3RNEST's Posts
Nairaland Forum › 3RNEST's Profile › 3RNEST's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 447 448 449 450 451 452 453 454 455 (of 545 pages)
Mariesio:Awoof family!!!.....We go wait until YModulus BTC finish make una dey buy Awoof from the Awoof Trading Inc... ![]() |
wamiikechukwu: keep your money!! Owoooooooooooooooooooooooooooooo |
gocare:Gocare....GUYz eyez dey shook oh...considering family thinx...omo the hustle is real...lolz ![]() |
DonCrust:Guy chill, Talk and Send first fit work on you oh....na just God go dey help us ... ![]() Meanwhile: Abeg....buy my small BTC....i know am not Yet like Ymodulus....please come buy my small $1,500 BTC..... |
wamiikechukwu:Pleas take my advice...give it to the less privillage~~ ![]() |
Mariesio:Na me first see am,,, so chilling we are signing him pretty soon to....Awoof Trading Inc..... ![]() |
>>>>> If get money eeh.....i go BUY all Ymodulus BTC even sign am to Awoof Trading Inc.... Magnito Voice!!.......>>>>> |
$1,500 BTC Available selling @525/$ ...Stop wondering the rate, Chill...its from Awoof Trading Inc.....our rate is unbeatable! |
SheckdraCEO got scam... DaSola got scam of,. $800 worth of BTC... Like seriously what is going on.... What shall it profit a man to scam innocent nairalanders and the whole BTC and payoneer?? Why why why... Am not happy... We need a prayer warrior team in these thread... ![]() ![]() ![]() |
This month try to avoid this below
|
So this thread people dey still sleep... Kia Oluwa is our strength.... Meanwhile who get cheap Skrill Abeg codely sell for me I dey whatsApp.... Lolz |
vickylala239:Please try to install Air condition in your escrow room the heat can bake bread... Where is fulfilled ![]() ? |
Kinghenreey:I don come... Jane122 tire me she run commot from escrow room now i dey another slow escrow room for fullfil and one vickylala239... Omo the escrow slow die.. Heat dey worry me .. No Air condition..... No light.. No generator... Inshort i go soon resign from escrow am too old for this..... ****waka commot**** ![]() |
initialize:Imaoooo initialize don high... |
initialize:I no get your time... Lolz... Dey find picture upandan when your mate dey find awoof BTC.... Picture finder... |
Yomieluv:Yomieluv u don start.... |
initialize:You don dey find wife abi?? |
vickylala239:Seriously I don't like disrespect... How can u leave me all alone in the escrow room.. Coming here dey beg for escrow.. Inshort am leaving eat the rice and mineral alone... I don vex ?? |
$820 BTC available ... WhatsApp me if u dey buy.. Escrow ke... Wetin be escrow shoo.. No bother bcuz me sef na escrow.... So chill Lets trade... AWOOF mode deactivated... |
roblance:Commot jo....you fail the test......its now N528/$ Awoof increasing....... ![]() |
$820 Worth of BTC for sale @Awoof rate!!! >>>>>>>> OYA bring BUZZ me <<<<<<< ![]() If i get money ehhh...i go buy the whole blockchain website!! in Magnito Voice!! ![]() |
Kinghenreey:Chill bro.. I go catch her for u.. Imagine I escrow for her last week and her details dey with me... She need flogging seriously... She scam member of the Skrill family... The ezemo must hear this.. ![]() ![]() |
Kinghenreey:Wait a minute... Bridget4Christ scam u.... Please rephrase am not seeing clear... ![]() ![]() ![]() |
Kinghenreey:Hahaha... So dope.. I will invite Magnito here to come trade bitcoin very soon....omo the muzik the turn my head na me dey play if I dey trade... He dey give me ginger... So if I get money ehh... I go change Tabbaz name to Tabacco.... Lolz na joke oh.. ![]() |
Bookiemart01:Lolz hahaha... E funny ba.. The children dey give people headace for escrow... Free one at that rate... Anyway he good sha...The young shall grow... ![]() |
Kinghenreey:Please Jane dont stress me we are waiting for you at the escrow room.. Be fast I gat no time to waste... I am too old to be at escrow waiting for you na... Show some respect dear... ![]() |
Singapore1:Oluwa Jesu... This is huge.... Pamela why?? Please bring back our naira oh... ![]() |
Where my Skrill family I need $1000 Skrill needed urgently I Biko help my ministry... This is unfair oh... No seller since morning... Maka Y..... ![]() |
I need awoof Skrill... Help my ministry Biko..... |
initialize:You welcome my chicken... Please bring more Skrill to my desk.. Am really hungry for Skrill.. |
vickylala239:Please Stop quoting BigFish... Thats my elder... Over legit.. If he scam u just meet me I will take u to silver bird to watch movie and even buy you shoprite to ease your tension only if he scam you but if he didnt then I will take you to mamaput... : ![]() |
HarryTellMe:How about 610/$ ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 447 448 449 450 451 452 453 454 455 (of 545 pages)
make una dey buy Awoof from the Awoof Trading Inc... 





