go dieeeee Imagine I started bet 10years ago My life is still static My junior bro I senior with 4 years don dae build house.... Thunder fire betting and una wae dae bet.... Quit now |
|
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by 14july: 5:30pm On Apr 08, 2023 |
seedorfy134: can i tap from this too get out u fuckin gamble addict |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by 14july: 5:25pm On Apr 08, 2023 |
wiseone28: The one wey you dey do.. How many properties do you have? really??... send ur opay or palmpay make I credit u |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by 14july: 5:24pm On Apr 08, 2023 |
Kantebets: u dey mad really??... send ur opay or palmpay make I credit u |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by 14july: 5:00pm On Apr 08, 2023 |
All this gamblers una still dae here
Mak una try leave this thing na I dae beg una
Betting no be life oh...time dae go o |
|
Romance › Re: No more by 14july: 1:30pm On Feb 24, 2023 |
|
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by 14july: 9:13pm On Feb 17, 2023 |
Miracood2: Omoh.. u no fit understand.
If no be through NL and this thread in particular, I no think say my bank aza go dey get the one or two alerts where I dey recieve monthly. na WA o |
Business › Re: ➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ by 14july: 5:55pm On Feb 17, 2023 |
All this gamblers sef
All wetin dae happen for country no even concern una
Una life no pass 1x2 and goal goal 😂😂
Smh 😞😞 |
|
Romance › Re: 10 Weeks Resuscitation by 14july: 4:43pm On Feb 12, 2023 |
ChildOfDoom: My three triggers were: 1) already used to eating rich meals. The demands of getting quality food caused it. I will result to low-budget food by all means
2) the quest for comfort. I bought 10 litres fuel and a can of oil for 6k as my area has no power supply for four months. The quest to replace what I spent also caused it. I will have to sell the generator to avoid temptation of living big. Servicing it and buying fuel is a distraction
3) my high libido. Anytime I go to the olosho house in my street, I spend up to 6k, due to different rounds. I have to find a way to regulate it. This will be hard. If only I could have a girlfriend who is a sex maniac or be satisfied with soapy once a while it doesn't worth it |
|
Romance › Re: 100 Days Target by 14july: 8:15am On Feb 04, 2023 |
ChildOfDoom: Day 14 - February 4th 2023
Clean
Two weeks! am impressed bro Keep it going ❤️ |
|
Romance › Re: Forgiveness Is A Sin by 14july(op): 9:29am On Jan 24, 2023 |
|
Romance › Re: Forgiveness Is A Sin by 14july(op): 9:28am On Jan 24, 2023 |
VawulenceProMax: I hope they have machete you too because naija needs to purge itself of idiots like u  ki ni mo shey Omo iya mi? |
Romance › Re: Forgiveness Is A Sin by 14july(op): 11:30pm On Jan 23, 2023 |
SenecaTheYonger: You must be in Ojo. Hope say you never die. I heard about it happening in my busstop I dae Ojo bro And I still dae alive o Omo no be Small thing o Them machete the guy to death sha |
Romance › Forgiveness Is A Sin by 14july(op): 10:24pm On Jan 23, 2023 |
Cultist war going on in my area 👿😈
🪓🪓 Vs 🦅🦅
Scores 2-1 |
Romance › Re: 100 Days Target by 14july: 6:58pm On Jan 23, 2023 |
TheZeezle: Na to die make sense for you bro. I bet won't make 20 days before going back. be positive bro  |
Romance › Re: 100 Days Target by 14july: 1:42pm On Jan 23, 2023 |
|
Romance › Re: 100 Days Target by 14july: 6:37pm On Jan 22, 2023 |
ChildOfDoom: Hmm. The problem I had was when money reaches my hand, different thoughts. Or when I walk pass a bet shop. Bet9ja shops are everywhere. Even in remote areas. I swear if bet9ja was to fold up, I will quit gambling. Their virtual betting is too enticing Do you know of any group for addicts? are u in delta state |